Offtopic! - Nairaland General (80) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Offtopic! (91437 Views)
1 2 3 ... 77 78 79 80 81 82 83 ... 119 (Go Down)
| Re: Offtopic! by studio43(m): 8:41pm On Aug 18, 2008 |
lol, jay i never see u cuss before, why u come dey yawa the guy na? lol |
| Re: Offtopic! by Nobody: 8:43pm On Aug 18, 2008 |
actually i win lottery!!!! |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 8:48pm On Aug 18, 2008 |
really? why u come dey cry instead of laughing huh? |
| Re: Offtopic! by folahann(m): 8:52pm On Aug 18, 2008 |
there are different types of lottery |
| Re: Offtopic! by Nobody: 8:57pm On Aug 18, 2008 |
REALLY!! i never knew, pls lecture me na |
| Re: Offtopic! by jaymobb(m): 8:58pm On Aug 18, 2008 |
shey na d free drink wey oye win im dey cal lottery, chei this oyelator sef poverty don finish ur head o ![]() |
| Re: Offtopic! by folahann(m): 9:00pm On Aug 18, 2008 |
As if you know what I'm talking about, ordinary free drink turn lottery |
| Re: Offtopic! by Nobody: 9:01pm On Aug 18, 2008 |
lol guy u na psych abi wetin, how u take know say na free drink i win sef -- i dey suspect u ohh |
| Re: Offtopic! by jaymobb(m): 9:08pm On Aug 18, 2008 |
u don forget say dem dey cal names for tv during raffle draw |
| Re: Offtopic! by Nobody: 9:35pm On Aug 18, 2008 |
nor mind me jare!!! u know say na BLACK AND WHITE I DEY WATCH!!! THE VOLUME DON DISAPPEAR BEFORE I RUN GO NACK THE TV THEM DON CALL NAME FINISH!!! ![]() |
| Re: Offtopic! by folahann(m): 9:40pm On Aug 18, 2008 |
Ko si fashon kan to ju ti a lo Iro ati buba yen pelu gele skon-to-lo |
| Re: Offtopic! by Nobody: 9:42pm On Aug 18, 2008 |
![]() |
| Re: Offtopic! by Gabry(f): 5:30am On Aug 19, 2008 |
THE BAD EVIL SIDE OF SPONGEBOB SQUAREPANTS ![]()
|
| Re: Offtopic! by Nobody: 9:36am On Aug 19, 2008 |
wtf where did dat come from ![]() ![]() ? ehnTHE DIK IS SO LONG------na so ur boyfrend own be |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 10:28am On Aug 19, 2008 |
it most certainly is |
| Re: Offtopic! by mykali(m): 2:54pm On Aug 19, 2008 |
mehn, spongebob is really a wacko. see him magic stick na. e wan take style compete with ma own . . . . . ![]() |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 3:01pm On Aug 19, 2008 |
that na wish abi wetin |
| Re: Offtopic! by clemcykul(f): 3:16pm On Aug 19, 2008 |
lol wats dat gabrywl ![]() |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 3:34pm On Aug 19, 2008 |
she don run |
| Re: Offtopic! by jaymobb(m): 3:40pm On Aug 19, 2008 |
she don go meet spongebob |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 3:52pm On Aug 19, 2008 |
. . men that thing go soon tear am apart ohhh ![]() |
| Re: Offtopic! by folahann(m): 4:03pm On Aug 19, 2008 |
God almighty! come save the world |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 4:21pm On Aug 19, 2008 |
. . .dey wait |
| Re: Offtopic! by Gabry(f): 7:38pm On Aug 19, 2008 |
HAHAHAHA! You guys must be jelous that his D*** is bigger and longer than all of yours huh? First time in history, a blonde guy beats the African men. . . ![]() |
| Re: Offtopic! by Baxilexi(m): 7:42pm On Aug 19, 2008 |
have you got a rule dere, cos it seems you've got some measuring to do ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 7:50pm On Aug 19, 2008 |
gabrywyl u never answer my question oh!!! |
| Re: Offtopic! by Gabry(f): 8:31pm On Aug 19, 2008 |
What was your question? |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 8:40pm On Aug 19, 2008 |
thank heaven i don give my life to christ for this guyz to continue from where i stopped ![]() |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 9:00pm On Aug 19, 2008 |
. . and na one one bring girls come b4 oh |
| Re: Offtopic! by folahann(m): 9:03pm On Aug 19, 2008 |
olagbaja matun de o olagbaja matun de o obo sokoto fenu e dale olagbaja matun de o |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 9:07pm On Aug 19, 2008 |
folahann:na so the thing dey start oo ![]() |
| Re: Offtopic! by folahann(m): 9:09pm On Aug 19, 2008 |
what it the meaning of offtopic |
Offtopic • Ask Uncle Trevor For Solutions And Advice To Your "romance Problems" OFFTOPIC • Offtopic Chat About Nursing-Related Studies • 2 • 3 • 4
Akoms Ability: Policeman Who Died In Oshiomhole's Convoy Accident (Graphic Pics) • Popular Brands From The Late 70's, 80's And Early 90's • We Saw This Python On Our Way Back From Church After Weeding




