Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,935 members, 7,817,726 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 06:03 PM

Don Jazzy To Launch Mavin Clothing Line - Celebrities (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Don Jazzy To Launch Mavin Clothing Line (6031 Views)

Omowunmi Akinnifesi To Launch Her Clothing Line / Don Jazzy To Retire As An Artiste In 2016 / Mercy Johnson And Don Jazzy To Release Single (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Don Jazzy To Launch Mavin Clothing Line by udemzyudex(m): 6:11pm On Jan 30, 2013
Babzilla:

U DEY MIND D MUMU. WHO WANTS 2 BUYS HIS CRAP?
Hmm..mumu sef dey call another man mumu...if u no buy another person no go buy? Even if una no buy him brothers go buy.
Buy na buy all na business grin
Re: Don Jazzy To Launch Mavin Clothing Line by Nobody: 6:41pm On Jan 30, 2013
brownlord: So i no see better thing go buy for market na DOn jazzy i go go market say i won buy, abi wetin em go name am, abeg make em park well jare, make e gpo start wholesale recharge card bizness or better still open phonebooth if em dey find bizness, no be only clothing line, why em no go begin sale okrika for onitsha


grin grin grin grin grin grin. Wetin the guy do you now?
Re: Don Jazzy To Launch Mavin Clothing Line by chocopearl(f): 7:37pm On Jan 30, 2013
Don baba J u neva dress finish u wan dress person, nawaoo i tire.
U dey find model y nt start wit Mavin first lady!!!
Re: Don Jazzy To Launch Mavin Clothing Line by Revolva(m): 7:59pm On Jan 30, 2013
Haha nice moves IDJA but oga boss clothing line for naija owned by celebrities are just big flops....ok
Re: Don Jazzy To Launch Mavin Clothing Line by bory09(m): 8:11pm On Jan 30, 2013
Hope is not customised grade one okrika he go dey sell
Re: Don Jazzy To Launch Mavin Clothing Line by warrior101: 8:24pm On Jan 30, 2013
~Bluetooth:


How can you compare Diddy with don jazzy and Nigeria with the US ? Are you a learner ?

How can you not figure that Americans see Diddy as their own just as we see Jazzy as our own? Are you a learner?
Re: Don Jazzy To Launch Mavin Clothing Line by warrior101: 8:26pm On Jan 30, 2013
Max'diamond:
Mavin record,mavin nite club,mavin oil & gas and also mavin clothing line..it's don jazzy again.

Ask Donald Trump why him business many pass Jazzy own x10
Re: Don Jazzy To Launch Mavin Clothing Line by Ikengawo: 8:34pm On Jan 30, 2013
power to him and his business acumen, but he's not a good dresser lol
nobody on mavin is, i personally wouldn't buy their clothes. fashion lines are for fashion icons to start. If dbanj did it i would consider. I suppose i can wait and see what it looks like
Re: Don Jazzy To Launch Mavin Clothing Line by Nobody: 9:05pm On Jan 30, 2013
udemzy_udex:
Hmm..mumu sef dey call another man mumu...if u no buy another person no go buy? Even if una no buy him brothers go buy.
Buy na buy all na business grin
E B LIKE SAY U BE HIM BROTHER OYA MUMU GO BUY YA BROTHER CLOTH
Re: Don Jazzy To Launch Mavin Clothing Line by Pappyto: 10:45pm On Jan 30, 2013
Jazzy of all trades
Re: Don Jazzy To Launch Mavin Clothing Line by dokunbam(m): 10:47pm On Jan 30, 2013
jack of all trade master of non

i beg dont kill yourself because you want to impress

1 Like

Re: Don Jazzy To Launch Mavin Clothing Line by geeez: 7:31am On Jan 31, 2013
When someone who isn't know to be a great dresser says he wants to start a clothing line, you better watch it ...
Re: Don Jazzy To Launch Mavin Clothing Line by UNLEASHED(m): 8:00am On Jan 31, 2013
Mavin airways soon
Re: Don Jazzy To Launch Mavin Clothing Line by dorggito1(m): 11:41am On Jan 31, 2013
chocopearl: Don baba J u neva dress finish u wan dress person, nawaoo i tire.
U dey find model y nt start wit Mavin first lady!!!
Na my broda una dey diss abi na ur money he wan take open d clothin line.Don baba j carry on biko

(1) (2) (Reply)

Peter Of P-square Gets A Bottle Of The Most Expensive Wine / #BBNaija Loverboy Cross Cuts His Dreads For Saskay. See What He Looks Like Now / Hollywood Women Icons

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.