Ztyle's Posts
Nairaland Forum › Ztyle's Profile › Ztyle's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 124 pages)
aBEG Let's 4get abt the babe jo, she no worth ![]() |
Dude read Wordpress FAQ its all stated there, they don't allow javascript i was tryinq to add Feedjit Widget to by wordpress blog all i cud get is nothinq but what suprise me most is that Feedjit ADMIN Blog is host Wordpress. I'm indeed confuse here dude. ![]() |
Lol, dats kool ![]() |
i concur! |
Updated! ![]() |
Updated! ![]() |
Somebody dey talk about cancer of the teeth, u neva hear of cancer of the kiss? huh? |
Simple! common kiss na dey hard em~ na wa oh just |
Why una come dey laff na ![]() |
Toyin she mean teeth wey get mucuk as in e dey smell, if she kiss the lips na Otapiapia!(Rat poison) |
stillwater abeg talk ur own leave the babe alone as 4 me na SHAKIRA kia that babe Hot no bi small. ![]() |
kIA, Na just her lips & boobs i dey look, this babe set finish @poster abeg take am We fit run thinqs? ![]() |
Another NL WAR tonight @RUKy i dey wait 4 u for yahoo. i wan make we yarn small b4 i go crash! ![]() |
Sodgi how far? ![]() |
Ruky is that's ur real pix, then i must say "U gat it" . . .*Hand folded* Gazinq @ the boobs? |
@9-ja boi Amen to that? . . lol So now beauteous have agree to be Welli, this is interestinq~ ![]() |
@A2Z menh i need the stuff too send it to me! |
Nice thread~ i used wordpress also but the adsense thinq seem to be confusinq And Someone said u can't make money from google adsense using wordpress. ![]() |
Check Nairaland Webmaster Section to learn more @poster @tEsLim how can one make money from blogging without gettinq involved with google adsense? |
babycool - woye? gud to see u around my thread. |
. . yeye lol ![]() |
9 ja boi - why u no go confuse when u dey her TOTO ? as in LOCATION? ![]() |
Dr Kitaun:Shut Up Dr Kitaun! ![]() |
why u dey look 4 me u no see my yahoo key make u click am enter! i dey there dey wait since! |
oreofemi - why keepinq me waitinq abi u wan make our gateman close gate?gentledove - Kudo's more oil to ur elbow! ![]() |
Then threatinq your fiance back with Ojuju kalaba~ @poster |
Easybaby- i no dey talk 2 times ![]() |
You heard my clear. |
Oreofemi-, i bi think say u no go gree, anyway i dey my crib now, if u wan show pass through yahoo come. Gentledove & Easybaby thank for una support No worry na iron pant i go buy 4 una. Oreofemi i dey wait,show fast no time oh! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 124 pages)







