Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,111 members, 7,828,950 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 04:28 PM

NYSC 2013 Batch C Corp Members House - NYSC (858) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2013 Batch C Corp Members House (698642 Views)

NYSC 2016 Batch A Corp Members House / 2013 Ogun State Batch 'C ' Corp Members / NYSC 2014 Batch A Corp Members House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (855) (856) (857) (858) (859) (860) (861) ... (1125) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by PapiDShipCapt(m): 12:42pm On Oct 07, 2013
^^^^
haba my guy coty u bring come de vex oh, tell dem to free Haykay abeg oh. Even if e wan pay rent , he still be our guy.... See as dem bundle am turn upside down like firewood... grin grin

1 Like

Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by HaykayIsOkay(m): 1:02pm On Oct 07, 2013
misterh: Lemme goan call Police make dem give am this treatment sef grin
who una wan throw out?
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by HaykayIsOkay(m): 1:07pm On Oct 07, 2013
fuckluv: Haba!
Yawa don gas o shocked
no problem, make una throw ⌣‎​ •̸Ϟﻉ out, if I D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y trek from ₪w̶̲̥̅ †̥ǿ Osun state, I go reach before 5th of Nov. #teamOsun# I'm on my way already. I D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y even D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y dance azonto D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y go.

Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by misterh(m): 1:09pm On Oct 07, 2013
fuckluv: grin grin grin grin grin grin grin
I laff sotey I don hang on top n*aked wire!
U sha no die! Thanks to NEPA!
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by PapiDShipCapt(m): 1:12pm On Oct 07, 2013
HaykayIsOkay: who una wan throw out?

See tennant de form landlord o! Nor worry because i beg misterh make em tell d police to free u, u de lie lie question.. Oya misterh call back d policemen
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by FUBICUTIE(f): 1:12pm On Oct 07, 2013
EVARHGREEEN: k. Gotcha! Snt Ɣ☺ΰ‎​ a request
Evahgreen,u r a damsel...pweety pix u've got on fb.
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by misterh(m): 1:16pm On Oct 07, 2013
PapiDShipCapt: ^^^^
haba my guy coty u bring come de vex oh, tell dem to free Haykay abeg oh. Even if e wan pay rent , he still be our guy.... See as dem bundle am turn upside down like firewood... grin grin
Ok. I don tell them make dem release am. Na still our guy na! cheesy
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by HaykayIsOkay(m): 1:20pm On Oct 07, 2013
misterh: Ok. I don tell them make dem release am. Na still our guy na! cheesy
una get mouth.
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by HaykayIsOkay(m): 1:20pm On Oct 07, 2013
misterh: Ok. I don tell them make dem release am. Na still our guy na! cheesy
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by jeok(m): 1:22pm On Oct 07, 2013
Adary:
Now I am liking you, I am an addict of fashion especially men... I gv out free men and women fashion tips varying from how to dress, match colors, shoes/belt, wrist watches, sun glasses etc
Add pdary Fashion line on bbm 2952E7D4, or facebook pdary clothings to enjoy our tips!
Making you, yes YOU beautiful is our delighttongue
*in gerrald butler '300' voice* GooOood!!

and am liking u too but wait a minute, shouldn't 'pdary clothing' be a FB page where u get to be an admin and post tips?
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Funpeter: 1:24pm On Oct 07, 2013
FUBICUTIE: Evahgreen,u r a damsel...pweety pix u've got on fb.
Hehehehehhe when are will going to se urs? *Winks*
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by misterh(m): 1:24pm On Oct 07, 2013
HaykayIsOkay: una get mouth.
*adjusts tie* Na me na! grin grin grin

1 Like

Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by FUBICUTIE(f): 1:25pm On Oct 07, 2013
fuckluv: grin grin grin grin grin grin grin
I laff sotey I don hang on top n*aked wire!
u no die?.......n*ked wire ke
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by HaykayIsOkay(m): 1:29pm On Oct 07, 2013
This life sha. when some are happy that they will be tru I̶̲̥̅̊n few days time, some are also glad that they will begin I̶̲̥̅̊n few days also. Soldier go soldier come.

