Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,160,857 members, 7,844,780 topics. Date: Thursday, 30 May 2024 at 07:43 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Ban! Ban! Ban! (3470 Views)
Men: Reason We Need To Ban Makeup (Pic) . / If U Get D Ansa Make Mod Ban Me / If U Dont Laff, Make Unna Ban Me! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)
Re: Ban! Ban! Ban! by aristole(m): 6:30pm On Apr 28, 2008 |
Na who dey wink for that place! Kolomental!!! |
Re: Ban! Ban! Ban! by nightnurse(f): 6:33pm On Apr 28, 2008 |
who dey ask above me? kolomental ban them ban them kolomental |
Re: Ban! Ban! Ban! by tytylayor: 6:45pm On Apr 28, 2008 |
who dey answer above me? kolomental |
Re: Ban! Ban! Ban! by nightnurse(f): 7:27pm On Apr 28, 2008 |
make una ban me o ban me o kolomental |
Re: Ban! Ban! Ban! by saucekid(m): 7:33pm On Apr 28, 2008 |
na god go punish the person wey do you like this |
Re: Ban! Ban! Ban! by nightnurse(f): 7:40pm On Apr 28, 2008 |
na seun oo the beans cooker na him na who dey swear above me? kolomental ban us ban us, we dey mental |
Re: Ban! Ban! Ban! by saucekid(m): 7:52pm On Apr 28, 2008 |
dem cook grass give you? man!. . .this is one of kronky's recipe gone wrong |
Re: Ban! Ban! Ban! by nightnurse(f): 8:04pm On Apr 28, 2008 |
gim the lighter, pass me the ganja na who dey smoke behind me, kolomental! |
Re: Ban! Ban! Ban! by Shaz(f): 9:02pm On Apr 28, 2008 |
e-kolo |
Re: Ban! Ban! Ban! by saucekid(m): 9:39pm On Apr 28, 2008 |
straight and to the point |
Re: Ban! Ban! Ban! by ohilebo(m): 8:28am On Apr 29, 2008 |
e nor go better for the person wen do a fine girl like Nightie this kind bad thing , make una fine chain, rope nor go fit hold this kind case oooo |
Re: Ban! Ban! Ban! by saucekid(m): 8:30am On Apr 29, 2008 |
na ship anchor i get |
Re: Ban! Ban! Ban! by ohilebo(m): 9:08am On Apr 29, 2008 |
I beg, saucekid , e never reach like that oooo haba? |
Re: Ban! Ban! Ban! by folly69(m): 9:16am On Apr 29, 2008 |
if una no fit hold am make una join craze kolomental |
Re: Ban! Ban! Ban! by saucekid(m): 9:18am On Apr 29, 2008 |
join who? i permit you |
Re: Ban! Ban! Ban! by ohilebo(m): 9:31am On Apr 29, 2008 |
@ folly69 , nor worry, we nor go allow nightie case worse reach your own we go hold her down |
Re: Ban! Ban! Ban! by folly69(m): 9:35am On Apr 29, 2008 |
make we craze craze craze common show ya self 4 dis place |
Re: Ban! Ban! Ban! by saucekid(m): 10:02am On Apr 29, 2008 |
the virus don enter am already |
Re: Ban! Ban! Ban! by tytylayor: 12:49pm On Apr 29, 2008 |
original kolo |
Re: Ban! Ban! Ban! by saucekid(m): 12:50pm On Apr 29, 2008 |
typical |
Re: Ban! Ban! Ban! by clemcykul(f): 12:58pm On Apr 29, 2008 |
*ties nigties hand behind her back, flings her into my wheelbarrow and heads sraight to yaba front not left again* kolo, kolo,kolo, kolo mentale wey dem? i say wey dem wey dem *pas me the lighter plus ganja*, takes shirt off nd dances makossa |
Re: Ban! Ban! Ban! by karlken(m): 1:08pm On Apr 29, 2008 |
I must cure your craze ! |
Re: Ban! Ban! Ban! by saucekid(m): 1:16pm On Apr 29, 2008 |
the infection dey spread well ooo *enforces emergency shutdown and quarantine* |
Re: Ban! Ban! Ban! by Emperoh(m): 2:17pm On Apr 29, 2008 |
Orders Kuvuki Minister for Health to start e-quarantine asap |
Re: Ban! Ban! Ban! by saucekid(m): 2:18pm On Apr 29, 2008 |
*it is already enforced* |
Re: Ban! Ban! Ban! by clemcykul(f): 4:46pm On Apr 29, 2008 |
and about been executed |
Re: Ban! Ban! Ban! by ohilebo(m): 4:50pm On Apr 29, 2008 |
1st case, clemcykul vs Kolo Institute sentenced to ------- years in rehab I beg make una decide |
Re: Ban! Ban! Ban! by clemcykul(f): 5:11pm On Apr 29, 2008 |
my case na undecided ryte now i be admin for yaba nightie na my vice have ur own admissn letter, cuzz u'll be a gud kolo candidate |
Re: Ban! Ban! Ban! by saucekid(m): 8:53pm On Apr 29, 2008 |
he go write post ume for mental cases first |
Re: Ban! Ban! Ban! by clemcykul(f): 8:45am On Apr 30, 2008 |
na A10 he go get. cuzz him brains dey down below |
Re: Ban! Ban! Ban! by tytylayor: 8:47am On Apr 30, 2008 |
na direct entry e go take enter, cozz already he be dip. holder for mental cases |
Re: Ban! Ban! Ban! by ohilebo(m): 8:49am On Apr 30, 2008 |
@ saucekid , thank u jare, I know say i go write ume for kolo Institute, but e go tay before i go reach the PhD level when clemcykul & Nightie dey right now @ tytylayor , remember say u first me enter school ooo, I beg make u give me some of ur old text books for Kolo 101 & 102, |
Hilarious Church Handbill: Bet9ja Must Favour My Family / That Moment When They Beat Hell Out Of Ur Neigbour Who Always Beat U At Home / Lets Drop Our Ninja Name ..... Lets Have Fun....
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |