Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,458 members, 7,836,811 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 01:01 PM

NYSC Batch A 2013 House - NYSC (230) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC Batch A 2013 House (340904 Views)

Batch A 2013 Corpers Where Is Your PPA / A Thread For Batch A 2013 Corpers Posted To ONDO State / NYSC Adjust Batch A 2013 Mobilization See The New Time Table Here . (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (227) (228) (229) (230) (231) (232) (233) ... (321) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC Batch A 2013 House by mencade5(m): 12:04pm On Feb 28, 2013
Onyii.p:
dmalam, wetin dey happen for senate na? I still dey road o, i feel like taking the sterring from the driver and speed off till i arrive in school. I don tell am say im in a hurry and he's still driving like he's touring
baby no hurry io life o. Even if na calabar una still as long as u reach safely is the main tin.
Re: NYSC Batch A 2013 House by reeeT(f): 12:06pm On Feb 28, 2013
Onyii.p:
dmalam, wetin dey happen for senate na? I still dey road o, i feel like taking the sterring from the driver and speed off till i arrive in school. I don tell am say im in a hurry and he's still driving like he's touring
. hahahahahah ur own betta sef.mine own hmmmm, d car don spoil n d driver jst disapear say he wan go look 4mechanic! Imagine dis kind rubbish tin:i don vex tire 4here sef like say mke i die.dmalam,mencade,manny n lexy una wey dey skol mke una tlk ooo
Re: NYSC Batch A 2013 House by omalichanwando: 12:09pm On Feb 28, 2013
So no school has distributed call up yet?
Re: NYSC Batch A 2013 House by mencade5(m): 12:10pm On Feb 28, 2013
reeeT: . hahahahahah ur own betta sef.mine own hmmmm, d car don spoil n d driver jst disapear say he wan go look 4mechanic! Imagine dis kind rubbish tin:i don vex tire 4here sef like say mke i die.dmalam,mencade,manny n lexy una wey dey skol mke una tlk ooo
I am about to enter senate building. The waiting game continue.
Re: NYSC Batch A 2013 House by mencade5(m): 12:14pm On Feb 28, 2013
seginkuyuk songai yong shai, tai yo shang ko pyong kun dong kang yuk. Kang tai jung wong tai chi fei long ka chung. (I don tire to dey wait o)
Re: NYSC Batch A 2013 House by okposm: 12:16pm On Feb 28, 2013
it has started to happen o. ve seen mine jst now
Re: NYSC Batch A 2013 House by Ecymaco: 12:19pm On Feb 28, 2013
okposm: it has started to happen o. ve seen mine jst now

are u serious?
Which sch?
Where did they post u?
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 12:21pm On Feb 28, 2013
Onyii.p:
dmalam, wetin dey happen for senate na? I still dey road o, i feel like taking the sterring from the driver and speed off till i arrive in school. I don tell am say im in a hurry and he's still driving like he's touring
i wish u safe joni ..notin much o we dey dey anticipate....as mencade said ur arrival safely is mor importnt thn d whol nysc tin...relax, enjoy ur joni n dnt fget to chop..

may God bring u n reeT safely...
Re: NYSC Batch A 2013 House by Onyiip(f): 12:21pm On Feb 28, 2013
reeeT: . hahahahahah ur own betta sef.mine own hmmmm, d car don spoil n d driver jst disapear say he wan go look 4mechanic! Imagine dis kind rubbish tin:i don vex tire 4here sef like say mke i die.dmalam,mencade,manny n lexy una wey dey skol mke una tlk ooo

babe eiya, my own better tru tru, dont worry ur driver go show soon. Abeg no vex o
Re: NYSC Batch A 2013 House by Onyiip(f): 12:25pm On Feb 28, 2013
dmalam:
i wish u safe joni ..notin much o we dey dey anticipate....as mencade said ur arrival safely is mor importnt thn d whol nysc tin...relax, enjoy ur joni n dnt fget to chop..

may God bring u n reeT safely...

thank you dear, i dey even hungry sef
Re: NYSC Batch A 2013 House by reeeT(f): 12:35pm On Feb 28, 2013
Onyii.p:


babe eiya, my own better tru tru, dont worry ur driver go show soon. Abeg no vex o
. tnks.last last,d driva show bt d car no gree strt.at d moment na bus we resort 2.walahi,is nt funny at all bt na God's protection ooo
Re: NYSC Batch A 2013 House by swtfranzy(f): 12:37pm On Feb 28, 2013
Which skuul don gt dia call up cos as 4 unizik notin don hapun ooo,.... Wetin dey hapun 4 oda skuuls abeg
Re: NYSC Batch A 2013 House by 3dankey(m): 12:44pm On Feb 28, 2013
swtfranzy: Which skuul don gt dia call up cos as 4 unizik notin don hapun ooo,.... Wetin dey hapun 4 oda skuuls abeg
no infor still waiting, hope its today ooo becos i have many plans
Re: NYSC Batch A 2013 House by yokiti: 12:45pm On Feb 28, 2013
Ishilove:
Pray tell, kind sir, what exactly is nikky Faji learning learning from me? Speak now or prepare to get your African asss whupped. . . angry

