Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,427 members, 7,819,554 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 06:02 PM

Yoruba Can Greet! - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Yoruba Can Greet! (7602 Views)

This Is How You Greet A Long Time Friend You've Forgotten His/her Name / Photo: Yoruba People Can Greet! / Re: Yoruba Can Greet! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)

Re: Yoruba Can Greet! by Lolabbey: 11:04am On Feb 19, 2008
no i will smell down cheesy
Re: Yoruba Can Greet! by kronkykay(m): 11:22am On Feb 19, 2008
F.Y.I, u fit smell right and left, no one gives a hoot
Re: Yoruba Can Greet! by Lolabbey: 11:33am On Feb 19, 2008
hahahhh,

who be dis ,

dem vex u 4 cafe abi wetin com bring all dese big big grammar,

mr pekinson abeg easy does it grin grin grin grin
Re: Yoruba Can Greet! by tytylayor: 1:47pm On Feb 19, 2008
real daydreaming
am bak jare iyale mi, na all dis ndlea people dey disturb me for airport, abi i resemble elelubo?
hw's everytin jare,
Re: Yoruba Can Greet! by Lolabbey: 1:54pm On Feb 19, 2008
ayaami i dey ooo,

so hw ur journey?

how is mama charly? grin
Re: Yoruba Can Greet! by tytylayor: 2:10pm On Feb 19, 2008
fyn oo, she even sent me to u, dnt tell anybody o, grin 1milla
Re: Yoruba Can Greet! by clemcykul(f): 2:14pm On Feb 19, 2008
u travel? am glad u dint miss ur way grin

come giv me small crayfish wey u bring grin
Re: Yoruba Can Greet! by Lolabbey: 2:26pm On Feb 19, 2008
@clem whre u no wey she go,wey u dey ask of crayfish

ayaami,elo lo ma je ti n ba se si naira
grin grin grin
too much money
Re: Yoruba Can Greet! by Dreloaded(f): 3:19pm On Feb 19, 2008
Yea it's one thing about Yorubas that makes me laugh but hey I dont mind . Better than those who greet elders and shake their hands. Yuck embarassed

Eku omi mimu grin
Re: Yoruba Can Greet! by Lolabbey: 3:23pm On Feb 19, 2008
eki oro siso oooooo grin
Re: Yoruba Can Greet! by tytylayor: 11:40am On Feb 20, 2008
clemcykul:

u travel? am glad u dint miss your way grin

come giv me small crayfish wey u bring grin

hahahahahaha u tink say na Agwu i go grin

iyale mi no just tell dem d amount o make clem no come do something, grin u don understand? grin grin

so wa pa
Re: Yoruba Can Greet! by tytylayor: 11:41am On Feb 20, 2008
@topic

eku ofofo
Re: Yoruba Can Greet! by clemcykul(f): 2:07pm On Feb 20, 2008
1milla shocked shocked shocked shocked

*plans robbn strategy* :
Re: Yoruba Can Greet! by Lolabbey: 9:14am On Feb 21, 2008
hmm,

ur plans wont work out
Re: Yoruba Can Greet! by clemcykul(f): 2:55pm On Feb 21, 2008
the plans don wrk finish lol
Re: Yoruba Can Greet! by Lolabbey: 2:58pm On Feb 21, 2008
na lie it wont work

ko le sise grin grin grin
Re: Yoruba Can Greet! by tytylayor: 4:14pm On Feb 21, 2008
it cannever wrk lai lai , u c me no tlk since, u dnt noe wat am doin, am kabasshing since, it cannever wrk grin
Re: Yoruba Can Greet! by Lolabbey: 4:24pm On Feb 21, 2008
yeah,

here comes my iyale.

iyawo mi bawo,so waapa
Re: Yoruba Can Greet! by tytylayor: 4:48pm On Feb 21, 2008
iyale mi i dey kampe, i hope u det tke kia of our hubby wella, coz wrk dis days ehh? wink
Re: Yoruba Can Greet! by Lolabbey: 4:56pm On Feb 21, 2008
no b smal thng ooo,bt i dey try sha
Re: Yoruba Can Greet! by TOYOSI20(f): 9:18pm On Feb 21, 2008
@ poster
True talk.
Re: Yoruba Can Greet! by clemcykul(f): 10:27am On Feb 22, 2008
ok ok i hands up grin angel folly don answer ur kabashing grin
Re: Yoruba Can Greet! by Lolabbey: 12:13pm On Feb 22, 2008
na u and angel folly sabi
Re: Yoruba Can Greet! by Lolabbey: 2:54pm On Feb 22, 2008
angel follyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy and angela clemcyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy grin
Re: Yoruba Can Greet! by clemcykul(f): 3:16pm On Feb 22, 2008
hmmm
Re: Yoruba Can Greet! by Lolabbey: 3:19pm On Feb 22, 2008
hmmm raise to infinity so wht do u have 2 say
Re: Yoruba Can Greet! by clemcykul(f): 4:01pm On Feb 23, 2008
ill say *u get work* grin
Re: Yoruba Can Greet! by kesyboy(m): 4:07pm On Feb 23, 2008
Thats very true grin
Re: Yoruba Can Greet! by Neyoyo(m): 5:17pm On Feb 23, 2008
All you guys are funny. E ku awada o
Re: Yoruba Can Greet! by Lolabbey: 10:14am On Feb 25, 2008
neyo awa ni yen ooooo
Re: Yoruba Can Greet! by osat02: 11:15am On Feb 25, 2008
E KU IYA LETA smiley
Re: Yoruba Can Greet! by Lolabbey: 11:16am On Feb 25, 2008
eku ojuumo ooo

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)

What Does ''bla Bla Bla'' Mean / Hilarious Conversation Between Black Kid And White Kid (photo) / This Joke Will Make You Come, Allah!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.