Offtopic! - Nairaland General (38) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Offtopic! (91509 Views)
1 2 3 ... 35 36 37 38 39 40 41 ... 119 (Go Down)
| Re: Offtopic! by Nella(f): 6:26pm On Jun 30, 2008 |
saucekid:I bet id d person come out now u no go fit talk, lol |
| Re: Offtopic! by Katigurl: 6:28pm On Jun 30, 2008 |
Off topic?? : I've got to pee ![]() |
| Re: Offtopic! by Nella(f): 6:29pm On Jun 30, 2008 |
---- I can show u d way out oo, abeg lol, |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 6:51pm On Jun 30, 2008 |
the man is back ![]() |
| Re: Offtopic! by Nella(f): 6:55pm On Jun 30, 2008 |
let me guess, u were in ur studio abi? |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 7:04pm On Jun 30, 2008 |
yeo shorty why? ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 7:10pm On Jun 30, 2008 |
Nella:more like farm pahahahahahahahahahahaha buahahahahahahahahahahaha muahahahahahahahahahahaha |
| Re: Offtopic! by jaymobb(m): 7:12pm On Jun 30, 2008 |
so farm na im studio studio43 is dat true |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 7:13pm On Jun 30, 2008 |
ibkaye:yep, the bushy farm between your legs ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 7:14pm On Jun 30, 2008 |
jaymobb:wetin u sabi ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 7:14pm On Jun 30, 2008 |
studio43:corrupt minds full for here o ![]() oya, go and milk ya cows |
| Re: Offtopic! by Nella(f): 7:16pm On Jun 30, 2008 |
IBK, why u dey bring Studio out like this?? Which one come be farm again? Studio don't mind her, I'll talk to her, |
| Re: Offtopic! by jaymobb(m): 7:17pm On Jun 30, 2008 |
studio43:i don see many things *takes a cutlass and begins to weed* |
| Re: Offtopic! by Nobody: 7:18pm On Jun 30, 2008 |
Nella: ![]() jaymobb:sharrap dia ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 7:20pm On Jun 30, 2008 |
jaymobb:it's not funny ![]() ib, cow milk ke? well, the only source of milk i fit see around me here na female breaks oniranu ![]() neila, no need to talk to ibkaye on my behalf sweety. i can handle it myself. thanx, ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 7:22pm On Jun 30, 2008 |
studio43:corrupt mind ![]() sex sex sex sex imagine a world without sex, where we order our babies off ebay, perfect abi ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 7:24pm On Jun 30, 2008 |
ebay ko, zombie nii. u never halla ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 7:24pm On Jun 30, 2008 |
na perfect world abi ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 7:26pm On Jun 30, 2008 |
ib, no be only me and u dey talk here so try to be specifik ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 7:27pm On Jun 30, 2008 |
specifik? about what? ![]() |
| Re: Offtopic! by jaymobb(m): 7:29pm On Jun 30, 2008 |
come na who talk say make i sharapp 4 here ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 7:30pm On Jun 30, 2008 |
e mi ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 7:31pm On Jun 30, 2008 |
@ib, @, studio @neila @jay. out the person username before u begin dey halla ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 7:32pm On Jun 30, 2008 |
waat? i dont understand you jare |
| Re: Offtopic! by Nella(f): 7:33pm On Jun 30, 2008 |
jaymobb:lol, u want shoot person?? ibkaye:lol, IBK, u sound like you're getting d sex syndrome, blame d media, no mind Studio ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 7:35pm On Jun 30, 2008 |
Nella:lol sex is evil, na lie i lie? ![]() |
| Re: Offtopic! by jaymobb(m): 7:36pm On Jun 30, 2008 |
ibkaye:oh so na u, haaa!! u can go i bin think say na studio i for don teach am lesson |
| Re: Offtopic! by Nobody: 7:37pm On Jun 30, 2008 |
hehehehe ok o |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 7:40pm On Jun 30, 2008 |
ibkaye:say that to a lame man ![]() virgin @ 36. oloshious ![]() neila, oya tell me. is sex evil? ![]() |
| Re: Offtopic! by jaymobb(m): 7:41pm On Jun 30, 2008 |
sweetest thing on earth baby ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 7:41pm On Jun 30, 2008 |
jay, as i gentle reach, na so i take kala o. ![]() u think sey i be fine boy? ![]() i rugged die ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 7:42pm On Jun 30, 2008 |
studio43:and so what? fimisile jo ![]() jaymobb:na u sabi ![]() |
Offtopic • Ask Uncle Trevor For Solutions And Advice To Your "romance Problems" OFFTOPIC • Offtopic Chat About Nursing-Related Studies • 2 • 3 • 4
Akoms Ability: Policeman Who Died In Oshiomhole's Convoy Accident (Graphic Pics) • Popular Brands From The Late 70's, 80's And Early 90's • We Saw This Python On Our Way Back From Church After Weeding
lol
lol,


