Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,834 members, 7,820,915 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 02:38 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2013 Batch C Corp Members House (696798 Views)
NYSC 2016 Batch A Corp Members House / 2013 Ogun State Batch 'C ' Corp Members / NYSC 2014 Batch A Corp Members House (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (887) (888) (889) (890) (891) (892) (893) ... (1125) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Lifeiscool(m): 11:55am On Oct 10, 2013 |
Helenqollinz: As i start baf d guy wif insults,hostel gurl come dey add their own 4 d guy na there my sister wey ASUU keep 4 house wake me say tym 2 cook don reach.Mtcheeew,so na camp dream sef.Hahaha, still laughing..... |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by pabloaimar(m): 11:55am On Oct 10, 2013 |
Helenqollinz: As i start baf d guy wif insults,hostel gurl come dey add their own 4 d guy na there my sister wey ASUU keep 4 house wake me say tym 2 cook don reach.Mtcheeew,so na camp dream sef. LOLZ, nice dream, and a very good story, You see how ASUU strike take save the boy from that scene? |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Sotenna(m): 11:56am On Oct 10, 2013 |
gfree5: Action film no be small...Warner Bros production. |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Helenqollinz(f): 11:56am On Oct 10, 2013 |
pablo aimar:My dearest,i no complete am na,e fit b kicked,killed nd wat have u.No vex plenty na dream. |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Helenqollinz(f): 11:58am On Oct 10, 2013 |
pablo aimar:E really save am. |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by pabloaimar(m): 12:00pm On Oct 10, 2013 |
Helenqollinz: My dearest,i no complete am na,e fit b kicked,killed nd wat have u.No vex plenty na dream. Phewww!! Lolz, nice concept |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Helenqollinz(f): 12:00pm On Oct 10, 2013 |
Sotenna:lolz,no start o ehen. |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 12:01pm On Oct 10, 2013 |
I perch 4 corner 888 |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by pabloaimar(m): 12:02pm On Oct 10, 2013 |
Helenqollinz: E really save am. Just heard dat BSU is still issuing statement of result, so I am planing to storm there next 2 weeks cos I have a wedding @ otukpo on the 24th and 26th to attend. |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Helenqollinz(f): 12:02pm On Oct 10, 2013 |
pablo aimar:Tnks. |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by gfree5(m): 12:02pm On Oct 10, 2013 |
obijenkinz: I perch 4 corner 888 Enyaa,dats y u cme late. |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by pabloaimar(m): 12:03pm On Oct 10, 2013 |
obijenkinz: I perch 4 corner 888 Guy, e don leave u, wait for the next one (#999#) |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Helenqollinz(f): 12:05pm On Oct 10, 2013 |
[quote author=pablo aimar] Just heard dat BSU is still issuing statement of result, so I am planing to storm there next 2 weeks cos I have a wedding @ otukpo on the 24th and 26th to attend.[/quote]Okay,dat means u'll stay in Benue 2 collect ur statement of result nd call up letter b4 goin back 2 Lag.Mind u,prepare all ur credentials o. |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Helenqollinz(f): 12:08pm On Oct 10, 2013 |
Wetin b dis,where all d F(females)go leavin only me in d house.Abeg o,c u guyz l8r. |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by BabyTee1(f): 12:09pm On Oct 10, 2013 |
Elo every1 |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 12:10pm On Oct 10, 2013 |
obijenkinz: I perch 4 corner 888u late guy, better luck come #999# |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by BabyTee1(f): 12:11pm On Oct 10, 2013 |
Helenqollinz: Wetin b dis,where all d F(females)go leavin only me in d house.Abeg o,c u guyz l8r.on a low key |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by gfree5(m): 12:13pm On Oct 10, 2013 |
BabyTee1: Elo every1 Alo Alo |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 12:13pm On Oct 10, 2013 |
Reward for those that made page #888#: ur drm state go be where u will be posted to in Jesus Name, Amen. |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Opiosko: 12:13pm On Oct 10, 2013 |
Imanuelle:Na eye dey take dey no ripe corn nau. |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 12:15pm On Oct 10, 2013 |
BabyTee1: Elo every1we dey o! How journey na? I tank God say u rch here safely o! Wlcom dear |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 12:16pm On Oct 10, 2013 |
Helenqollinz: Wetin b dis,where all d F(females)go leavin only me in d house.Abeg o,c u guyz l8r.dem dey for dat dia corner na, I dey laf |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 12:19pm On Oct 10, 2013 |
@papiDShipCapt. Oya come give report on how far we av gone? |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by PapiDShipCapt(m): 12:22pm On Oct 10, 2013 |
lewizylee: Good too be home again Brodaly i miss u too oh! My main man..... Hafa now? U just bone us here... Only me come de sip d alomo for corner no body to share with me.... Mercy hasn't spoken been around for some time now, probably you disappeared with her, or so i tot.... Well its one good tin to have u here pnce again... Welcome back blaad.... |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by stanzo3(m): 12:23pm On Oct 10, 2013 |
legendsilver: Reward for those that made page #888#:Amen |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by PapiDShipCapt(m): 12:26pm On Oct 10, 2013 |
legendsilver: We av made some huge steps, thumbs up guys. From 111-222-333-444-555-(666)-777 now we all almost getting to 888. Una try gan gidi Started from d bottom now we here... I hope we get to 1001 |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by jslimz(f): 12:27pm On Oct 10, 2013 |
pablo aimar:1000 you mean. sure |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 12:29pm On Oct 10, 2013 |
PapiDShipCapt:I see 1000 pages fast approaching. Believe is d word |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 12:30pm On Oct 10, 2013 |
j-slimz:he meant #999# |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by BabyTee1(f): 12:31pm On Oct 10, 2013 |
legendsilver: we dey o! How journey na? I tank God say u rch here safely o! Wlcom dear10ks dear...helep me 10k baba God say my plane no crash 4 airway oooooo |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by BabyTee1(f): 12:32pm On Oct 10, 2013 |
gfree5:i dey hail o |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Kennybiz27(m): 12:34pm On Oct 10, 2013 |
imo stars nasu wont affect our statement or callup |
(1) (2) (3) ... (887) (888) (889) (890) (891) (892) (893) ... (1125) (Reply)
NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members / Your NYSC Questions Answered / NYSC 2017 Batch A Corps Members House
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |