Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,763 members, 7,824,190 topics. Date: Saturday, 11 May 2024 at 04:02 AM

View Me - Nairaland / General (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / View Me (12399 Views)

(2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply) (Go Down)

Re: View Me by Nobody: 12:11am On Jun 06, 2008
i did not gree for the guys because am not cheap like you

i'll let dat pass,cos i dont know who u r referring too
Re: View Me by oreofemi(f): 12:11am On Jun 06, 2008
make i start with ur application
Re: View Me by Roscodaddy(m): 12:12am On Jun 06, 2008
Jenny yes oh u be old cargo ohhhhhhhhhhhhhhh
Re: View Me by NegroNtns(m): 12:12am On Jun 06, 2008
who be dat wey insult Toyin and Jenny, nna stop am if na joke,  

Ore, who be dat pikin wey dey background for ya picture.  Na ya pikin be dat?
Re: View Me by Nobody: 12:13am On Jun 06, 2008
@rosco

old cargo wey don achieve so many things for life,so i take dat as a compliment
Re: View Me by buzyDiva(f): 12:15am On Jun 06, 2008
Se heights of desperation o

and una dey insult those riding nite bus.
Re: View Me by NegroNtns(m): 12:15am On Jun 06, 2008
Ore, i dey call airline as we speak, i go book flight come there for Providence.  Tell me wetin de airport call so i go go internet go book plane.
Re: View Me by eldee(m): 12:16am On Jun 06, 2008
@Jenny
The fact still remains, she's an adult
She makes her choices, she should not be disturbed for looking for the right guy

So, men are allowed to do chasing, but women that like other men should mask it. . .are u kidding me??
Re: View Me by Nobody: 12:16am On Jun 06, 2008
eldee u know i like arguing but trust me today isnt one of them days

so no comment
Re: View Me by oreofemi(f): 12:17am On Jun 06, 2008
na my brother, i beg i no get pickin
Re: View Me by Roscodaddy(m): 12:17am On Jun 06, 2008
Negro which side you even dey on,I tire for you woman wrapper,Jenny u don come now with your achievements,abeg make u go go hall of fame  for your achievements ohhh,leave us here wey wan try achieve with the smallies grin grin grin grin
Re: View Me by MallamMusa: 12:19am On Jun 06, 2008
Naaaa, if i chop this one, she go begin limp like say she get polio besides, i no dey chop women wey no get fat. Feed well abi we go begin launch operation feed the nation again. haba! Wey 9jaboi make him take you to Ibkayes dormitory for proper feeding.
Re: View Me by Nobody: 12:19am On Jun 06, 2008
im i standing on ur way?or u cant put in d right words?cos jenny is here?dont let jenny intimidate u,carry go @rosco
Re: View Me by Cyclone5(m): 12:20am On Jun 06, 2008
MallamMusa:

Naaaa, if i chop this one, she go begin limp like say she get polio besides, i no dey chop women wey no get fat. Feed well abi we go begin launch operation feed the nation again. haba! Wey 9jaboi make him take you to Ibkayes dormitory for proper feeding.

See voice of experience O! lipsrsealed
Re: View Me by MallamMusa: 12:21am On Jun 06, 2008
and she has to advertise herself to get the right man by fire by force abi,why is she adverising herself ?if shes so pretty and good then y havent them guys around her taken her yet?y ?


hisssssssssssssssssssssssssssssssss
all this old hen dey quickly hate on any girl wey get fresh young pussy wey never reach 24.
Re: View Me by oreofemi(f): 12:22am On Jun 06, 2008
wetin dey do thid mallam, i beg, na who u won chop, go chop ur sis, na wahoooo, God i thank u for the small stature, if not some people go don chop me
Re: View Me by Roscodaddy(m): 12:22am On Jun 06, 2008
Jenny you no stay for my way ohhh na one of those things,I even like 2 sef you and her na 2 of una I want,cos I like your wahala
Re: View Me by eldee(m): 12:22am On Jun 06, 2008
@Mallammusa
And why did u just have to start calling names

