Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,834 members, 7,862,745 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 03:49 AM

Naija Get Talent - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Naija Get Talent (711 Views)

"When you discover your talent after eleven children / Africa Got Talent (pic) / If U Open This Joke U Will Know That I've Got Talent (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Naija Get Talent by phermonyx(m): 8:25am On Aug 10, 2012
Small tym Ogoni man go jump enter water lik fish. C swimmin 4olympics, ZERO medal 4 9ja

Hausa man go enter boat dy shout argungu fishin festival.C rowin @d olympics,ZERO medal 4 9ja

Fulani herdsmen fit shoot arrow frm 1km kil any1 wey wan steal dm cow,olympics reach,make dm go do archery dm no gree show face.

Igbo man wl run frm Sokoto 2Aba at d slightest provocation by Boko.C long distance runnin @d olympic, ZERO medal 4 9ja

Agbero 4park no mind pursue bus for road.C 100meters race at Olympics, ZERO medal 4 9ja

Yoruba man wl remove clothe,wrist watch n pant 2fight @ Ojuelegba.C boxin at d olympics,Zero medal

D one wey vex me pass na warri pple. Warri man go say warri no dey carry last..wetin Blessin Okagbare,our own warri girl carry 4 100 meters Olympic finals?,No be last.

Who startd dt nonsense cald NAIJA GOT TALENT sef ?

(1) (Reply)

The Exposing Prayer / 100 Tips To Making Your Lady Happy / U Know Sabi Say

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.