₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,347,160 members, 8,526,967 topics. Date: Sunday, 29 November 2026 at 09:01 PM

Toggle theme

Am Back - Jokes Etc (8) - Nairaland

Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Am Back (10105 Views)

1 2 3 ... 5 6 7 8 9 10 11 Reply (Go Down)

Re: Am Back by ituen(m): 7:49pm On Apr 09, 2008
u go tell me whether u don dey control her mouth
Re: Am Back by gilgee(m): 8:17pm On Apr 09, 2008
kronkykay:
girl why u no wan talk naa
Because jesus is Lord.
Re: Am Back by tessybaby(op): 9:46am On Apr 10, 2008
kronkykay:
girl why u no wan talk naa
no worry i go talk
Re: Am Back by ituen(m): 9:53am On Apr 10, 2008
chai, . . . .

this my wife too sabi something
Re: Am Back by clemcykul(f): 9:56am On Apr 10, 2008
for ur nitemares kwo huh
Re: Am Back by ituen(m): 10:00am On Apr 10, 2008
nope

4 my bedroom
Re: Am Back by clemcykul(f): 10:09am On Apr 10, 2008
eku e gbadun
Re: Am Back by jaymobb(m): 10:37am On Apr 10, 2008
this una bedroom talk sef hmm
Re: Am Back by tessybaby(op): 11:19am On Apr 10, 2008
leave us alone naaaaaaaaaa

we've got to make more babies

after all God said "go into the world and multiply"
but some of una dey substract instead
Re: Am Back by efuah(f): 11:52am On Apr 10, 2008
hehehehehe tessy, na who dey subtract? grin
Re: Am Back by clemcykul(f): 12:03pm On Apr 10, 2008
may heaven's punish enemies of multiplication grin
Re: Am Back by saucekid(m): 3:25pm On Apr 10, 2008
amen
Re: Am Back by gilgee(m): 4:42pm On Apr 10, 2008
Saucekid You don don finally decide to stop subtracting?
Re: Am Back by tessybaby(op): 5:58pm On Apr 10, 2008
efuah:
hehehehehe tessy, na who dey subtract? grin
dis guys in the house naaa

ask them make them tell u how them dey
send their unborn children for tumbu margot skool
Re: Am Back by Aduks(f): 6:21pm On Apr 10, 2008
u r welcome, same happened to me too, i just signed in after so many months.

once again u r welcome.
Re: Am Back by tessybaby(op): 7:15pm On Apr 10, 2008
hmmmm

aduks are u with us?
Re: Am Back by Aduks(f): 7:30pm On Apr 10, 2008
Tessy are u in doubt? u can check my profile for details, but i know u very well, i know i have contributed once or twice to ur thread.
Re: Am Back by saucekid(m): 8:13pm On Apr 10, 2008
i don conclude subracting
Re: Am Back by jaymobb(m): 8:15pm On Apr 10, 2008
sauce u ke na lie o jare
Re: Am Back by ituen(m): 12:22am On Apr 11, 2008
If i can undestand sacuekid's subtraction, it means that instead of "shooting in" he decides to "throw it" away

any dirty minds in da house smiley
Re: Am Back by clemcykul(f): 10:59am On Apr 11, 2008
trust me na wink grin
Re: Am Back by tessybaby(op): 11:29am On Apr 11, 2008
saucekid:
i don conclude subracting
saucekid explain urself well well
Re: Am Back by segunpc(m): 12:20pm On Apr 11, 2008
tessy sauce has decided to keep mute for the time being

and ituen breached our contract of handling u to me.

he is to face litigation.

tessy u re my dream girl "je t'aime"
Re: Am Back by saucekid(m): 12:47pm On Apr 11, 2008
una wan know why i wan stop to subtract?

anyways, @ segun
you don chop cobra head b4?
comot eyes for tessy ooooo
Re: Am Back by gilgee(m): 1:10pm On Apr 11, 2008
na good piece of advice be that oo.

Sauce born throw-away don tire you?
Re: Am Back by clemcykul(f): 2:15pm On Apr 11, 2008
sauce come answer
Re: Am Back by tufe(m): 2:45pm On Apr 11, 2008
oya oo, we dey wait
Re: Am Back by saucekid(m): 2:53pm On Apr 11, 2008
una go wait tire
make una go ask the women involved
Re: Am Back by tufe(m): 3:49pm On Apr 11, 2008
. . . . .woman, where are you.

is it eve that u are referring to here?
Re: Am Back by tessybaby(op): 3:57pm On Apr 11, 2008
segunpc:
tessy sauce has decided to keep mute for the time being

and ituen breached our contract of handling u to me.

he is to face litigation.

tessy u re my dream girl "je t'aime"
ewoooooooooooooooooooooooooooo

cheiiiiiiiiiiiiii
love don cheap

una come oooooooooooooo
Re: Am Back by gilgee(m): 3:58pm On Apr 11, 2008
We don come. Na wetin your eye see wey your bla bla no fit contain?
Re: Am Back by ituen(m): 10:26pm On Apr 11, 2008
Why are these hungry men tryin to make life difficult for me? Cant dey leave tessy alone.

@Clem
now u don divorce Migines, u wan come wreck my own.

More sand snad to ur elbows
1 2 3 ... 5 6 7 8 9 10 11 Reply

• 2 • 3 • 4

No Long Thing • Handsome Guys On Nairaland.... • Compensation