Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,073 members, 7,956,998 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 02:20 AM

Naija Yo Momma! U Mess Akpu Fly Gate - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Naija Yo Momma! U Mess Akpu Fly Gate (2182 Views)

Yo Momma Joke 4 Pidgin / Yo Momma! / Yo Momma! <Caution: Language> (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Naija Yo Momma! U Mess Akpu Fly Gate by Nobody: 8:42pm On Jan 27, 2008
When I watch YO MOMMA on MTV, I usually get pissed by the silly dry jokes exchanged, and I usually wished kids from naija were made to run the show. If U remember lines such as these, please remind us of more

U mess akpu fly gate

U mess 7 akara form voltron

U mess all the fish wey dey river niger say ODIMMA
Re: Naija Yo Momma! U Mess Akpu Fly Gate by ayusman16(m): 8:46pm On Jan 27, 2008
Re: Naija Yo Momma! U Mess Akpu Fly Gate by ThugLife1(m): 9:00pm On Jan 27, 2008
No be your friend?
Re: Naija Yo Momma! U Mess Akpu Fly Gate by tjtj1(m): 10:27pm On Jan 27, 2008
i remember all this wen growin up lol grin but poster thiese are for kids aiight?
u mess bridge break lol childish grin
Re: Naija Yo Momma! U Mess Akpu Fly Gate by ituen(m): 9:33am On Jan 28, 2008
We used to say these things as kid and it made sense that time. Now we are matured, we need to post serious and meaningful yabs

What is[b] " You mess akpu fly gate"? [/b]

Does it sound real presently.

Or is the poster still a kid?

THose kiddy jokes dont make sense anymore no that we are matured
Re: Naija Yo Momma! U Mess Akpu Fly Gate by clemcykul(f): 9:45am On Jan 28, 2008
u mess all the mosquito ask u "are we safe"

u see two kuli kuli dey fyte, u chop one drive the oda one grin grin

see ur two ears like mama mr john rabbit grin grin grin grin grin grin grin grin grin

am having nostalgia embarassed grin grin grin
Re: Naija Yo Momma! U Mess Akpu Fly Gate by ituen(m): 9:50am On Jan 28, 2008
Na who send u?
Re: Naija Yo Momma! U Mess Akpu Fly Gate by tjtj1(m): 3:35pm On Jan 28, 2008
Una do face like old days vomit watever tht means
Re: Naija Yo Momma! U Mess Akpu Fly Gate by clemcykul(f): 5:06pm On Jan 28, 2008
who dey talk to u iteun?

i send myself, oya comot hia angry *chase's iteun off wid a broom*
Re: Naija Yo Momma! U Mess Akpu Fly Gate by ituen(m): 5:22pm On Jan 28, 2008
slaps her hard

Housegirl, common leave me and do ur work
Re: Naija Yo Momma! U Mess Akpu Fly Gate by tjtj1(m): 9:27pm On Jan 28, 2008
;d
Re: Naija Yo Momma! U Mess Akpu Fly Gate by TOYOSI20(f): 10:56pm On Jan 28, 2008
Hmmm, Those terrible old days. tongue tongue

(1) (Reply)

Joker I Love' So Much And Dying To Meet / Girls And Formings / PHOTO: Direct Road To 'OTUOKE Village

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.