Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,302 members, 7,860,738 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 03:17 PM

University Of Ibadan 2013/2014 Admission - Education (467) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / University Of Ibadan 2013/2014 Admission (811071 Views)

University Of Ibadan 2014/15 Admission Process.... / University Of Ibadan Post Graduate 2013/2014 Discussion Thread / The Polytechnic, Ibadan 2013/2014 Admission Processes (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (464) (465) (466) (467) (468) (469) (470) ... (1198) (Reply) (Go Down)

Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 7:31pm On Jul 30, 2013
yhu are d abore nao **hen hen wen d list commot??
Fynestboi: WHO CUM BE ABORE??OK THE LIST IS OUT CHEERS..... IS DAT WAT U WANT TO HEAR MUNTULA BOSS tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue grin grin grin grin grin grin grin
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 7:33pm On Jul 30, 2013
E be like say all of us no dey even bother to dey check UI website again sef ** maybe dem no even get plan@ all for UNDERG"s admission ds yr sef **
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 7:51pm On Jul 30, 2013
john ao was ur exam nao
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by okorocha22(m): 7:58pm On Jul 30, 2013
Abeg neva conclude oo...
shakur07: E be like say all of us no dey even bother to dey check UI website again sef ** maybe dem no even get plan@ all for UNDERG"s admission ds yr sef **
sumfin gud is about 2 happen...i can feel it.
I just dey pray say dis my only egg in UI basket go soon become chick... I no get anoda egg basket ooo... Oluwa do wonder!!!*prayer mood activated*
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Fynestboi: 8:17pm On Jul 30, 2013
U no fear me abore?
shakur07: yhu are d abore nao **hen hen wen d list commot??
2day na go check am
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 8:18pm On Jul 30, 2013
shakur07: john ao was ur exam nao
hy bro, i tnk God o, i jst detectd a code for managing tym in cbt, u can use 15mins to ansa 50quesn........ I jst discovad it in d exam hall 2day.............. Buh d tin wey pain me b say i don finish my paper by dat tym buh na during d course of playing wif d mouse dat i dtected it .................. After clicking on d quesn..... Jst click on end exam nd it wil display 'ok' or 'cancel' nd during dat tym, u tym wil stp reading nd by dat u ll go tru ya quesn, after u re tru wif dat jst click on cancel on ur tym wil start reading again nd by den u ll jst click on ur ansa nd nxt quesn nd u ll repeat d process again..... By d tym ure tru u ll jst discova dat u spent only 10mins out of 30mins, datz all, any quesn?
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Fynestboi: 8:28pm On Jul 30, 2013
Johntosyne: hy bro, i tnk God o, i jst detectd a code for managing tym in cbt, u can use 15mins to ansa 50quesn........ I jst discovad it in d exam hall 2day.............. Buh d tin wey pain me b say i don finish my paper by dat tym buh na during d course of playing wif d mouse dat i dtected it .................. After clicking on d quesn..... Jst click on end exam nd it wil display 'ok' or 'cancel' nd during dat tym, u tym wil stp reading nd by dat u ll go tru ya quesn, after u re tru wif dat jst click on cancel on ur tym wil start reading again nd by den u ll jst click on ur ansa nd nxt quesn nd u ll repeat d process again..... By d tym ure tru u ll jst discova dat u spent only 10mins out of 30mins, datz all, any quesn?
naxo dem dey do am bt if u dnt knw it enta am niyen.
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 9:10pm On Jul 30, 2013
u better cum make i dash Yhu anoda egg from ma own numerous baskets ** abi wetin u fink ....tho#money is involved oh #
okorocha22: Abeg neva conclude oo...

