Offtopic! - Nairaland General (83) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Offtopic! (91517 Views)
1 2 3 ... 80 81 82 83 84 85 86 ... 119 (Go Down)
| Re: Offtopic! by studio43(m): 7:44pm On Aug 21, 2008 |
oh ok, enjoy yourself, ![]() |
| Re: Offtopic! by cbase: 8:10pm On Aug 21, 2008 |
ha ha ha ha ahah a* rollin'n on the floor and laughing" tell that to Tufuo ofeke ![]() |
| Re: Offtopic! by jaymobb(m): 8:18pm On Aug 21, 2008 |
wetin savana forest dey yarn abeg |
| Re: Offtopic! by savanaha: 8:21pm On Aug 21, 2008 |
jaymobb:who the hell are you? |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 8:24pm On Aug 21, 2008 |
@jay, lol u no see as me sef dey look confused ![]() @savanna, bros abeg no vex try to be more specific, no be tejuosho market u dey ![]() |
| Re: Offtopic! by jaymobb(m): 8:29pm On Aug 21, 2008 |
@savana jaymobb abi u don blind @studio omo hw fa na |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 8:36pm On Aug 21, 2008 |
bros i tyte jare, how your side na? the container don land already? |
| Re: Offtopic! by savanaha: 8:48pm On Aug 21, 2008 |
@savanna, bros abeg no vex try to be more specific, no be tejuosho market u dey ![]() [quote][/quote]@ madam studio43 What the hell is tejuosho market. |
| Re: Offtopic! by jaymobb(m): 9:03pm On Aug 21, 2008 |
@studio nwanne correct But Nna where is your smallie wife now ![]() |
| Re: Offtopic! by gentlefuck: 10:32pm On Aug 21, 2008 |
@ studion wetin we go do dis savanah forest wey just dey grow all around nothern nija? @jaymobb Nna yarn me d koko, i mean, d nkwobi n ishiewu. @ savanah, i guess, im gonna shove dis into ur asre.
|
| Re: Offtopic! by Nobody: 10:39pm On Aug 21, 2008 |
eyah, where did you get my pic from!? ![]() |
| Re: Offtopic! by gentlefuck: 10:41pm On Aug 21, 2008 |
from loaf of bread. |
| Re: Offtopic! by Nobody: 10:41pm On Aug 21, 2008 |
loaf of bread ke ![]() |
| Re: Offtopic! by gentlefuck: 10:43pm On Aug 21, 2008 |
i got it frm obj's foto album |
| Re: Offtopic! by Nobody: 10:45pm On Aug 21, 2008 |
eyah, i thought that had been hidden well, well, i guess you have all seen my pic now ![]() |
| Re: Offtopic! by gentlefuck: 10:48pm On Aug 21, 2008 |
oh, lets i 4get, i still get plenty of dat.
|
| Re: Offtopic! by Nobody: 10:53pm On Aug 21, 2008 |
eyah, stop posting my pics naw ![]() |
| Re: Offtopic! by gentlefuck: 10:56pm On Aug 21, 2008 |
eyah, i no knw sey u be dey cheat on my guy, chai ochichi-gbakwa-oku |
| Re: Offtopic! by Nobody: 10:59pm On Aug 21, 2008 |
wetin u mean ![]() |
| Re: Offtopic! by gentlefuck: 11:00pm On Aug 21, 2008 |
olorun maje |
| Re: Offtopic! by folahann(m): 11:21pm On Aug 21, 2008 |
A lot of rubbish |
| Re: Offtopic! by timmfikk(m): 8:59am On Aug 22, 2008 |
:p |
| Re: Offtopic! by mykali(m): 1:32pm On Aug 22, 2008 |
i want to make love to everbody on this thread. . . . . . |
| Re: Offtopic! by mykali(m): 1:35pm On Aug 22, 2008 |
joke of the year. . . . . . ![]() |
| Re: Offtopic! by mykali(m): 1:38pm On Aug 22, 2008 |
![]() |
| Re: Offtopic! by loffers(m): 2:00pm On Aug 22, 2008 |
hey guys, whats happening in the house, i missed u all @ibk lol, missing u |
| Re: Offtopic! by tytylayor: 2:15pm On Aug 22, 2008 |
![]() |
| Re: Offtopic! by cbase: 5:35pm On Aug 22, 2008 |
Browsing money no dey for some people 2day oo Grin i wonder why some people never come show face for this thread today oo Hmm, n who said he was always on the Net Angry Whia una elder wey get beards dey Shocked I just dey ask? |
| Re: Offtopic! by folahann(m): 6:16pm On Aug 22, 2008 |
shaking head in sympathy cbase is so baseless |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 6:39pm On Aug 22, 2008 |
base u just dey find me up and down. u don finally thief money from ur momsi ga cafe now abi |
| Re: Offtopic! by cbase: 7:34pm On Aug 22, 2008 |
folahann:@ folh sighing n hissing folh is so fouled up tufe:at least i steal, come since, na now u steal ur own, ur girlfriend come back late 2day oo, or u no get chance steal am in the morning? , u have to be sharp!!! ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 8:05pm On Aug 22, 2008 |
@gentle ass abi na gentle Bleep u call yourself, ![]() i don give my life to christ already, ![]() @jay, sharrap already ![]() @tiimm, bros long time no see, how u manage settle your beef with EFCC? ![]() |
Offtopic • Ask Uncle Trevor For Solutions And Advice To Your "romance Problems" OFFTOPIC • Offtopic Chat About Nursing-Related Studies • 2 • 3 • 4
Akoms Ability: Policeman Who Died In Oshiomhole's Convoy Accident (Graphic Pics) • Popular Brands From The Late 70's, 80's And Early 90's • We Saw This Python On Our Way Back From Church After Weeding







