₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,281 members, 8,421,155 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 08:59 PM

Toggle theme

12spices's Posts

Nairaland Forum12spices's Profile12spices's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 (of 8 pages)

TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 12spices(m): 5:05pm On Aug 30, 2020
observer222:
I don't understand why foolish weed smoking cultist short laycon has many fans like this, wetin this people see for that short foolish boy body
This guy post sha grin e be like say you dey see laycon for dream grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 12spices(m): 3:45pm On Aug 30, 2020
Jadentica:
Naim fans I pity for pass.... grin grin grin

After Dem Don cry finish since morning fa... grin grin
grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 12spices(m): 3:13pm On Aug 30, 2020
ArchAnge1:
cruise grin
My brother, I hope say na cruise Sha because the ozo wey I dey see so is in love....and e go take am 600years to comot grin grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 12spices(m): 3:10pm On Aug 30, 2020
Jadentica:
Omo eh!.. shocked


E do me like feem and his fans are here Wailing about o.... grin grin grin grin grin grin
This ozo guy dey make me laugh..... grin after every every, ERM still wan chop kiss grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 12spices(m): 2:24pm On Aug 30, 2020
Omo see as water full this place ah ah grin here go soon flood oooo...abeg make una take am easy shocked grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 12spices(m): 12:47pm On Aug 30, 2020
Even if ebuka shake table.... Only ozo can save ozo... grin I dey feel for the guy sha angry
RomanceRe: Abeg, I Need Help, I Don' T Last More Than 5 Mimutes In Bed by 12spices(m): 12:37pm On Aug 30, 2020
Kriss216:
This your method is nauseating.
Why masturbate when pussy is on the way?
grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 12spices(m): 12:18pm On Aug 30, 2020
Nothing like wey you stan person wey no dey give you headache abeg grin see premium tears everywhere shocked
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 12spices(m): 11:47am On Aug 30, 2020
Analyst full this thread oooo .... especially since last night grin grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 12spices(m): 11:02am On Aug 30, 2020
Una still dey ship angry grin I no fit laugh abeg grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 12spices(m): 9:15am On Aug 30, 2020
People actually think nengi care's about who ozo is with.... grin the babe no send weda ERM kiss anybody for that house... Forget all those not talking to him for days...all na format.... The babe no send grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 12spices(m): 8:40am On Aug 30, 2020
Hehehehehehe see tears everywhere...... Too many shippers grin Las Las una go dey alright grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 12spices(m): 8:07am On Aug 30, 2020
This thing na lesson to all niggas wey dey form nice guy grin if you keep up with it, your own brother go reach 600years.... grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 12spices(m): 9:55pm On Aug 29, 2020
Bigge should stop doing this to laycon..... is really bad undecided can't understand why his outfits are always different..... Or does it have to do with his body structure undecided
TravelRe: I Want To Emigrate To Togo Or Benin republic by 12spices(m): 7:53am On Aug 26, 2020
Bro just dey were you dey...... 100k can't do much... People who have had bigger amount than yourself have tried that route but failed and when the frustration kicks in... they begin to constitute nuisance to the community all for survival..... So abeg think am well before you take such drastic decision.
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 12spices(m): 8:16pm On Aug 25, 2020
Abeg if e get as Dem dey vote person out make una reason me.. Brighto gatz leave...the guy is annoying as F.... undecided
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 12spices(m): 11:00am On Aug 12, 2020
Make una no dey quote tribal post...... If you see them just ignore ... undecided
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 12spices(m): 10:25am On Aug 12, 2020
Dumb tribalists have invaded this thread undecided
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 12spices(m):
smiley
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 12spices(m): 9:30pm On Aug 11, 2020
Ozo dey boring abeg... but that nengi babe self no Sabi wetin she go yarn.... Dem no just match... undecided
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 12spices(m):
wink
RomanceRe: Have Sex With This Girl For Free Or Collect 10,000? by 12spices(m): 4:38pm On Aug 11, 2020
Yawns undecided
RomanceRe: Things That Turn Girls On Every Man Should Know by 12spices(m): 11:37am On Aug 10, 2020
All of una wey wan die on top woman matter, Las Las una go tire grin grin
RomanceRe: Update: "I Keep Getting Wet For This 20 Years Old Guy My Cousin's Friend" by 12spices(m):
Crap....huh huh
Car TalkRe: 2021 Toyota Sienna - the latest showstopper unveiled by 12spices(m): 4:05pm On May 19, 2020
Reminds me of the chrysler pacific undecided
AutosRe: Toyota Launches All-new 2021 Sienna To Suit A Variety Of Lifestyles (photos) by 12spices(m):
Something about the front reminds me of the chrysler pacific undecided

1 2 3 4 5 6 7 8 (of 8 pages)