sumfin gud is about 2 happen...i can feel it.
I just dey pray say dis my only egg in UI basket go soon become chick... I no get anoda egg basket ooo... Oluwa do wonder!!!*prayer mood activated*
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 9:12pm On Jul 30, 2013
hen hen ** tho me neva use computer b4 sha ** thanx for d info * i go yarn ma amigos wey go do akungba pume 2mao * ..so na wen una result go commot
Johntosyne: hy bro, i tnk God o, i jst detectd a code for managing tym in cbt, u can use 15mins to ansa 50quesn........ I jst discovad it in d exam hall 2day.............. Buh d tin wey pain me b say i don finish my paper by dat tym buh na during d course of playing wif d mouse dat i dtected it .................. After clicking on d quesn..... Jst click on end exam nd it wil display 'ok' or 'cancel' nd during dat tym, u tym wil stp reading nd by dat u ll go tru ya quesn, after u re tru wif dat jst click on cancel on ur tym wil start reading again nd by den u ll jst click on ur ansa nd nxt quesn nd u ll repeat d process again..... By d tym ure tru u ll jst discova dat u spent only 10mins out of 30mins, datz all, any quesn?
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Profemmy001(m): 9:30pm On Jul 30, 2013
Okayyy...I agree@Adex, We're all 1 Nigerian students. My respect 2 every1 here. Peace
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 10:03pm On Jul 30, 2013
shakur07: hen hen ** tho me neva use computer b4 sha ** thanx for d info * i go yarn ma amigos wey go do akungba pume 2mao * ..so na wen una result go commot
result? I fink its after everybody don finish..... I want to change my acc oooo..... Tommybob tinz
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 10:14pm On Jul 30, 2013
shakur07: bossman ** abeg add me for 2go ** i wan ask yhu one or two tinz @horlahmide07 **
Ok... no P
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 11:02pm On Jul 30, 2013
wa gbayi ** das all
Profemmy001: Okayyy...I agree@Adex, We're all 1 Nigerian students. My respect 2 every1 here. Peace
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 11:27pm On Jul 30, 2013
shakur07: hen hen ** tho me neva use computer b4 sha ** thanx for d info * i go yarn ma amigos wey go do akungba pume 2mao * ..so na wen una result go commot
bui i fink dat skul don smoke weed o, dem dey gimme current affairs, me wey i no current
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Fynestboi: 11:40pm On Jul 30, 2013
BREAKING NEWS

Reporting: BARR.PHIL.FINESTBOI

Hope Our Girls Wont Repeat What Happened in 2009 ASUU Strike? The 2009 ASUU strike that lasted for 109 days brought out the best and worst in the lives of many students. When students resumed, many female students came with ENGAGEMENT RINGS and PROTRUDED BELLY.After 9months, THOSE BELLIES produced names like:ASUKA, ASUBIKE, ASUFUNMI, ASULIMA,ABISASU…This year’s ASUU strike, I hope it wont produce another wonder, especially now that the WEATHER is favorable [COLD]. So, we won’t get to see babies,names like: HARMATANASUU, ASUUSEYI, MOJEREASUU,ASUUGBEMI, ASUUTUNDE, ASUUFIFEHANMI.ASUUCHINE ASUUFEGO.etc Well, I trust my real female Geeswink . Good nite

4 Likes

Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by SEYIKP(m): 11:51pm On Jul 30, 2013
Johntosyne: hy bro, i tnk God o, i jst detectd a code for managing tym in cbt, u can use 15mins to ansa 50quesn........ I jst discovad it in d exam hall 2day.............. Buh d tin wey pain me b say i don finish my paper by dat tym buh na during d course of playing wif d mouse dat i dtected it .................. After clicking on d quesn..... Jst click on end exam nd it wil display 'ok' or 'cancel' nd during dat tym, u tym wil stp reading nd by dat u ll go tru ya quesn, after u re tru wif dat jst click on cancel on ur tym wil start reading again nd by den u ll jst click on ur ansa nd nxt quesn nd u ll repeat d process again..... By d tym ure tru u ll jst discova dat u spent only 10mins out of 30mins, datz all, any quesn?
HMMMMMMM, THIS IS RISK GAME IF ONE IS ON QUESTION 1 AND HE MISTAKENLY CLICK OK, THAT MEANS THE PERSON HAS ENTER ONE CHANCE.

1 Like

Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by fksymbol: 6:42am On Jul 31, 2013
abeg.shey ui no go call second choice applcant?
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 9:21am On Jul 31, 2013
Lmao ..omotoriasuuwaye .....iduunuasuu**naijirians can b crazy many@tyms sha wif dia creativity
Fynestboi: BREAKING NEWS

