Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,155,984 members, 7,828,485 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 10:24 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / University Of Ibadan 2013/2014 Admission (808746 Views)
University Of Ibadan 2014/15 Admission Process.... / University Of Ibadan Post Graduate 2013/2014 Discussion Thread / The Polytechnic, Ibadan 2013/2014 Admission Processes (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (512) (513) (514) (515) (516) (517) (518) ... (1198) (Reply) (Go Down)
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 9:39pm On Aug 14, 2013 |
me i dey partially alrite ni o Mismak: 1 Like |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Fynestboi: 9:39pm On Aug 14, 2013 |
Tommybob: am sure diz is shakur coz he hasnt cum onlyn sinceori e pe |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by jayone15(m): 9:41pm On Aug 14, 2013 |
Hahhaa.....pple dey fyt for dem town oo.. Surprisingly,na ondo state!!! buzyguy: war do u mean?akure na town of carpentry u mean? Na old tym b dat if una dey cum ganan sef dressproply orelse rejectd at d border |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Fynestboi: 9:41pm On Aug 14, 2013 |
jayone15: So u too notice am.....me dnt notice am tey tey |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Fynestboi: 9:44pm On Aug 14, 2013 |
Mismak:tanks |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by jayone15(m): 9:44pm On Aug 14, 2013 |
Hahaha.....u just dey flex for ause wif dat grl abi....o ti da o... shakur07: all of dem suppose dey dia jareh ..i neva reach awa office sinz dat oau pume oh |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Fynestboi: 9:46pm On Aug 14, 2013 |
Atesunate15: NOcos i once saw both viewing the topicits posible 4 bth to view d thread let me kip d secret.. |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 9:47pm On Aug 14, 2013 |
u sef dey rep yhur town e good for yhu buzyguy: war do u mean?akure na town of carpentry u mean? Na old tym b dat if una dey cum ganan sef dressproply orelse rejectd at d border |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 9:50pm On Aug 14, 2013 |
yhu also U no bliv me also Fynestboi: me dnt notice am tey teycee ao d gal dey ta si mi na |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 9:52pm On Aug 14, 2013 |
na yhu talk am oh jayone15: Hahaha.....u just dey flex for ause wif dat grl abi....o ti da o... |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by jayone15(m): 9:55pm On Aug 14, 2013 |
Na shakur jare....... I'm out....... |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Fynestboi: 9:56pm On Aug 14, 2013 |
shakur07: yhu also U no bliv me also cee ao d gal dey ta si mi nant really one tn wey appen be say no newbies fit tackle me d way d gal did na if shebe gal truly i go won c er walahi |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by akanji2013: 9:59pm On Aug 14, 2013 |
HOUSE, I HEARD U PPLE TALKING ABOUT U.M.E PAGE, PLS HAS UI PUME REGISTRATION COMMENCED? |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by akanji2013: 10:00pm On Aug 14, 2013 |
Pls can somebody in the house compute the dimension of e.m.f? |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 10:02pm On Aug 14, 2013 |
hen hen yhu go cee ha for pume nao #shebi she b first choice Fynestboi: nt really one tn wey appen be say no newbies fit tackle me d way d gal did na if shebe gal truly i go won c er walahi |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 10:03pm On Aug 14, 2013 |
yhu dey do aro abi akanji2013: HOUSE, I HEARD U PPLE TALKING ABOUT U.M.E PAGE, PLS HAS UI PUME REGISTRATION COMMENCED?UI neva start am oh lol |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Fynestboi: 10:04pm On Aug 14, 2013 |
shakur07: hen hen yhu go cee ha for pume nao #shebi she b first choicesure tnxs |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 10:22pm On Aug 14, 2013 |
shakur07: heheh so u pple bliv say na me b dat copycat gal **@all .u suppose knw say if i dey online i for don post sinz mawning . Was banned nihif u were banned ur name wil stil appear on d list of doze viewing d thread..... Walahi, ure gud in acting plays xcept for d last part wen u sed ur cafe wan close nd ur stil using d same style... Lol.... *thumbs up* coz first of all u choose UI as first choice nd OAU as second.... Secondly u registad on 6th buh u were unable to post until after a week.... Thirdly u knw fynest do ask for 2go username frm any gal he meet on nairaland.... Thirdly ur slangs 'btw' 'sexiest' etc........ 1 Like |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 10:28pm On Aug 14, 2013 |
Atesunate15: NOcos i once saw both viewing the topicoh bro.... Its nt immediately u leave the thread dat ur name wil disappear..... It cant b long........ He nt too smart ..... If it were to b me i wud av creat a new tab nd no one wil knw ...... If 'emi' is a gal she wnt go back to quote sexy's post coz a gal wnt do dat nd ask 'ar u sure ure d sexiest?' chai! Shakur no fit act a gal's role in a play...... Anybody dat miss 2nyt's play missed a lot *winks* |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Fynestboi: 10:29pm On Aug 14, 2013 |
