Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,827 members, 7,862,722 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 02:01 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / University Of Ibadan 2013/2014 Admission (811158 Views)
University Of Ibadan 2014/15 Admission Process.... / University Of Ibadan Post Graduate 2013/2014 Discussion Thread / The Polytechnic, Ibadan 2013/2014 Admission Processes (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (871) (872) (873) (874) (875) (876) (877) ... (1198) (Reply) (Go Down)
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by SOA93: 11:37am On Oct 09, 2013 |
Taylor184: hahahahahaha.....abi nw....even brainee wey don finish sec skul since 2001 sef no carry anybodi cum....wetin con be my own wey i go carry family comelwkmd |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Itzpretzy(f): 11:37am On Oct 09, 2013 |
shakur07: hehe me no talk yhur name gan bur e go make senz oh if yhu carry all of em cum cos i knw say as yhu fine like dah pretty gals go still plenty for yhur family to b chosen *hahahahaha cee yur maut! U too like better thing faaaaa *in taylor's voice* |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eyideejay(m): 11:37am On Oct 09, 2013 |
Taylor184: welcome bro....wat course are u goin forthanks. MBBS |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Fynestboi: 11:38am On Oct 09, 2013 |
shakur07: me sef don change sinz d day one guy don hit me for inside viewing centre infact ma passion for football nao is dying gradually ..i don cee soccer as money making machine * na only ma brodas i dey argue wid shalol omo ole ni e sha hahaha |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 11:38am On Oct 09, 2013 |
shey we no go kolet owo ile from d newbie ni ?? Taylor184: welcome bro....wat course are u goin for |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 11:38am On Oct 09, 2013 |
shakur07: 2001 ke?? ma ba aiye brainee je ni gbangba nao *ouuuch.....lwkmd fa....no mind me jare,i promise not to say it nxt tym |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eyideejay(m): 11:40am On Oct 09, 2013 |
shakur07: shey we no go kolet owo ile from d newbie ni ??which one be owo ile? |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 11:40am On Oct 09, 2013 |
shey na bad tin yhu wan makei want b4 ni "" Itz_pretzy: hahahahaha cee yur maut! U too like better thing faaaaa *in taylor's voice* |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 11:42am On Oct 09, 2013 |
Itz_pretzy: hahahahaha cee yur maut! U too like better thing faaaaa *in taylor's voice*no mind d guy.......lazy man want better tin na |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 11:42am On Oct 09, 2013 |
cee ds man oh omo ole na only me dey inside d hall dah day wey dey support barca nao all of dem on me * yhu wan make dem kee mi ni??i begged dah day ni oh if nt ... Fynestboi: lol omo ole ni e sha hahaha |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 11:44am On Oct 09, 2013 |
shakur07: shey we no go kolet owo ile from d newbie ni ??na tru u yan o...but make we observe d guy first...but hope say d guy don grit u sha??cos if any newbie gboriwole sinu thread yii and dos nt hail shakur,na to bounce am out ooo |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 11:44am On Oct 09, 2013 |
yhu knw say sum pple don old for d thread na dia dem do dia naming sef .like finestboi like dah* yhu suppose pay one shikini money for dem .am joking oh..werin yhu score for d pume Eyideejay: which one be owo ile? |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by crispinkc(m): 11:44am On Oct 09, 2013 |
baebyfaze91: Yes boss!d matriculation shall be categorically in a state of enthropy and will need le chathliers principle applied by idiotical NL's in a state of equilibra to habatically balance d equation and bring it to a state of pneumonoultramicroscopicsconvolcaniosis |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 11:46am On Oct 09, 2013 |
lazy man ke me i dey work oh infact i fit rob cbn sef wen it cums to gals matter .. Taylor184: no mind d guy.......lazy man want better tin na |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by baebyfaze91(m): 11:46am On Oct 09, 2013 |
shakur07: nlanders go plenty dah day ehn ..bajetically....cnt wait to see y'all |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 11:46am On Oct 09, 2013 |