It seems there is a genie that report to you people whenever your monickers are being mentioned on any thread. Hope after the whipping I will be able to write my own Wasimi chronicles? Your Wasimi tales is the best of its kind. Keep it up sister! Hope you will be at PMCH on Saturady?
Re: NYSC Batch A 2013 House by chuckfinley: 12:47pm On Feb 28, 2013
Notin dey happen for FUTA Oo°˚˚˚° ..... E don tire ♏є̲̣̣̣̥ sef ..... If NYSC no dey work again make dem cancel d damn thing .....
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 12:51pm On Feb 28, 2013
reeeT: . tnks.last last,d driva show bt d car no gree strt.at d moment na bus we resort 2.walahi,is nt funny at all bt na God's protection ooo
noting dey happen God dey!!
Re: NYSC Batch A 2013 House by log1(m): 12:53pm On Feb 28, 2013
chuckfinley: Notin dey happen for FUTA Oo°˚˚˚° ..... E don tire ♏є̲̣̣̣̥ sef ..... If NYSC no dey work again make dem cancel d damn thing .....
guy u too serz o. Na 2mao me go shw 4 skul. Na them sabi
Re: NYSC Batch A 2013 House by yokiti: 12:59pm On Feb 28, 2013
log1:
guy u too serz o. Na 2mao me go shw 4 skul. Na them sabi

Where have you been and hope all is well? Your guys left the thread when you are needed most. How can we bring IK121, Jonath, Ellylace, Angelajuni, Emmysteve, Autumnflower, Sandylurv (that has been more of an observer than contributor nowadays) and others back to the house?
Re: NYSC Batch A 2013 House by 3dankey(m): 1:01pm On Feb 28, 2013
guy even for fut minna noting ooo, still epecting sha error list tins :'
Re: NYSC Batch A 2013 House by 3dankey(m): 1:13pm On Feb 28, 2013
any body with infor please fill us in on wats happing still patience and expecting
Re: NYSC Batch A 2013 House by Shugamania(f): 1:14pm On Feb 28, 2013
Lasu thing go everly dey different. angry
Re: NYSC Batch A 2013 House by ProfTOB: 1:34pm On Feb 28, 2013
maxkenny: Nysc thang sha.......no yabatech calorie er sef......e bi lyk sey batch A no sure 4 evr calorie dre....wel me go folow lag....if no b don-sule wey temme 2 wait til 2mao 4 cal up lera thang....

Yabatech don dey here tey tey.
Re: NYSC Batch A 2013 House by Gsluv(m): 1:37pm On Feb 28, 2013
Shugamania: Lasu thing go everly dey different. angry
Ow far wetin dey happen there, dem never talk anythn? Pls update..
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 1:40pm On Feb 28, 2013
Tynupsy i dey watch hw u dey maltreat me fr LCD
Re: NYSC Batch A 2013 House by Barryp(m): 1:43pm On Feb 28, 2013
omalichanwando: So no school has distributed call up yet?
Kogi State Polytechnic Lokoja has just released d callup letters. NB: all those on error list made it!

1 Like

Re: NYSC Batch A 2013 House by veevean1(f): 1:48pm On Feb 28, 2013
Na wa o so no 1 has gotten callup leta yet, ds Nysc scheme shld b scrapd jor
Re: NYSC Batch A 2013 House by log1(m): 1:48pm On Feb 28, 2013
yokiti:

Where have you been and hope all is well? Your guys left the thread when you are needed most. How can we bring IK121, Jonath, Ellylace, Angelajuni, Emmysteve, Autumnflower, Sandylurv (that has been more of an observer than contributor nowadays) and others back to the house?
Boss dnt b annoy with ur boi o. No day dat i dnt visit dis great thread thou as an observer. As 4 oda colleagues, i believe when they collect their call up leta they wld shld up. Hope d suspence iz nt killing u sha?
Re: NYSC Batch A 2013 House by 3dankey(m): 1:52pm On Feb 28, 2013
Barryp: Kogi State Polytechnic Lokoja has just released d callup letters. NB: all those on error list made it!
how sure are u barry becos he in fut mx noting oo and am interested abt the error list becos am affected cheesy[quote author=Barryp]Kogi State Polytechnic Lokoja has just released d callup letters. NB: all those on error list made it![/quoted
Re: NYSC Batch A 2013 House by zenzen: 1:54pm On Feb 28, 2013
adedoyinea: mgt sciences and you?
same here 2,biz admin
Re: NYSC Batch A 2013 House by Shugamania(f): 1:59pm On Feb 28, 2013
Gsluv:
Ow far wetin dey happen there, dem never talk anythn? Pls update..

Nothing.
They said we shd come back 2moro.
There's evry likelihood that d list ll be pasted late in d evening though.
Call-up letters na 2moro sha.
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 2:08pm On Feb 28, 2013
the most popular word dis week is TOMORO...i don tire dey hear abt postins comin out tomoro...since monday fa...
Re: NYSC Batch A 2013 House by Gsluv(m): 2:12pm On Feb 28, 2013
Shugamania:

Nothing.
They said we shd come back 2moro.
There's evry likelihood that d list ll be pasted late in d evening though.
Call-up letters na 2moro sha.
Okay thnks. Will be in skl dis evening tho cos v got a vigil at the chapel, so definitely if the list is posted will update guys. At least nw we know d call up letters are ready.

(1) (2) (3) ... (227) (228) (229) (230) (231) (232) (233) ... (321) (Reply)

NYSC 2013 Batch B House / NYSC 2014 Batch B House / NYSC 2013 Batch C Corp Members House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.