Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,209 members, 7,953,773 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 05:29 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / E Dey Pain Me (1129 Views)
Which One Dey Pain Pass To Lose?? / All Her Body Dey Pain Am: / E Dey Pain Me! (2) (3) (4)
E Dey Pain Me by doublecross(m): 6:38pm On Sep 26, 2012 |
a carpenter was walking down the road, carrying a very long log of wood on his shoulder. Accidentally, he hits a man on the face with the log of wood on his shoulder. On appologising, he recieved a hard and dazzling blow from the man. This caused a scene, people gathered and the following scenario took place. Carpenter: make una see this useless man ooooo. the stcik wey i carry hit am for face and i don tell am sorry like five times e come still give me blow. Man: make una no mind am oooo..... as the stick wey him carry hit me, the thing dey pain me well well, na him make me give am blow for face. I don tell am sorry too like ten times but him still no wan gree. |
Re: E Dey Pain Me by JB789: 7:30pm On Sep 26, 2012 |
you try shaa |
Re: E Dey Pain Me by sucezTP(f): 7:49pm On Sep 26, 2012 |
I will laugh small... |
Re: E Dey Pain Me by Lagusta(m): 9:33pm On Sep 26, 2012 |
This joke dryyyyyyyyyyy, sheeeeeeeeeeeey!!!! Chewing stick wet pass dis one, e be like cassava bread NEXT!!!!! |
(1) (Reply)
Drive-through Prank Leaves Workers Questioning Reality / Simple Question: “why Did The Chicken Cross The Road?” / Girl And Boy Friend
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |