Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,643 members, 7,809,418 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 09:14 AM

Yoruba Can Greet! - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Yoruba Can Greet! (7594 Views)

This Is How You Greet A Long Time Friend You've Forgotten His/her Name / Photo: Yoruba People Can Greet! / Re: Yoruba Can Greet! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)

Yoruba Can Greet! by Lolabbey: 9:27am On Jan 24, 2008
una don hear?

sey yoruba sabi greet well well.

mak i site example.

if rain dey fall yoruba go sey, eku ojo

if harmattan dey ,yoruba go dey, eku oye

if sun too much yoruba go sey, eku orun

if u dey waka yoruba go dey, eku irin

if u dey sleep.yoruba go sey, eku oju orun


u knw wht? d tin wey baffle most be sey,if husband and wife dey enjoy demselves for inside room,

yoruba go still sey, EKU IGBADUN OOOOOOOOOOOO
Re: Yoruba Can Greet! by bjluv: 9:33am On Jan 24, 2008
na so grin
Re: Yoruba Can Greet! by tunanpa: 10:11am On Jan 24, 2008
be proud of your culture and tradition my dear
Re: Yoruba Can Greet! by clemcykul(f): 10:58am On Jan 24, 2008
off course she is grin grin lola i dey gbadun 4 hia grin grin grin grin
Re: Yoruba Can Greet! by kenypumpin: 12:20pm On Jan 24, 2008
lola u r somethin else .that was really cool
Re: Yoruba Can Greet! by aristole(m): 1:04pm On Jan 24, 2008
o.k.Ekaa bo na welcome;wetin come be eku ile?
Re: Yoruba Can Greet! by Lolabbey: 1:16pm On Jan 24, 2008
prof aristotle

ekaabo na d greettin wey person wey dey house dey greet person wey just return hom


and

eku ile na d greetin wey person wey just return home go greet pple 4 house

understnd?
Re: Yoruba Can Greet! by folly69(m): 1:20pm On Jan 24, 2008
e ku oro oooooo
Re: Yoruba Can Greet! by clemcykul(f): 1:20pm On Jan 24, 2008
*joins the yoruba class for lecture*
Re: Yoruba Can Greet! by folly69(m): 1:22pm On Jan 24, 2008
eku oro ooooo
Re: Yoruba Can Greet! by Haastrup2(m): 1:25pm On Jan 24, 2008
what about 'odabo' i like ur leriz
Lolabbey:

prof aristotle

ekaabo na d greettin wey person wey dey house dey greet person wey just return hom


and

eku ile na d greetin wey person wey just return home go greet people 4 house

understnd?
Re: Yoruba Can Greet! by aristole(m): 1:26pm On Jan 24, 2008
What's the english term for eku ile?Na question na.
Re: Yoruba Can Greet! by aristole(m): 1:29pm On Jan 24, 2008
@ Haasrup2.

odabo na farewell.
Re: Yoruba Can Greet! by folly69(m): 1:30pm On Jan 24, 2008
two meanin house rat or die in house which one? wink
Re: Yoruba Can Greet! by tessybaby(f): 1:32pm On Jan 24, 2008
huh?
Re: Yoruba Can Greet! by folly69(m): 1:39pm On Jan 24, 2008
word for word in english
Re: Yoruba Can Greet! by Nobody: 1:41pm On Jan 24, 2008
die for house, tessybaby
i am greeting you
Re: Yoruba Can Greet! by Lolabbey: 1:42pm On Jan 24, 2008
eku ile na DIE AT HOME

grin cheesy grin
Re: Yoruba Can Greet! by tessybaby(f): 2:02pm On Jan 24, 2008
webdezzi:

die for house, tessybaby
i am greeting you

what?
Re: Yoruba Can Greet! by salinco(m): 2:28pm On Jan 24, 2008
:-x cool
Re: Yoruba Can Greet! by Nobody: 2:34pm On Jan 24, 2008
tessybaby:

what?


WATER AND GARRI
Re: Yoruba Can Greet! by folly69(m): 2:38pm On Jan 24, 2008
webdezzi:

WATER AND GARRI
[/make eba on ur wedding day winkquote]
Re: Yoruba Can Greet! by Nobody: 2:46pm On Jan 24, 2008
i see, on ur wedding day, it was garri and kukikuli plus kunnu
Re: Yoruba Can Greet! by folly69(m): 2:49pm On Jan 24, 2008
watch it man i know bu don't want a piece of dis
webdezzi:

i see, on your wedding day, it was garri and kukikuli plus kunnu
Re: Yoruba Can Greet! by Nobody: 2:49pm On Jan 24, 2008
folly69:

watch it man i know bu don't want a piece of this

A PIECE OF WHAT?
Re: Yoruba Can Greet! by folly69(m): 2:51pm On Jan 24, 2008
i'm sure u don't wanna get dissed angry
Re: Yoruba Can Greet! by Nobody: 2:54pm On Jan 24, 2008
@TESSY
SAW UR PROFILE AND I WAS LIKE kiss
HOPE YOU DONT MIND

folly69:

i'm sure u don't want to get dissed angry

I 'M SURE YOU WONT WANT TO TRY IT
Re: Yoruba Can Greet! by aristole(m): 3:00pm On Jan 24, 2008
**** After the recitation of the National Anthem,Pledge,School Anthem and School Pledge;Clemcy rushes to the class with his both water and feeding bottles.***

Now class.What do you call Ponmo in english.
Re: Yoruba Can Greet! by aristole(m): 3:01pm On Jan 24, 2008
**** After the recitation of the National Anthem,Pledge,School Anthem and School Pledge;Clemcy rushes to the class with his both water and feeding bottles.***

Now class.What do you call [b]Ponmo
in english.[/b]
Re: Yoruba Can Greet! by folly69(m): 3:04pm On Jan 24, 2008
don't push ur luck
Re: Yoruba Can Greet! by tunanpa: 3:30pm On Jan 24, 2008
i think we need a yoruba prof.to explain the meaning of PONMO.

Re: Yoruba Can Greet! by clemcykul(f): 3:42pm On Jan 24, 2008
ponmo means aristole buttocks

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)

What Does ''bla Bla Bla'' Mean / Funny Expectation Vs Reality Memes / Finally We Got This Working Love Charm | Ogun Iferan (LOVE Charm) Meme!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.