₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,104 members, 8,420,355 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 05:23 PM

Toggle theme

Offtopic! - Nairaland General (104) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralOfftopic! (91501 Views)

1 2 3 ... 101 102 103 104 105 106 107 ... 119 (Go Down)

Re: Offtopic! by studio43(m): 8:26pm On Sep 10, 2008
jesus,
the person wey ask that question drink concentrated paraga?

ermm, come babe, lol, tell me the trust, she u dey koloment for real?  grin
Re: Offtopic! by Nobody: 8:28pm On Sep 10, 2008
i no dey kolomental o shocked

am the sanest person you could ever meet tongue
Re: Offtopic! by gilgee(m): 8:31pm On Sep 10, 2008
Ibkaye talk true na we no go tell your mama nor Saucekid. You dey kolo small sometimes abi? grin
Re: Offtopic! by Nobody: 8:32pm On Sep 10, 2008
i no dey kolo jare tongue cool
Re: Offtopic! by studio43(m): 8:32pm On Sep 10, 2008
i could ever meet, shocked
meaning other peeps wey i don meet u better pass them abi?   angry

chaii, na now i know sey na true this guyz they yarn   cool
Re: Offtopic! by Nobody: 8:34pm On Sep 10, 2008
hehehehehehehe grin
Re: Offtopic! by gilgee(m): 8:34pm On Sep 10, 2008
Studio43
 I dey suspect you too oo. You sure sey you no dey kolo sometimes? I know sey nobi every time but sometimes E dey do you sey make you off your clothes for public enter bush abi?T Talk true, your babe no go see am we no many wey dey here. The truth shall set you free o o .  cool
Re: Offtopic! by studio43(m): 8:41pm On Sep 10, 2008
your papa for dia,
, wetin wan bring nonsense from you now.?
abi u chop winch
Re: Offtopic! by studio43(m): 8:48pm On Sep 10, 2008
ibkaye:
hehehehehehehe grin
see typos
Re: Offtopic! by Nobody: 8:49pm On Sep 10, 2008
for wia?
Re: Offtopic! by studio43(m): 8:51pm On Sep 10, 2008
untop your head grin
Re: Offtopic! by gilgee(m): 8:53pm On Sep 10, 2008
Ibkaye I no know sey you dey see road like this before oo.
Studio I chop winch remain for you so why being rhetoric na? You wan take your hand open your yansh sey you chop winch? Na wah!
Re: Offtopic! by studio43(m): 8:55pm On Sep 10, 2008
lol, bros u see me for dream this afternoon? grin
Re: Offtopic! by gilgee(m): 8:59pm On Sep 10, 2008
I see you on top my grand mama for dream and the thing dey sweet my heart too much cuz that woman don cry for the thing tire. Oboy you get liver oo. . . chei!
Re: Offtopic! by studio43(m): 9:01pm On Sep 10, 2008
u don dey take style style dey tell us wetin u dey do other other grand mama wehenever she dey alone abi? grin
Re: Offtopic! by Nobody: 9:01pm On Sep 10, 2008
@gilg
wetin u mean? huh
Re: Offtopic! by studio43(m): 9:05pm On Sep 10, 2008
why u wan know?
Roforofo,
oya go sleep before i open my eyez angry
Re: Offtopic! by gilgee(m): 9:07pm On Sep 10, 2008
Ibkaye your mates don sleep, wetin you still dey do wey u never sleep? Make I call Sauce now. wink
Re: Offtopic! by Nobody: 9:09pm On Sep 10, 2008
cool
Re: Offtopic! by studio43(m): 9:09pm On Sep 10, 2008
she be bat wey dey only see road for night na  grin
infact sauce don give up after the discovery  grin
Re: Offtopic! by gilgee(m): 9:11pm On Sep 10, 2008
Chei! Ibkaye you don turn nocturnal? **Rings my prophet for an urgent deliverance and cleansing**
Re: Offtopic! by studio43(m): 9:14pm On Sep 10, 2008
hell razor,
Re: Offtopic! by gilgee(m): 9:19pm On Sep 10, 2008
E be like sey you need deliverance too oo. In fact na on top Olumo rock we go do yours.
Re: Offtopic! by studio43(m): 9:22pm On Sep 10, 2008
u na toto water i go use deliver u grin
Re: Offtopic! by gilgee(m): 9:31pm On Sep 10, 2008
Abeg make sure sey na Halle Berry own oo. When you go conduct the deliverance?
Re: Offtopic! by timmfikk(m): 12:21am On Sep 11, 2008
AH Ah, dis peeps no dey tire at all, tongue tongue tongue

Ibkhaye will you go to bed and prepare for tomorrow work and school tongue
Re: Offtopic! by timmfikk(m): 12:54am On Sep 11, 2008
thanks to God she leave grin grin
Re: Offtopic! by Gabry(f): 1:21am On Sep 11, 2008
Eh Tim, where have you been? I hope you are jumping lesser?
Re: Offtopic! by cbase: 8:30am On Sep 11, 2008
jumps n releases one on Gabbie
Re: Offtopic! by spenchuks(m): 8:52am On Sep 11, 2008
wetin u release shocked shocked
Re: Offtopic! by UNLEASHED(m): 9:48am On Sep 11, 2008
I wonder
Re: Offtopic! by lysaa(f): 11:33am On Sep 11, 2008
now all of u sharrap angry

when i'm hia nobodi yarns cool

1 2 3 ... 101 102 103 104 105 106 107 ... 119

OfftopicAsk Uncle Trevor For Solutions And Advice To Your "romance Problems" OFFTOPICOfftopic Chat About Nursing-Related Studies234

Akoms Ability: Policeman Who Died In Oshiomhole's Convoy Accident (Graphic Pics)Popular Brands From The Late 70's, 80's And Early 90'sWe Saw This Python On Our Way Back From Church After Weeding