1 Like

Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by FUBICUTIE(f): 1:30pm On Oct 07, 2013
Funpeter: Hehehehehhe when are will going to se urs? *Winks*
I cnt upload pix here,except u wanna c my pix on fb......Fubara,charity....wt a red skirt nd black top
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by FUBICUTIE(f): 1:32pm On Oct 07, 2013
HaykayIsOkay: This life sha. when some are happy that they will be tru I̶̲̥̅̊n few days time, some are also glad that they will begin I̶̲̥̅̊n few days also. Soldier go soldier come.
I l*ve fella
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by jeok(m): 1:32pm On Oct 07, 2013
misterh: Lemme goan call Police make dem give am this treatment sef grin

shocked see o! police haff carry hour guy yo! abeg hevery house member should send #5,000 heach, lemme use and go and bail him o!
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by HaykayIsOkay(m): 1:37pm On Oct 07, 2013
FUBICUTIE: I l*ve fella
can't see you on Facebook.
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by HaykayIsOkay(m): 1:38pm On Oct 07, 2013
jeok:
shocked see o! police haff carry hour guy yo! abeg hevery house member should send #5,000 heach, lemme use and go and bail him o!
who una wan carry again afterall, I don beg na or which one be this again?
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by frazegidi(m): 2:28pm On Oct 07, 2013
Hmmm afternoon guyz jst came i̶̲̥̅̊n̶̲̥̅̊ nw n ℓ̊ knw. Funny tinz dey really happen here. Make ℓ̊ jst be viewer for †ђξ moment.
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 2:48pm On Oct 07, 2013
jeok:
*in gerrald butler '300' voice* GooOood!!

and am liking u too but wait a minute, shouldn't 'pdary clothing' be a FB page where u get to be an admin and post tips?
I made it a normal facebook account instead of page, I still post tips as well
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by HaykayIsOkay(m): 2:53pm On Oct 07, 2013
I wan give airtime, who D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y house?
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 2:57pm On Oct 07, 2013
HaykayIsOkay: I wan give airtime, who D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y house?
u win MTN bonus?
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by HaykayIsOkay(m): 3:07pm On Oct 07, 2013
legendsilver: u win MTN bonus?
legendsilver why you D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y fall my hand. Lolz
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 3:36pm On Oct 07, 2013
HaykayIsOkay: no problem, make una throw ⌣‎​ •̸Ϟﻉ out, if I D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y trek from ₪w̶̲̥̅ †̥ǿ Osun state, I go reach before 5th of Nov. #teamOsun# I'm on my way already. I D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y even D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y dance azonto D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y go.
grin grin Enjoy ur walk o
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 3:38pm On Oct 07, 2013
misterh: U sha no die! Thanks to NEPA!
it was a big miracle!
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 3:42pm On Oct 07, 2013
FUBICUTIE: u no die?.......n*ked wire ke
Thank God for one good samaritan grin
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by HaykayIsOkay(m): 3:45pm On Oct 07, 2013
fuckluv: grin grin Enjoy ur walk o
fuckluv, you no go see ⌣‎​ •̸Ϟﻉ off?
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 3:46pm On Oct 07, 2013
HaykayIsOkay: I wan give airtime, who D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y house?
Me! Me!! Mee!!! cheesy
I hope its 5k own sha lipsrsealed
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 3:49pm On Oct 07, 2013
HaykayIsOkay: fuckluv, you no go see ⌣‎​ •̸Ϟﻉ off?
Look behind u now
Na me dey jog come meet u cheesy
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by HaykayIsOkay(m): 3:50pm On Oct 07, 2013
fuckluv: Me! Me!! Mee!!! cheesy
I hope its 5k own sha lipsrsealed
wait first make I edit my name †̥ǿ fuckairtime. Lolz
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by HaykayIsOkay(m): 3:54pm On Oct 07, 2013
fuckluv: Look behind u now
Na me dey jog come meet u cheesy
that's why you're a darling.

(1) (2) (3) ... (855) (856) (857) (858) (859) (860) (861) ... (1125) (Reply)

NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members / Your NYSC Questions Answered / NYSC 2017 Batch A Corps Members House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.