Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,158,261 members, 7,836,192 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 10:39 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / This Naija Sha! (609 Views)
BOOBS ALERT: See How This Naija Babe Expose Her Body At Her Wedding / This Cold Sha.. / Customer Service In This Naija Sha: Why Bother (2) (3) (4)
(1) (Reply)
This Naija Sha! by honeric01(m): 9:06am On Aug 24, 2012 |
Na 9ja you fit win Aeroplane by loading 200 Naira Mtn Card, very soon etisalat go so say recharge200 and win country Na 9ja you go see fish inside Meatpie.. Na 4 9ja native doctor dey #laugh (hahaha)com detect ur problem Na 4 9ja Blackbery dey show 3G but no network.. Na 4 9ja we dey count money wey we withdraw for atm. Na 4 9ja Pharmacy dey sell coke,Recharge Card,chin chin,and beer! chai! Na 4 9ja we dey suffer still we dey smile...... Ah Naija |
(1) (Reply)
What Yoou Dont Like About Nairaland And Your Suggestions As To How To Improve It / Very Funny / Do You Believe In Horoscope And How True Are The Predictions?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |