Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,730 members, 7,855,075 topics. Date: Sunday, 09 June 2024 at 01:34 PM

China Phones - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / China Phones (621 Views)

(2) (3) (4)

(1) (Reply)

China Phones by helivesinme247(m): 4:58pm On Apr 09, 2013
Friends! As Blackberry don chop my money tire, na im I come vex yesterday sell am, come take some money buy China phone! Now am in bigger trouble!!!

1. E go full after 3 minutes of charging
2. The phone get TV, Touch screen, Nail cutter, firelighter etc.
3. I fit write text message with a toothpick sef.
4. The spelling get mistakes e.g NokLa, blackderry, i-porn, samswag etc.
5. When aeroplane pass e go record "One missed call".
6. When a big truck horn; e go show "Charger connected".
7. When Chinese man pass e go show: "One Bluetooth device found".
8. When fine gal waka pass, e go show "Ur favourite food found".
9. When ugly gal waka pass, e go show, "Virus detected".

Abeg I wan sell am! Who wan buy ooo?
Even as I dey find buyer, e dey show me for screen: "No contact found".
I don hear whhiin for dis chincooooo.

1 Like

(1) (Reply)

Who Still Dey Think Say Naija Dey Carry Last? / Who Go Dey Sleep 4 Hauz? / Seriously....i Shock

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.