crispin kc: d matriculation shall be categorically in a state of enthropy and will need le chathliers principle applied by idiotical NL's in a state of equilibra to habatically balance d equation and bring it to a state of pneumonoultramicroscopicsconvolcaniosisBrainee abeg,borrow me dat ur wheelbarrow pls,i nid to transport dis guy to yabaleft......his condition is gettin critical.... Na play ooooo |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eyideejay(m): 11:47am On Oct 09, 2013 |
Taylor184: na tru u yan o...but make we observe d guy first...but hope say d guy don grit u sha??cos if any newbie gboriwole sinu thread yii and dos nt hail shakur,na to bounce am out oook. shakur n all d big bosses, i hail you |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 11:48am On Oct 09, 2013 |
we go bounce am out like ball felele bur d guy don greet me sha *he is safe *lol Taylor184: na tru u yan o...but make we observe d guy first...but hope say d guy don grit u sha??cos if any newbie gboriwole sinu thread yii and dos nt hail shakur,na to bounce am out ooo |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 11:48am On Oct 09, 2013 |
Dapz baba...u be fk oooo!!!! |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Eyideejay(m): 11:48am On Oct 09, 2013 |
shakur07: yhu knw say sum pple don old for d thread na dia dem do dia naming sef .like finestboi like dah* yhu suppose pay one shikini money for dem .am joking oh..werin yhu score for d pume74 |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 11:49am On Oct 09, 2013 |
first of all werin yhu score for d pume if yhu score less dan 80 wit ds one yhu write . I noe go follow yhu word again oh crispin kc: d matriculation shall be categorically in a state of enthropy and will need le chathliers principle applied by idiotical NL's in a state of equilibra to habatically balance d equation and bring it to a state of pneumonoultramicroscopicsconvolcaniosis |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 11:50am On Oct 09, 2013 |
D guy don hail d ogas.... shakur07: we go bounce am out like ball felele bur d guy don greet me sha *he is safe *lolhe is nw part of d family... |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by baebyfaze91(m): 11:50am On Oct 09, 2013 |
crispin kc: d matriculation shall be categorically in a state of enthropy and will need le chathliers principle applied by idiotical NL's in a state of equilibra to habatically balance d equation and bring it to a state of pneumonoultramicroscopicsconvolcaniosislmao!....... |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Aibike(m): 11:51am On Oct 09, 2013 |
Taylor184: Brainee abeg,borrow me dat ur wheelbarrow pls,i nid to transport dis guy to yabaleft......his condition is gettin critical........lwkmd,*falling off ma bed* |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by pristine7(m): 11:51am On Oct 09, 2013 |
watchout for this mofeuniben he will soon advertise his blog. |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 11:51am On Oct 09, 2013 |
wa gbo wa last bi battery blackberry ...aniway as u can cee ma own name is shakur amd am going for pharmacy * yhu r officially welcum to ds thread whr we r like one big family * Eyideejay: k. shakur n all d big bosses, i hail you |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Brini(m): 11:52am On Oct 09, 2013 |
U're welcome AmigO! Eyideejay: thanks. MBBSJAMB & Post JAMB Score? |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 11:53am On Oct 09, 2013 |
Ai-bi-ke:aibike bro,pls dont injure yasef ooo...lol hope ur gud sha |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 11:53am On Oct 09, 2013 |
e be like say d guy whatsapp get problem ni oh Taylor184: Dapz baba...u be fk oooo!!!! |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by pristine7(m): 11:53am On Oct 09, 2013 |
watchout for mofeuniben he will soon advertise his blog. |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by emekakelvin(m): 11:54am On Oct 09, 2013 |
SOA93: 2 mi DE is d only way 2 do dat nd stil retain ur level.Thanks bro,God bless SOA93: 2 mi DE is d only way 2 do dat nd stil retain ur level. SOA93: 2 mi DE is d only way 2 do dat nd stil retain ur level. |
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 11:54am On Oct 09, 2013 |
abi nao bur shey na nuclaer family we go kal ds thread ni abi extended cos we don plenty faa Taylor184: D guy don hail d ogas....he is nw part of d family... |
(1) (2) (3) ... (871) (872) (873) (874) (875) (876) (877) ... (1198) (Reply)
University Of Ibadan 2014/15 Admission Process.... / 2015/2016 OAU Aspirant Thread. / UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |