Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,768 members, 7,809,958 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 05:50 PM

This Naija Self... - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / This Naija Self... (1062 Views)

This Naija Guy Is Tooo Funy! Must Watch! (2) (3) (4)

(1) (Reply)

This Naija Self... by Arrowman(m): 9:18pm On Sep 23, 2012
Na only for Nigeria you fit
win Aeroplane by loading
N200 MTN Recharge
Card.=D
Very soon Etisalat go say
rechargeN200 and win a big
ship. =D
Then Airtel go com follow
sey, recharge N100 an win
Benin Republic. =D
Glo, go jus kuku say...
Recharge 500 and win
Nigeria because there colour
na Green =D
Na only for Nigeria you go
see fishinside "MEATPIE"
=D
Na only for nigeria we dey
count money after we
withdraw am from ATM
because we no even trust
ATM machines.=D
Na only for Nigeria PHCN
dey sey:
Win a brand new
GENERATOR if you pay
your light bill (wat a piti)=D
Na only fo Naija people dey
horn for traffic light make
e quick change frum Red
to Green.smiley
Na only for Nigeria
Pharmacy dey sell Coke,
Recharge Card, Chin
chin,Puff puff, Ogogoro
and beer.=D
Wetin you u no see for
Naija, you no fit see am
anywhere in d world...
Trust me.
Keep it rolling and fell free
to ADD URZ!

1 Like

Re: This Naija Self... by ndukwejoe(m): 1:48am On Sep 24, 2012
Thanks for that
na only for nija when a no get any case to answer when you thief the state treasury

(1) (Reply)

The Fat Man & Advert / Slap Me, I Slap You Bus Fight - Very Funny / A Dog Named Sex

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.