@jenny
Aiite, you make your choices tongue
Re: View Me by Uche2nna(m): 12:23am On Jun 06, 2008
*****Applying*****
Re: View Me by Nobody: 12:24am On Jun 06, 2008
all this old hen dey quickly hate on any girl wey get fresh pussy wey never reach 24.

ode mallam,wat makes u think im up to 24?all dis old sex straved men like u wey suppose don retire,u still dey find small girl wey suppose be ur pikin mate to shag abi?well d poster no want so zooooooooooooooooooooooommmmmmmmmmmmmmmmmmmm offffffffff
Re: View Me by MallamMusa: 12:24am On Jun 06, 2008
I no dey call names but old cargoes should let young cargoes grow like them. The young shall grow.
Re: View Me by NegroNtns(m): 12:24am On Jun 06, 2008
Rosco is intimidated,  rosco be de kind people wey him parents dey go find girls to bethrothe for.  Him no sabi how the game of competition be, boy, this is hunting, if you no get your own ammo make you step aside let big boys do their thing.  you hear me?
Re: View Me by Nobody: 12:25am On Jun 06, 2008
Jenny you no stay for my way ohhh na one of those things,I even like 2 sef you and her na 2 of una I want,because I[b] like your wahala[/b]

my wahala is too much ,u no go fit handle am,so continue wt d poster wink
Re: View Me by Nobody: 12:26am On Jun 06, 2008
@Mallammusa
And why did u just have to start calling names

dont mind d sex starved man,hisssss
Re: View Me by MallamMusa: 12:26am On Jun 06, 2008
ode mallam,what makes u think im up to 24?all this old sex straved men like u wey suppose don retire,u still dey find small girl wey suppose be your pikin mate to shag abi?well d poster no want so zooooooooooooooooooooooommmmmmmmmmmmmmmmmmmm offffffffff


Which 24? If you are 24 then why are they calling you old cargo. i am guessing that you might be 28,30 or even 50 and those ones are old cargoes except the age 50 and above which are called 'closed for maintenance'.
Re: View Me by Cyclone5(m): 12:27am On Jun 06, 2008
jennykadry:

my wahala is too much ,u no go fit handle am,so continue wt d poster wink

Mallam, this na real challenge. You gats to rise to this one, Man. No run O! tongue
Re: View Me by eldee(m): 12:28am On Jun 06, 2008
[size=16pt]@poster[/size]
Please can you tell me how many emails you got so far
I think this thread should be the sample space for the reply to the 'Are Nairaland Men Hot' thread
Re: View Me by MallamMusa: 12:29am On Jun 06, 2008
Mallam, this na real challenge. You gats to rise to this one, Man. No run O!

i no dey rise for lepa. i like orobo.
Re: View Me by oreofemi(f): 12:29am On Jun 06, 2008
hissssssssss
Re: View Me by Nobody: 12:29am On Jun 06, 2008

Which 24? If you are 24 then why are they calling you old cargo. i am guessing that you might be 28,30 or even 50 and those ones are old cargoes except the age 50 and above which are called 'closed for maintenance'

na u born me so u go know my age,d fact dat rosco called me an old cargo doesnt mean u should also do same,cos we understand ourselves,i think u should be approaching 60 so allow d poster be and let them younger guys take over
Re: View Me by Roscodaddy(m): 12:30am On Jun 06, 2008
Negro slap yourself 2 times you hear,a whole me Chief Olowa Lam Be,u see me dey scope both poster and Jenny you say I dey intimidated,you no well,Jenny,I fit handle your wahala,if me and you fight for your room,I go just go Ore room go chill,check am na.

Mallam Mugu,make you leave my Jenny alone carry that your kini put inside cup or you self-service .
Re: View Me by ThugLife1(m): 12:30am On Jun 06, 2008
lol

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply)

Wife Rescues Husband From Burning Building In Aba / Etisalat Mast Power Generator Causing A Nuisance / 24 Hours Nonstop Rainfall In Ondo

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.