Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,735 members, 7,817,026 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 11:24 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Shakira's Baby Birth News Was A Prank By Pique (12486 Views)
Nollywood Actress, Lizzy Gold Shows Off Sexy Body One Month After Baby’s Birth / Beyoncé Steps Out In Grand Style For The First Time Since Baby’s Birth / Shakira Vs Beyonce Who Shake The Most? (2) (3) (4)
Re: Shakira's Baby Birth News Was A Prank By Pique by phoneport(m): 6:58am On Dec 29, 2012 |
Shakira born, Watin come be UNA own for NAIRALAND here. Follow follow nor go kill some people for Nija |
Re: Shakira's Baby Birth News Was A Prank By Pique by Iaz93: 7:10am On Dec 29, 2012 |
Wahala!!! |
Re: Shakira's Baby Birth News Was A Prank By Pique by gdaylawal: 7:10am On Dec 29, 2012 |
na wa o pique |
Re: Shakira's Baby Birth News Was A Prank By Pique by pressongodsay(m): 7:19am On Dec 29, 2012 |
d only tin wey go still make me beleive say shakira dey pregnant na if she born n I see d baby with my koro koro eyes. But pk, nothing do u, u get mouth jor. Lets go there barca fans. |
Re: Shakira's Baby Birth News Was A Prank By Pique by tallfish145(m): 7:26am On Dec 29, 2012 |
wetin b my own? |
Re: Shakira's Baby Birth News Was A Prank By Pique by Mayowura: 8:07am On Dec 29, 2012 |
[/color][color=#770077] na anoda man wife dey make sme 9ja guys go gaga? NA WA O! |
Re: Shakira's Baby Birth News Was A Prank By Pique by Itsalphaa(m): 8:16am On Dec 29, 2012 |
Drock4christ: Wetin concern me wit beyonce b4, Abeg make i sleep joor..ehn ehn guy na Shakira oo |
Re: Shakira's Baby Birth News Was A Prank By Pique by Clemzy16(m): 8:18am On Dec 29, 2012 |
Drock4christ: Wetin concern me wit beyonce b4, Abeg make i sleep joor..Na wa for u o! U even read the topic sef?! Back-to-topic=> Wetin concern me b4. Thank God say i nor even view d 1st thread.. Mcheewwwwww... |
Re: Shakira's Baby Birth News Was A Prank By Pique by Itsalphaa(m): 8:21am On Dec 29, 2012 |
slimyem: Its simple..looool....lyk dey nid ur congrats, dey probly dnt knw ur name exists sef |
Re: Shakira's Baby Birth News Was A Prank By Pique by Jazzgreen(m): 8:38am On Dec 29, 2012 |
Lets forgiv dis clown for my dear barca's sake. If nt, i wud hav carried out an abortion instead of a delivery wen they come to my hospital... I don broadcast am for my facebook,twitter and 2go status say dis man don born. Hmmmm, time to undo wat ive don. Dis pique self, na to fool me u go sabi, play beta ball, u go de kick am over d bar
|
Re: Shakira's Baby Birth News Was A Prank By Pique by Nobody: 8:39am On Dec 29, 2012 |
Abortion because of a prank? P Beni, stop being a nuisance please. You've been warned. |
Re: Shakira's Baby Birth News Was A Prank By Pique by Jazzgreen(m): 8:42am On Dec 29, 2012 |
ogugua88: Abortion because of a prank?i de vex oo,peopl no go de beliv my news again. BTW, wasnt dat too harsh for my barca player?
|
Re: Shakira's Baby Birth News Was A Prank By Pique by DukeNija(m): 11:07am On Dec 29, 2012 |
I just feel for this Pique dude sha. Marrying one Old Shakira leave him alone he's ur Kid brother. NanSensS! |
Re: Shakira's Baby Birth News Was A Prank By Pique by Nobody: 11:15am On Dec 29, 2012 |
^^^ Na jearousy dey worry you. |
Re: Shakira's Baby Birth News Was A Prank By Pique by yoged(m): 12:06pm On Dec 29, 2012 |
*Kails*:you mean shakira will name the kid tonto dike abi? |
Re: Shakira's Baby Birth News Was A Prank By Pique by Thermythorpe(f): 1:58pm On Dec 29, 2012 |
slimyem: Its simple... Gbam!!!.. |
Dbanj's 33rd Birthday Today! / Mr Eazi Has Apologized To Me Over Copyright Infringement – Zaaki Azzay / Chika Ike = Nollywood's Beauty In The Making!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |