Offtopic! - Nairaland General (107) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Offtopic! (91630 Views)
1 2 3 ... 104 105 106 107 108 109 110 ... 119 (Go Down)
| Re: Offtopic! by lysaa(f): 2:54pm On Sep 12, 2008 |
men see fine chick. . who go pass when nor go look in the beauty of creation. . wow ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 2:59pm On Sep 12, 2008 |
na TOTO be the only beauty of creation wey i like in women, trust me ![]() |
| Re: Offtopic! by lysaa(f): 3:14pm On Sep 12, 2008 |
what? i'm out of here! slams door behind her |
| Re: Offtopic! by cbase: 3:42pm On Sep 12, 2008 |
come, no dey form for us here oo, we know u oo |
| Re: Offtopic! by Nobody: 3:43pm On Sep 12, 2008 |
kai! |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 3:45pm On Sep 12, 2008 |
cbase:as if u dey read my mind |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 7:42pm On Sep 12, 2008 |
na babalawo him be now |
| Re: Offtopic! by dapsins69(m): 7:47pm On Sep 12, 2008 |
i would 23 by sept11.how time flies |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 7:53pm On Sep 12, 2008 |
but the date don pass na, abi u no sabi count |
| Re: Offtopic! by dapsins69(m): 7:59pm On Sep 12, 2008 |
sept 16.no mind me my broda. |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 8:04pm On Sep 12, 2008 |
ok. so shey beer go dey that day plus some ganja |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 8:29pm On Sep 12, 2008 |
dapsins69:you nor even know the year wey dem born you ![]() olodo rapata |
| Re: Offtopic! by LadyT(op): 8:31pm On Sep 12, 2008 |
WOW page 107 ![]() |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 8:56pm On Sep 12, 2008 |
wetin, na u start the thread ![]() |
| Re: Offtopic! by Gabry(f): 7:24am On Sep 13, 2008 |
DUH UHHH. . . LadyT is da boss of this thread. . . I dont blame you sha. You be old man. nevermind. Continue eating your groundnuts |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 9:53am On Sep 13, 2008 |
u are beginning to get on my nerves |
| Re: Offtopic! by cbase: 10:23am On Sep 13, 2008 |
so? ![]() |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 10:24am On Sep 13, 2008 |
i folo u talk? u wan turn woman wrapper for here abi |
| Re: Offtopic! by Gabry(f): 3:39pm On Sep 13, 2008 |
tufe, eya pele ohh. . . . I wont talk to you again ok? Have a nice day |
| Re: Offtopic! by Jeovy(m): 4:59pm On Sep 13, 2008 |
hihihi husband and wife don begin fight,hey Gaby get out of tufe's nerve maybe he wants you some where |
| Re: Offtopic! by cbase: 5:02pm On Sep 13, 2008 |
place like? |
| Re: Offtopic! by Nobody: 5:11pm On Sep 13, 2008 |
ooooh |
| Re: Offtopic! by spenchuks(m): 5:12pm On Sep 13, 2008 |
many ppl need deliverance for here ![]() |
| Re: Offtopic! by Jeovy(m): 5:13pm On Sep 13, 2008 |
ya,starting with you and cbase |
| Re: Offtopic! by spenchuks(m): 5:14pm On Sep 13, 2008 |
ur own sin pass everybody own for here ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 5:17pm On Sep 13, 2008 |
![]() deliverance is not nice |
| Re: Offtopic! by Jeovy(m): 5:19pm On Sep 13, 2008 |
spenchuks:chei,how you take measure am |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 5:27pm On Sep 13, 2008 |
gabrywyl:u better not try it |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 9:44pm On Sep 13, 2008 |
tufe:na begging be that? ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 10:01pm On Sep 13, 2008 |
@studio ba wo ni paddy mii ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 10:24pm On Sep 13, 2008 |
ORE MI DADA MO WA PA JARE, LONG TIME NO SEE ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 10:32pm On Sep 13, 2008 |
isssssit, good to hear, yah long time, i think ![]() |
Offtopic • Ask Uncle Trevor For Solutions And Advice To Your "romance Problems" OFFTOPIC • Offtopic Chat About Nursing-Related Studies • 2 • 3 • 4
Akoms Ability: Policeman Who Died In Oshiomhole's Convoy Accident (Graphic Pics) • Popular Brands From The Late 70's, 80's And Early 90's • We Saw This Python On Our Way Back From Church After Weeding






