Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,363 members, 7,812,036 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 06:53 AM

I Wan Bi President! - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Wan Bi President! (1867 Views)

I Wan Kill Myself / Abeg I Wan Phoc / I Wan Yab (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

I Wan Bi President! by AAlozie(m): 5:29pm On Sep 24, 2012
I wan bi President!
If I wan marry beautiful wife,
I go order make she come.
If I wan chop better food,
I go order make dem go bring am!
If I wan girlfriend sef,
Na so I go send driver for evening.
I wan bi President wey dem go dey praise!
Every street go carry my name.
I go rename all University for di country.
All di town go carry my name.
If dem publish newspaper or magazine (nairaland) wey curse me even small,
Na bomb I go take teach dem lesson!
If I dey pass for road,
Every person go stand dey wave!

Make una no curse me o! Na my dream bi dat!
Re: I Wan Bi President! by realsammie(m): 7:28pm On Sep 24, 2012
keep on dreamin bro
Re: I Wan Bi President! by AAlozie(m): 8:47pm On Sep 24, 2012
I claim the dream in Jesus' mighty name! Somebody shout amen!
Re: I Wan Bi President! by JojoArmani(m): 7:35am On Sep 25, 2012
AAlozie! AAlozie!! AAlozie!!!
Wake up from bed and go wash plate.
Re: I Wan Bi President! by jeezybuck: 8:27am On Sep 25, 2012
AAlozie: I wan bi President!
If I wan marry beautiful wife,
I go order make she come.
If I wan chop better food,
I go order make dem go bring am!
If I wan girlfriend sef,
Na so I go send driver for evening.
I wan bi President wey dem go dey praise!
Every street go carry my name.
I go rename all University for di country.
All di town go carry my name.
If dem publish newspaper or magazine (nairaland) wey curse me even small,
Na bomb I go take teach dem lesson!
If I dey pass for road,
Every person go stand dey wave!

Make una no curse me o! Na my dream bi dat!


Useless man, Keep dreaming when your still struggling to make your WAEC
Re: I Wan Bi President! by AAlozie(m): 6:45pm On Sep 25, 2012
Jeezy, say amen 4 me na!

1 Like

Re: I Wan Bi President! by jeezybuck: 8:27pm On Sep 25, 2012
AAlozie: Jeezy, say amen 4 me na!


A big AMEN for you, May all your wishes be granted
Re: I Wan Bi President! by AAlozie(m): 9:21pm On Sep 25, 2012
Thank you! May all your dreams become a reality IJN!
Re: I Wan Bi President! by Nobody: 10:38pm On Sep 25, 2012
jeezybuck:


Useless man, Keep dreaming when your still struggling to make your WAEC
guy u bad mouth oo. Lol
Jojo Armani: AAlozie! AAlozie!! AAlozie!!!
Wake up from bed and go wash plate.
he's bed is already wet
Re: I Wan Bi President! by AAlozie(m): 5:15am On Sep 26, 2012
PretiEbony, do not put my God to a test!

(1) (Reply)

Igbos On Life Jacket.(pictures) / I Asked A Girl Out She Accepted On One Condition / Check Out The Main Reason For Chelsea Decline This Season

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.