Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,154,500 members, 7,823,167 topics. Date: Friday, 10 May 2024 at 05:34 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Pictures Of I Go Dye's Son (26217 Views)
AY Shares Throwback Photo Of I Go Dye Wishing His Fans Happy New Month (photo) / I Go Dye's Picture- The Mudiaga Of Urhobo Land / Comedians 'i Go Dye' And 'i Go Save' Beaten To Pulp By Soldiers (2) (3) (4)
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by Cestmoi1(f): 1:43pm On Sep 05, 2013 |
Cute boy |
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by resdan(m): 1:45pm On Sep 05, 2013 |
berem: Fine boy....u like am? |
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by Bizibi(m): 1:45pm On Sep 05, 2013 |
I use God beg una,no ett fr dis pix oh b4 thunder go shake ur house oh |
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by Swagakid(m): 1:45pm On Sep 05, 2013 |
d boi z i no qo die.......ladies will rush yhu...so yhu dnt nid to die...lyk yhur dad who z xtraordinary d worwor |
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by Pizzanatty(m): 1:47pm On Sep 05, 2013 |
Pikin fine, Pikin fine...no b matter of Gene oo...na money follow 4 wetn dey make children fine ooo its always very rare to see beauty and handsomeness in d kids of d poor... My Advice..: dont go and impregnate one girl because say she fine and una no get money to take care of d pikin...ur case will b like a child dt is given birth to and is placed in a hand woven basket because of poverty... 1 Like |
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by Nobody: 1:48pm On Sep 05, 2013 |
What an absolutely adorable little boy..have no idea who the man is..but the boy is cute. |
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by pastor4real: 1:51pm On Sep 05, 2013 |
Please go for DNA |
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by Tandem(m): 2:03pm On Sep 05, 2013 |
This pikin go disown I go dye because them no resemble at all. How? Na d the woman gives herself belle. |
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by Nzewyte(m): 2:03pm On Sep 05, 2013 |
He has got big ears like his dad! |
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by Chris95(m): 2:15pm On Sep 05, 2013 |
Ein geh luck sey ein no born atutupoyoyo... |
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by pendusky(m): 2:15pm On Sep 05, 2013 |
nice pix but can some one post his wife pix,this pix is questionable!!! we can do online blood group test on the pix to really knw if i go dye get this fine dude!!! waiting patiently for my ETT guys!!! |
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by DoctorTJazzy(m): 2:16pm On Sep 05, 2013 |
Wow it's a miracle |
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by dieold: 2:21pm On Sep 05, 2013 |
who be dat pesin wey talk say i go dye no fine? |
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by garri4all: 2:28pm On Sep 05, 2013 |
did i go dye marry a white |
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by truely: 2:30pm On Sep 05, 2013 |
The boy fine sha...una sure say na igodie born this pikin....na him be say igodie fine too then...lol |
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by judedwriter(m): 2:34pm On Sep 05, 2013 |
I go dye, d boy no resemble u at all o! U adopt am? |
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by Nobody: 2:37pm On Sep 05, 2013 |
Hmmm....I Go Dye, you better start suspecting your wife |
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by Chiscomax(m): 2:44pm On Sep 05, 2013 |
jude d writer: I go dye, d boy no resemble u at all o! U adopt am?gay, help me ask am o. the gdrcyd jftsr fesdfgs ifessdv yfdgtde kfexgd too much abi? |
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by Chiscomax(m): 2:47pm On Sep 05, 2013 |
DoctorTJazzy: Wow it's a miraclegay, no be small thing o. hsgydyebdc yegdtekkkdbyd dheyyts dygyegxyyenf? yeyyydgetdhh hahahahahhaha, e dey make me laugh |
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by Vladm(m): 2:48pm On Sep 05, 2013 |
Una sure say na I GO DIE get dis pikin.... Abi im wife don go play away-match con born anoda person pikin 4 am... |
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by 50calibre(m): 2:50pm On Sep 05, 2013 |
This is why when you are an ugly dude, endeavour to marry a fine woman, women contribute a lot to a child's look. |
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by NellyGhenghen(m): 2:52pm On Sep 05, 2013 |
money can be defined as the only thing that could bring an ugly man like igodie a cute kid like this. |
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by MarJuly(f): 2:56pm On Sep 05, 2013 |
Oh my God, i can't believe this |
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by Nobody: 2:57pm On Sep 05, 2013 |
Thunder fire poverty, I must make am wether world they End or not. See levels. |
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by Chiscomax(m): 2:58pm On Sep 05, 2013 |
Vladm: Una sure say na I GO DIE get dis pikin.... Abi im wife don go play away-match con born anoda person pikin 4 am...the wife is an arsenal fan o gay, maybe na away match things hsgetdgdygd hdyygegryrybd byeggsygeyd yrjjruhdbheyd. |
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by Shakara123(m): 3:11pm On Sep 05, 2013 |
So a man allowed his beautiful daughter to marry this joker. For what! I made up my small mind a long time ago never to listen to this guy's jokes ever again because I get to laugh until tears starts falling like Lagos rain from my eyes. What a cute baby from a Joker. Area! |
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by mavo51: 3:15pm On Sep 05, 2013 |
Handsome boy from an ugly |
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by ladeski: 3:23pm On Sep 05, 2013 |
Shows he practices what he preaches IF YOU KNOW SAY YOU WO WO ABEG MARRY PERSON WEY NO WO WO THINK ABOUT THE PICKIN ABEG ! 1 Like |
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by sawg91(m): 3:29pm On Sep 05, 2013 |
Haaaaa!!! Dis is a scandal, I go dye needs to take d baby for a DNA probe.. |
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by meee1: 3:40pm On Sep 05, 2013 |
Wow 1 Like
|
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by Harmvirus(f): 3:44pm On Sep 05, 2013 |
Cute baby |
Re: Pictures Of I Go Dye's Son by Nobody: 3:50pm On Sep 05, 2013 |
Have you people noticed that kids these days are beautiful. Especially the new born ones. Unlike our time...................... |
Ali Baba Kisses His Wife, All Loved Up In New Photos / Tonto Dikeh Wishes 'Barka Da Sallah' To Muslims With Beautiful Makeup Photo / Charly Boy Becomes A Gay Rights Activist
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |