The Lizard And The Monkey - Jokes Etc (5) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › The Lizard And The Monkey (8948 Views)
| Re: The Lizard And The Monkey by jaymobb(m): 4:59pm On Apr 25, 2008 |
na who come b this |
| Re: The Lizard And The Monkey by saucekid(m): 5:26pm On Apr 25, 2008 |
newbie detected |
| Re: The Lizard And The Monkey by holythug(m): 7:27pm On Apr 25, 2008 |
uh. . ib sauce dey go club leave u for system. . .oga gan ni o |
| Re: The Lizard And The Monkey by Nobody: 7:33pm On Apr 25, 2008 |
@holy what on earth are you talking about, I'm meeting him there later ![]() |
| Re: The Lizard And The Monkey by naijastyle: 7:37pm On Apr 25, 2008 |
na joblessness dey worry am |
| Re: The Lizard And The Monkey by holythug(m): 7:50pm On Apr 25, 2008 |
u ke . . .i will neva allow mumy to allow dat . . .just see do u want to b priceless d stingy man has not given me a dime for bringin u to kuvukiland ![]() |
| Re: The Lizard And The Monkey by Nobody: 7:53pm On Apr 25, 2008 |
:d |
| Re: The Lizard And The Monkey by naijastyle: 8:01pm On Apr 25, 2008 |
wetin holy dey talk sef |
| Re: The Lizard And The Monkey by tufe(m): 8:17pm On Apr 25, 2008 |
insult am if you get mind na ![]() |
| Re: The Lizard And The Monkey by jaymobb(m): 8:22pm On Apr 25, 2008 |
wey ur teeth old man |
| Re: The Lizard And The Monkey by naijastyle: 8:38pm On Apr 25, 2008 |
he don exchange am for guguru |
| Re: The Lizard And The Monkey by jaymobb(m): 8:46pm On Apr 25, 2008 |
b like say na u im give |
| Re: The Lizard And The Monkey by naijastyle: 9:22pm On Apr 25, 2008 |
and u stole it from me |
| Re: The Lizard And The Monkey by holythug(m): 8:22am On Apr 26, 2008 |
see person wey dey find teeth up & down. . .abeg make una dey close ya mouth well, well o, we don detect teeth thief ![]() |
| Re: The Lizard And The Monkey by holythug(m): 8:31am On Apr 26, 2008 |
dai ska |
| Re: The Lizard And The Monkey by saucekid(m): 1:20pm On Apr 26, 2008 |
make una no jealous we had a nice time at the club ![]() |
| Re: The Lizard And The Monkey by naijastyle: 7:14pm On Apr 26, 2008 |
yes dat club in your dreams |
| Re: The Lizard And The Monkey by saucekid(m): 8:38pm On Apr 26, 2008 |
because i no invite you to tag along? |
| Re: The Lizard And The Monkey by naijastyle: 1:21am On Apr 27, 2008 |
who dey folllow monkey up and down |
| Re: The Lizard And The Monkey by saucekid(m): 3:18pm On Apr 27, 2008 |
monkey tail |
| Re: The Lizard And The Monkey by naijastyle: 11:38pm On Apr 27, 2008 |
so u be monkey tail |
| Re: The Lizard And The Monkey by Cadet(f): 12:10am On Apr 28, 2008 |
Lol. Nice joke |
| Re: The Lizard And The Monkey by Nobody: 1:10pm On Apr 28, 2008 |
he drank a whole ocean, 'igbo' go wound people |
| Re: The Lizard And The Monkey by saucekid(m): 1:39pm On Apr 28, 2008 |
sorry oooo |
The Lion, The Monkey, Nd The Ebola • The Monkey And A Man • Question The Monkey • 2 • 3 • 4
Funniest Person On Nl Jokes Section • Mrs. Omokorede: The Pushy Nigerian Mum (UK) • Helen Paul (Tatafo) Fine Gurl Video (et Al) - So So Funny!




