Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,084 members, 7,818,245 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 11:06 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / I Am a Gunner By Durella (7341 Views)
Durella - Blame It On The Money / Jah-bless Ft Ice Prince, Ruggedman, Eldee, Durella And Reminisce, Joor Oh Rmx / D'banj And Durella (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)
Re: I Am a Gunner By Durella by UncleQuily: 11:17pm On Jan 12, 2008 |
the guy durella was not at the stadium, but his music was played at half time, GUNNERZ FOR LIFE |
Re: I Am a Gunner By Durella by Mustay(m): 11:25pm On Jan 12, 2008 |
yeah. we all know say them deny durella visa your cousin dey sleep small small dey dream about naija. no mind am |
Re: I Am a Gunner By Durella by mukina2: 11:30pm On Jan 12, 2008 |
sharrap dia Durella wasnt denied a visa bad belle leave the song na |
Re: I Am a Gunner By Durella by tosinadeda: 11:34pm On Jan 12, 2008 |
wetin i wan believe now |
Re: I Am a Gunner By Durella by Mustay(m): 11:39pm On Jan 12, 2008 |
[size=18pt]gunners anthem: we shall keep the lying flag fl[b]ying[/b]![/size] |
Re: I Am a Gunner By Durella by tosinadeda: 11:47pm On Jan 12, 2008 |
mustay wetin be ur own now |
Re: I Am a Gunner By Durella by Mustay(m): 12:02am On Jan 13, 2008 |
Re: I Am a Gunner By Durella by UncleQuily: 12:06am On Jan 13, 2008 |
MUSTAY, it's obvious, you not very intelligence, i never said durella was at the stadium, stop hating when people write, you need to read it properly, so your response can make sence. try reading more. |
Re: I Am a Gunner By Durella by mukina2: 12:07am On Jan 13, 2008 |
Mustay sharraaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaap! Tosin nor mind am na bad belle dey do am ok here's a song by Moaninho for cheksli enjoy [flash=425,355]http://youtube.com/watch/v/4GMu1K1926c[/flash] |
Re: I Am a Gunner By Durella by Mustay(m): 12:09am On Jan 13, 2008 |
UncleQuily: sharap dia wetin concern me with ur posts abeggiiiiii |
Re: I Am a Gunner By Durella by mukina2: 12:39am On Jan 13, 2008 |
Fear catch you? |
Re: I Am a Gunner By Durella by tosinadeda: 1:56am On Jan 13, 2008 |
muki u sef notice say fear catch am |
Re: I Am a Gunner By Durella by Mustay(m): 9:38am On Jan 13, 2008 |
una dey mudd muki, u sef know where i go catch u |
Re: I Am a Gunner By Durella by A40(m): 10:37am On Jan 13, 2008 |
@mustay You be beefdog tell your fellow chelsea fans that are musicians to sing a song on chelsea but come to think of it are you people worth it? |
Re: I Am a Gunner By Durella by Mustay(m): 1:16pm On Jan 13, 2008 |
the song dey top chart abi? top 40, billboard 100 or emirates chat |
Re: I Am a Gunner By Durella by mukina2: 6:54pm On Jan 13, 2008 |
@ Tosin nor mind am @ Mustay where? |
Re: I Am a Gunner By Durella by coolboyapg: 10:26pm On Jan 13, 2008 |
abeg una go talk say we get bad belle,why all this rumour say they play durella song 4 half time,they neva play 2face or dbanj or fela.pls tell that to the marines |
Re: I Am a Gunner By Durella by UncleQuily: 11:03pm On Jan 13, 2008 |
it's a gunnerz track cool boy olodo |
Re: I Am a Gunner By Durella by Mustay(m): 11:13pm On Jan 13, 2008 |
muki. meet me 4 house make i spank ur |
Re: I Am a Gunner By Durella by mukina2: 11:16pm On Jan 13, 2008 |
Mustay na auntie u dey talk to like that you go chop cane |
Re: I Am a Gunner By Durella by Mustay(m): 11:16pm On Jan 13, 2008 |
yes. that sweet SUGARCANE |
Re: I Am a Gunner By Durella by jerrymania(m): 12:56am On Jan 14, 2008 |
Hmm use to think d guy was cool now i know he is a fake ass. public duck. make he go die for gutter. even as dbanj is wack i'll prefer him to this shit. no hating but he's just one of those average-profile naija musicians looking for publicity stunt and actually doing it with that stupid gunner's song. |
Re: I Am a Gunner By Durella by jerrymania(m): 12:58am On Jan 14, 2008 |
o oby the guy wowo oh even with the shades on. |
Re: I Am a Gunner By Durella by jerrymania(m): 1:02am On Jan 14, 2008 |
uncle quilly, na today we don dey hear tori for naija? na for which stadium dem play that mofo song, aba township, ororofo. |
Re: I Am a Gunner By Durella by YourFather: 11:47am On Jan 14, 2008 |
Jerry, find a girl, you are obviously fustrated. Wiskolo : http://www.naijapals.com/links/music/index/307 |
Re: I Am a Gunner By Durella by jerrymania(m): 3:45pm On Jan 14, 2008 |
YourFather: Your Father |
Re: I Am a Gunner By Durella by wormedup(m): 4:43pm On Jan 14, 2008 |
it'll be interesting to know how many copies of this track will be sold |
Re: I Am a Gunner By Durella by YourFather: 5:11pm On Jan 14, 2008 |
Shame! we don't sell a track in Nigeria, but you know the album is going to move off the shelves, @Jerry Stop calling my name, your Mama! What I don't get is how anyone can beef such a well structured and brilliantly delivered track. |
Re: I Am a Gunner By Durella by jerrymania(m): 5:37pm On Jan 14, 2008 |
YourFather: your father |
Re: I Am a Gunner By Durella by coolboyapg: 10:08pm On Jan 14, 2008 |
uncle or aunty quily,you dey very stupid na u be dullard,u dolooo,once again f**k durella. |
Re: I Am a Gunner By Durella by tosinadeda: 10:36pm On Jan 14, 2008 |
Bleep u2 |
Re: I Am a Gunner By Durella by UncleQuily: 10:44pm On Jan 14, 2008 |
cool boy, why are you so mad? |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)
Highlife Music Download / Davido – Fall (mp3 Download) / Ariana Grande & John Legend – Beauty & The Beast
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |