Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,888 members, 7,814,007 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 12:42 AM

I Luv My Country (d'jay Nancy) - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Luv My Country (d'jay Nancy) (618 Views)

I Luv Her But Am Just Too Shy,i Don't Know Why / Funny 2go Status,to Impress D 1 U Luv / I Luv My Toothbrush (2) (3) (4)

(1) (Reply)

I Luv My Country (d'jay Nancy) by DJNANCY: 8:18pm On Sep 21, 2012
I LOVE MY COUNTRY
Na only for Nigeria you fit win Aeroplane by loading #200 MTN Recharge Card.=D
Very soon Etisalat go say recharge #200 and win a big ship. =D
Then Airtel go com follow sey, recharge #100 an win benin republic. =D
Glo, go jus kuku say... Recharge 500 and win Nigeria because there colour na Green =D
Na only for Nigeria you go see fish inside"MEATPIE" =D
Na only for nigeria we dey count money after we withdraw am from ATM because we no even trust ATM machines.=D
Na only for Nigeria PHCN dey sey:
Win a brand new GENERATOR if you pay your light bill (wat a piti)=D
Na only Naija people dey horn for traffic light make quick change from Red to Green.smiley
Na only for Nigeria Pharmacy dey sell Coke, Recharge Card, Chin chin, Puff puff and beer
Re: I Luv My Country (d'jay Nancy) by MrHacker(m): 10:36pm On Sep 21, 2012
lol.,you try.

(1) (Reply)

Find Ur Own. Pix / Nollywood And Their Problems.... / Tank God For Music

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.