Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,134 members, 7,818,416 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 02:53 PM

only for naija -I Love My Country - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / only for naija -I Love My Country (736 Views)

Naija I Hail Ooh! / I Love Naija I No Go Lie!!! / Imagine Shooting A Video Like This: Lmfao, Naija I Hail The (2) (3) (4)

(1)

only for naija -I Love My Country by AdeniyiA(m): 5:26pm On Sep 21, 2012
-na only 4 nig u fit win aeroplane by loadn N200 MTN recharg card
-very soon etisalat go say recharg N200&WIN a big ship
-then airtel go com follow say, recharg N100&win benin republic
-I TRUST GLO- dem go just kuku say...ok recharge wt N500&win nig. because their colour na green
-na only for nig u go see fish inside "MEATPIE"
-na only for nig we dey count money afta we wtdraw am 4rm ATM because we no even trust d machine
-na only 4 nig PHCN dey say: win a brand new GENERATOR if u pay ur light bill(wat a piti)
Re: only for naija -I Love My Country by AdeniyiA(m): 5:36pm On Sep 21, 2012
-na only in nig u go see mallam wey wan produce ATM wey dey vomit coins
-na only for nig ppl dey horn for traffic light make e quik change from red to green
-na only in naija pharmacy dey sell coke,recharg cards,chin chin,puff n beer
wetin u no see 4 naija,u no fit see am for anywea in d world... trust me, we be peculiar nation
I LOVE NAIJA ... PASSIONATELY TO D BONE!
Re: only for naija -I Love My Country by dani1luv: 1:06pm On Sep 24, 2012

(1)

The Correct Way. / She Has Ordered Me To Shave My Dreadlocks Else. . . / how do delete my post on nairaland

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.