Dis re exactly wat make me tnkng its shakur bt as shakur tak say no be im wetn we go do na.... Deir s sum oda tn dat dey bth ve in common let me kip dat to maisef coz its undisputable.. Tommybob: if u were banned ur name wil stil appear on d list of doze viewing d thread..... Walahi, ure gud in acting plays xcept for d last part wen u sed ur cafe wan close nd ur stil using d same style... Lol.... *thumbs up* coz first of all u choose UI as first choice nd OAU as second.... Secondly u registad on 6th buh u were unable to post until after a week.... Thirdly u knw fynest do ask for 2go username frm any gal he meet on nairaland....u c evritn tak bt wch one be dat thirdly oya make list d gals i dn ask deir 2go id 4 dis thread oya ayam waiting'?? |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 10:37pm On Aug 14, 2013 |
oladele-luqman:d only diff is dat jamb hasnt sent ur scores to ui ...... Xo datz y its blank...... Nd bsyd we didnt fill dat by ourslf, infact we didnt fill anytin in d 3rd page coz dat page is official ....... We cudnt edit anytin dia during ours too buh its jst dat or choice of school is already dia...... THAT PAGE IS OFFICIAL! DONT TOUCH IT, PLZZZZZ! |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 10:44pm On Aug 14, 2013 |
jayone15: Hahhaa.....pple dey fyt for dem town oo..hahahahahahaha! Ondo state peeps nd dudes plenty for here...... #Infact# we no dey carry last ..... We share name wif UI .... We are D FIRST in NIGERIA and D BEST in d WORLD! Lol #team ondo state# |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 10:51pm On Aug 14, 2013 |
Fynestboi: Dis re exactly wat make me tnkng its shakur bt as shakur tak say no be im wetn we go do na....lw*m ....... Shakur can hlp me out ...... I pray we all get admited into d First nd d Best iN JeSuS name, Amen! |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mesopotamia(f): 11:12pm On Aug 14, 2013 |
Tommybob: if u were banned ur name wil stil appear on d list of doze viewing d thread..... Walahi, ure gud in acting plays xcept for d last part wen u sed ur cafe wan close nd ur stil using d same style... Lol.... *thumbs up* coz first of all u choose UI as first choice nd OAU as second.... Secondly u registad on 6th buh u were unable to post until after a week.... Thirdly u knw fynest do ask for 2go username frm any gal he meet on nairaland....#BURSTED!........arrest him....... |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mesopotamia(f): 11:15pm On Aug 14, 2013 |
Tommybob: if u were banned ur name wil stil appear on d list of doze viewing d thread..... Walahi, ure gud in acting plays xcept for d last part wen u sed ur cafe wan close nd ur stil using d same style... Lol.... *thumbs up* coz first of all u choose UI as first choice nd OAU as second.... Secondly u registad on 6th buh u were unable to post until after a week.... Thirdly u knw fynest do ask for 2go username frm any gal he meet on nairaland....one again,#BURSTED-GAME OVER! |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 11:18pm On Aug 14, 2013 |
First of all ginme higher education note book ati biro merin ..cos d list will be too long Tommybob: lw*m ....... Shakur can hlp me out ...... I pray we all get admited into d First nd d Best iN JeSuS name, Amen! |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 11:18pm On Aug 14, 2013 |
Shakur wan start d PART 2 oooooo...... He as logged in both account ....... Nice one dude |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 11:20pm On Aug 14, 2013 |
Na whu yoυ wan arrest. Sef??abeg put name dia o Mesopotamia: |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 11:22pm On Aug 14, 2013 |
Lma☺ yoυ too stubborn jhooor .. Tommybob: Shakur wan start d PART 2 oooooo...... He as logged in both account ....... Nice one dude |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mesopotamia(f): 11:23pm On Aug 14, 2013 |
shakur07: Na whu yoυ wan arrest. Sef??abeg put name dia o#HausaManVoice:Mr shakur ajanlekoko omioborere otuoke[Phd,SAN,CFR,HIV,STD,RIP] 1 Like |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 11:23pm On Aug 14, 2013 |
Wat of jamb no con send dia names nko before shortlisting ..no b only o level dem go use shortlist dem likε dat?? Confused Tommybob: d only diff is dat jamb hasnt sent ur scores to ui ...... Xo datz y its blank...... Nd bsyd we didnt fill dat by ourslf, infact we didnt fill anytin in d 3rd page coz dat page is official ....... We cudnt edit anytin dia during ours too buh its jst dat or choice of school is already dia...... THAT PAGE IS OFFICIAL! DONT TOUCH IT, PLZZZZZ! |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 11:25pm On Aug 14, 2013 |
Abegi shey na orikis b ds ni or qualifications Mesopotamia: |
(1) (2) (3) ... (512) (513) (514) (515) (516) (517) (518) ... (1198) (Reply)
University Of Ibadan 2014/15 Admission Process.... / 2015/2016 OAU Aspirant Thread. / UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |