Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,107 members, 7,828,888 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 03:39 PM

Mandela Don Die???sule: Dem Say Mandela Don Dye Emeka Emeka: You Dey Craze Sule, - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Mandela Don Die???sule: Dem Say Mandela Don Dye Emeka Emeka: You Dey Craze Sule, (920 Views)

Lagbaja Removes Mask To Honour Nelson Mandela / END Your Sentence With You Dey Craze / I Dey Craze (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Mandela Don Die???sule: Dem Say Mandela Don Dye Emeka Emeka: You Dey Craze Sule, by Obatala7: 10:32am On Jul 08, 2013
Sule: Dem say Mandela don dye Emeka

Emeka: You dey craze Sule, na you kill am?

Sule: Allah! I see for tv

Emeka: Nna Sule abeg carry your mumu sence comot hia. Na treat dem dey treat am.

Rasaki: Na oyibo country dem carry am go treat?

Ejiro: whoosai! South-Africa sef na oyibo country na, abi you think say na 9ja wey presido get malaria dey find treatment for Germany?

Rasaki: Our pple sef too mumu, dollars wey never reach us spend for 9ja naim we dey carry go dash oyibo? My grand papa dey mix correct agbo b4 he die. My papa say make we come Lagos na so we take nor sabi mix dat kain my g/papa agbo.

Emeka: Na unu sabi, if unu like talk 4rm hia till devil enta bottomless pit 9ja nor go change. Me I go enta hospital biz sharp sharp! If all of unu sick dat kain yaradua sickness, I go buy d machine 4rm China take am dey cure una. How unu see am but unu go pay o!

All chorus: Emeeeeeeeeka!!!
Re: Mandela Don Die???sule: Dem Say Mandela Don Dye Emeka Emeka: You Dey Craze Sule, by Nobody: 11:00am On Jul 08, 2013
Huh
Re: Mandela Don Die???sule: Dem Say Mandela Don Dye Emeka Emeka: You Dey Craze Sule, by harlos: 11:25am On Jul 08, 2013
Ladytee-thato:
Huh
lols

(1) (Reply)

OAU Quickie Spots / Top Ten Big Boob Problems / Revealed..evidence Of 1000 Snipers Being Trained By GEJ Government(pic)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.