Reporting: BARR.PHIL.FINESTBOI

Hope Our Girls Wont Repeat What Happened in 2009 ASUU Strike? The 2009 ASUU strike that lasted for 109 days brought out the best and worst in the lives of many students. When students resumed, many female students came with ENGAGEMENT RINGS and PROTRUDED BELLY.After 9months, THOSE BELLIES produced names like:ASUKA, ASUBIKE, ASUFUNMI, ASULIMA,ABISASU…This year’s ASUU strike, I hope it wont produce another wonder, especially now that the WEATHER is favorable [COLD]. So, we won’t get to see babies,names like: HARMATANASUU, ASUUSEYI, MOJEREASUU,ASUUGBEMI, ASUUTUNDE, ASUUFIFEHANMI.ASUUCHINE ASUUFEGO.etc Well, I trust my real female Geeswink . Good nite
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 9:23am On Jul 31, 2013
Mr buzyguy **i fink dey r already workn on dat **sha let den kal us first choice
fksymbol: abeg.shey ui no go call second choice applcant?
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Fynestboi: 9:25am On Jul 31, 2013
Lol
shakur07: Lmao ..omotoriasuuwaye .....iduunuasuu**naijirians can b crazy many@tyms sha wif dia creativity
itunmo so na me dey craze a bi *frown face*
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 9:25am On Jul 31, 2013
Das y me neva gbadun CBT for once ** na ppt sure pass nao
SEYI_KP: HMMMMMMM, THIS IS RISK GAME IF ONE IS ON QUESTION 1 AND HE MISTAKENLY CLICK OK, THAT MEANS THE PERSON HAS ENTER ONE CHANCE.
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 9:27am On Jul 31, 2013
Hhahaha u wan tell me say na u originate am abi ** no be pirated art nih?
Fynestboi: Lol itunmo so na me dey craze a bi *frown face*
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Fynestboi: 9:32am On Jul 31, 2013
shakur07: Hhahaha u wan tell me say na u originate am abi ** no be pirated art nih?
if i hear nt all be pirated... Startng 4rm d harmantan stuff na mai originatorian copy..
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 9:35am On Jul 31, 2013
One tin wey UI fit do to make us happy@d end of ds delay is make dem kal ma close fwends oh (2nd choice applicants }} like FB ,becalina,labodz,yemmytcm et al **or else .....
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 9:37am On Jul 31, 2013
For ur mind tho ** I fit give yhu d twitter handle of. D d padi wey form am for twitter sef
Fynestboi: if i hear nt all be pirated... Startng 4rm d harmantan stuff na mai originatorian copy..
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by AdExLaWyEr: 9:47am On Jul 31, 2013
shakur07: For ur mind tho ** I fit give yhu d twitter handle of. D d padi wey form am for twitter sef
am crious jhor
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 10:10am On Jul 31, 2013
okorocha22: Abeg neva conclude oo...

sumfin gud is about 2 happen...i can feel it.
I just dey pray say dis my only egg in UI basket go soon become chick... I no get anoda egg basket ooo... Oluwa do wonder!!!*prayer mood activated*
Me too o
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mikebis(m): 10:13am On Jul 31, 2013
Dr.'Hesjay:
So what r u saying....u.i started post utme 2011 and dat man is selling u.i post utme past kwstns(as claimed) of up to 2011.....dnt u understand what dat means?...
i gues d guy is fake
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mikebis(m): 10:17am On Jul 31, 2013
Johntosyne: bui i fink dat skul don smoke weed o, dem dey gimme current affairs, me wey i no current
its apns 2 me last yr bro,in ma time i was ask hw many timer real madrid win champions lig
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mikebis(m): 10:21am On Jul 31, 2013
shakur07: One tin wey UI fit do to make us happy@d end of ds delay is make dem kal ma close fwends oh (2nd choice applicants }} like FB ,becalina,labodz,yemmytcm et al **or else .....
or else wat?y u no go ui admssn office go tretin dem.
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by SOA93: 11:09am On Jul 31, 2013
Leystra: Visit my blog site @ www.leystradamus..com and like the facebook fanpage @ www.facebook.com/LeystradamusBlog for timely Education, Sport, Politics, and Celebrity news update...
i like ur blog,bt am unable to share that video.u nid to do som tin about it. Thumb up
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by SOA93: 11:23am On Jul 31, 2013
okorocha22: Abeg neva conclude oo...

sumfin gud is about 2 happen...i can feel it.
I just dey pray say dis my only egg in UI basket go soon become chick... I no get anoda egg basket ooo... Oluwa do wonder!!!*prayer mood activated*
y u no go obtain FUOYE postjamb form,dat i posted about som days ago.well their exam wil start 2day,in whc i wil do mine on 3, of augt.Note 'i dont choose FUOYE in my jamb' bt i wil be writin their post jamb on dis saturday.

(1) (2) (3) ... (464) (465) (466) (467) (468) (469) (470) ... (1198) (Reply)

University Of Ibadan 2014/15 Admission Process.... / 2015/2016 OAU Aspirant Thread. / UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.