Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,423 members, 7,861,184 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 06:15 AM

Big Brother Africa "The Chase" Official Thread - TV/Movies (776) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread (2183048 Views)

Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread / Big Brother Africa The Chase Finale After-party Pictures / Angelo And Bimp Evicted From Big Brother Africa The Chase (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (773) (774) (775) (776) (777) (778) (779) ... (2727) (Reply) (Go Down)

Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by mykali(m): 1:15am On Jul 25, 2013
Royal^Pearl^:
Lol you guys have tried. Goodnight everyone and thanks again for voting our boy smiley

goodnight, Ma'am.
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 1:16am On Jul 25, 2013
safarigirl: Abeg Melvin and Elikem na who big pass..
I don dey think say na Elikem..but now wey both of them no wear shirt e be lyk say Melvin big pass Elikem.
But Melvin body na die chaii..I go dream good dreams tonite.
It was worth waiting for

Ashi
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by dopekid: 1:17am On Jul 25, 2013
It shud b r yu slipin wif dillish MWD or ur sliping wif Busi MWB...jst guessed winkIt shud b r yu slipin wif dillish MWD or ur sliping wif Busi MWB...jst guessed
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 1:17am On Jul 25, 2013
Wait ohh,this wan wey eveva siddon for stairs dey wait saying "i know d guy i'm gonna get tonight"....
Make she stop to dey hope and go do her normal push-ups and 50 press-ups!!!
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by mykali(m): 1:18am On Jul 25, 2013
safarigirl: Abeg Melvin and Elikem na who big pass..
I don dey think say na Elikem..but now wey both of them no wear shirt e be lyk say Melvin big pass Elikem.
But Melvin body na die chaii..I go dream good dreams tonite.
It was worth waiting for

i for send you my pictures but i chop eba dis night so my abs don disfigure grin

i think Elikem is bigger but MElvin is firmer
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by safarigirl(f): 1:20am On Jul 25, 2013
Kslib:
I'm in the final stages of cracking the code.. Who said MWD? Who said MWB? Who said it first?
Lolzz..Mr. Detective.
Melvin said it 1st and Dillish replied
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by safarigirl(f): 1:21am On Jul 25, 2013
lindsay:

Ashi
Lolzz..abeg make I admire wetin God create
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by mykali(m): 1:22am On Jul 25, 2013
Eveva says she want sex though. but with no strings attached. i told y'all she is very horrney.

meanwhile Elikem is discussing with the friggin fish.
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 1:23am On Jul 25, 2013
safarigirl:
Lolzz..abeg make I admire wetin God create

Lol
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by safarigirl(f): 1:23am On Jul 25, 2013
The fish is talking to Elikem.
It said it's a magical fish.
Elikem says if u're a magical fish then lemme ask u a question.
"Is Africa voting for me".
Omo which mumu question be this..wetin concern the fish and Africa..lolzz

1 Like

Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 1:26am On Jul 25, 2013
Abeg na from where biggy for see this eveva pick..
The girl head dey touch.. Elikem don enta wahala this night.. Lmfao!!!
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by ellab(f): 1:26am On Jul 25, 2013
See as eveva dey interrupt convo btw fish and elikem.
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by safarigirl(f): 1:27am On Jul 25, 2013
I don turn off my tv but I hear say Melvin and Dillish dey bed 2gether.
Wetin they happen for there
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 1:27am On Jul 25, 2013
Elikem dey use style fear to comot for bedroom... Lmao!! He don jam agbero..
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Agbgift(f): 1:27am On Jul 25, 2013
Am loving elikem discussion wift d fish. Eveva jst came wift her sex whala come disturb d guy. D fish nor gree talk again.
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 1:28am On Jul 25, 2013
safarigirl: I don turn off my tv but I hear say Melvin and Dillish dey bed 2gether.
Wetin they happen for there

Confess na, NEPA don take light for your side.

