Offtopic! - Nairaland General (36) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Offtopic! (91486 Views)
1 2 3 ... 33 34 35 36 37 38 39 ... 119 (Go Down)
| Re: Offtopic! by clemcykul(f): 10:29am On Jun 27, 2008 |
cmmon laff out |
| Re: Offtopic! by saucekid2: 2:39pm On Jun 27, 2008 |
see indirect toasting method wey studio dey use ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 7:05pm On Jun 27, 2008 |
sauce, indirect method ke ? well, i'm not a method man . i'm opened to everyone so come right on but dont mess with me cuz i like to blend my styles with karate. , i like michael jackson's "bad out" ![]() so how u dey na? ![]() |
| Re: Offtopic! by saucekid2: 7:26pm On Jun 27, 2008 |
i dey fine jere how body?? |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 7:32pm On Jun 27, 2008 |
body dey inside clothe dey feel fine. ![]() saucekid2! the second ressurection ![]() |
| Re: Offtopic! by saucekid2: 7:39pm On Jun 27, 2008 |
na so na plenty ppl want make i die . . . . .e no go work ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 7:48pm On Jun 27, 2008 |
wetin those people wan gain from your relegation? ![]() winches and wizards ![]() |
| Re: Offtopic! by saucekid2: 7:54pm On Jun 27, 2008 |
na so na e no go work |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 8:01pm On Jun 27, 2008 |
that's why bibeli sey make u pray without season ![]() |
| Re: Offtopic! by mykali(m): 8:13pm On Jun 27, 2008 |
i'm hungry |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 8:18pm On Jun 27, 2008 |
mykali:100% offtopic! ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 8:25pm On Jun 27, 2008 |
IBK, WILL BLOCK YOU TONIGHT AT OUR USUAL JOINT. ![]() |
| Re: Offtopic! by saucekid2: 1:54pm On Jun 28, 2008 |
uhm . . . . |
| Re: Offtopic! by Nobody: 4:17pm On Jun 28, 2008 |
uhm. . . |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 4:33pm On Jun 28, 2008 |
ibkaye:hey down to pieces ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 4:39pm On Jun 28, 2008 |
down to pieces? what does that mean? ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 4:46pm On Jun 28, 2008 |
down to earth ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 4:48pm On Jun 28, 2008 |
oh really? nice ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 4:58pm On Jun 28, 2008 |
WERE U DEY LAST NIGHT? ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 5:02pm On Jun 28, 2008 |
I was on earth, wetin you mean ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 5:12pm On Jun 28, 2008 |
i think sey u lost ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 5:13pm On Jun 28, 2008 |
oh really, i don't think so ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 5:17pm On Jun 28, 2008 |
how u dey na? |
| Re: Offtopic! by Nobody: 5:19pm On Jun 28, 2008 |
am fine thanx, u? |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 5:22pm On Jun 28, 2008 |
9ice! fanx |
| Re: Offtopic! by Nobody: 5:29pm On Jun 28, 2008 |
gooood ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 5:36pm On Jun 28, 2008 |
lol, i like it when u flash those teeths ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 5:56pm On Jun 28, 2008 |
roflmao ![]() |
| Re: Offtopic! by princesa(f): 6:00pm On Jun 28, 2008 |
@topic i want to walk with my heads |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 6:03pm On Jun 28, 2008 |
princesa:do u need shepe to do that? well, i can get u some ![]() ib, u don upload another picture?, well, it got to be an interesting one this time ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 6:05pm On Jun 28, 2008 |
yeah, just a baby pic ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 6:07pm On Jun 28, 2008 |
the patriotic baby? ;d |
Offtopic • Ask Uncle Trevor For Solutions And Advice To Your "romance Problems" OFFTOPIC • Offtopic Chat About Nursing-Related Studies • 2 • 3 • 4
Akoms Ability: Policeman Who Died In Oshiomhole's Convoy Accident (Graphic Pics) • Popular Brands From The Late 70's, 80's And Early 90's • We Saw This Python On Our Way Back From Church After Weeding

? well, i'm not a method man
. i'm opened to everyone so come right on but dont mess with me cuz i like to blend my styles with karate. 