1 Like

Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by ellab(f): 1:29am On Jul 25, 2013
Meanwhile dillish and melvin on d same bed.
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by safarigirl(f): 1:29am On Jul 25, 2013
Kslib: Elikem dey use style fear to comot for bedroom... Lmao!! He don jam agbero..
Leave that matter update us on wetin Melvin and Dillish they talk..na as I switch off my tv dem come dey talk...mtcheeew
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by ellab(f): 1:30am On Jul 25, 2013
safarigirl: I don turn off my tv but I hear say Melvin and Dillish dey bed 2gether.
Wetin they happen for there
I no dey even hear wetin dem dey talk.
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by safarigirl(f): 1:31am On Jul 25, 2013
lindsay:

Confess na, NEPA don take light for your side.
No be Nepa..wetin hard to talk sey na Nepa..that 1 na normal thing ...who dey shame to talk sey he no get light?...dem they take lite for everybody house na.
I say make I sleep I come switch off.
Na Im I check twitter dey read am.
I no wan go back to my palour again..as I no get tv 4 room

4 Likes

Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by ellab(f): 1:31am On Jul 25, 2013
Una dey see camera man abi?Melvin and dillish gisting but camera is on nando and d gals.
Wats dis na?
And I'm hearing mellish's voices.
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by mykali(m): 1:32am On Jul 25, 2013
biko who gave this fish this funny accent?
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 1:34am On Jul 25, 2013
ella.b:
Una dey see camera man abi?Melvin and dillish gisting but camera is on nando and d gals.
Wats dis na?
And I'm hearing mellish's voices.
Na today you know say those camera men na yeye!!! Maybe the thing dey pain dem...
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Agbgift(f): 1:35am On Jul 25, 2013
mykali: biko who gave this fish this funny accent?

D tin tire me o. But d fish dey lie sha, she say she nor knw pokello, wen elekem accused her of scaring pokello during their hunted house task.
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 1:35am On Jul 25, 2013
mykali: biko who gave this fish this funny accent?
I love the accent!!! Its sexy and sweet..
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Nobody: 1:38am On Jul 25, 2013
mykali: biko who gave this fish this funny accent?
The fish sounds like denzel on auto-tune
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by mykali(m): 1:39am On Jul 25, 2013
Kslib:
I love the accent!!! Its sexy and sweet..

funny and whaaa?

thought Bimp was Muslim? is he?
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by ellab(f): 1:39am On Jul 25, 2013
Lol eveva wants attention but bimp is reading bible.
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by mykali(m): 1:41am On Jul 25, 2013
ella.b:
Lol eveva wants attention but bimp is reading bible.

she's grumpy.
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Agbgift(f): 1:42am On Jul 25, 2013
Kslib:
I love the accent!!! Its sexy and sweet..

Wen eveva came to disturb elekem in d bathroom abt se.x, wen evea left, the fish said: ewwwww she is naughty.
Elikem: d u tink she meant wat she said?

Fish: I don't knwwwwwww.

Elikem: wy are u sounding as if u want se.x too. Hahahahhahahahah

Elikem na junkie too. Jst making d fish blush.

1 Like

Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by safarigirl(f): 1:42am On Jul 25, 2013
mykali:

funny and whaaa?

thought Bimp was Muslim? is he?
No na! Bimp is a strong christain.
Ethiopians are christains na
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Oghosifo: 1:44am On Jul 25, 2013
ella.b:
Una dey see camera man abi?Melvin and dillish gisting but camera is on nando and d gals.
Wats dis na?
And I'm hearing mellish's voices.

That camera man must be on IT. Abi does biggy want to put the convo on VIP seening dat VIP is lacking content. Has any1 decoded the mellish code yet

1 Like

(1) (2) (3) ... (773) (774) (775) (776) (777) (778) (779) ... (2727) (Reply)

Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread / Big Brother Naija 2017: Live Thread / What Series Are You Watching Now? Part 2

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.