Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,193 members, 7,822,022 topics. Date: Thursday, 09 May 2024 at 01:58 AM

Uniben ASUU Update - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Uniben ASUU Update (957 Views)

Mtn's Text Message On ASUU Strike: Read And Laugh. / Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike / Boko Haram Gives ASUU Ultimatum To Call Off Strike. (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Uniben ASUU Update by Dubby6(m): 12:57am On Sep 09, 2013
AM MISSING SCHOOOOOL!!
wow cant blive itz nw 68 dayz nd counting...
I miss MAINGATE!! (All dose security men wey dey
search bag even when its empty but if you carry bomb dem no go search U!!)
I miss campus SHUTTLE DRIVERS!! (Dem nor dey
ever get change but sha anytime ee reach my turn, highest na draw !!)
I miss SPORTS COMPLEX!! (5 guys go dey hustle 2
teach 1gal how 2 swim even if she fine like OBJ!!!)
I miss GT BANK!!! (D only bank wey students dey
go withdraw with extension & charger!!!)
I miss 1st BANK!! (Always online but their ATM card dey expire within 2 months!!!!)
I miss FIDELITY BANK!! (Withdraw and shit
comfortably!!!)
I miss LIBRARY!! (While u dey concentrate on ur
books inside another student dey concentrate on ur
bag outside!!!)
I miss HALL 1!!! (Especially their fresh ajebo babe s!!!)
I miss HALL 2!!! (D only place wey fit host both
fellowship nd party 2geda but their shotput na die after dem go do face like say dem no dey sh*t!!)
I miss love gutter(wish say I fit carry am come house!!!)
Misssss Hallll 3!!!! (D only hostel wey get FM!!!D
only hostel wey get spiderman!! Concoction eba and beans water
24/7)
I miss SUPREME ice cream!! (I never buy am once sha
I miss JUNE 12!!! (Were d national anthem
is #im_loyal_sir)
I miss MISHAI guyz (Always dey call person when
dem c am wit babe)
I miss BLESSED!!! (D only restaurant wey get POS,
haba!!!)
I miss HALL 4!!! (Beans is reaaadddyyyyyyyyy..... PORTER!!!)
I miss night class!!! (Guys toastin, galz greein,
thieves thiefing, pagans preaching 90% sleeping)
I miss d real owner of this post(no vex say I edit and add some things here u still be d BOSS!!!)
I miss all dem babes, secret admirers, loved ones,formers
and my close friend PROF O.G OSHODIN (Still
wonderin what he'd be doing with d calendar, e
sure say no more public holiday, xmas holiday mid term break and
new year break!!!)
Shout to all da uniben boys A̶̲̥̅̊₪d̶̲̥̅̊ gurls.
I too gbadu una
BTW,I think I know those responsible for this strike


Mods Front page please if not na signs of end times

1 Like

Re: Uniben ASUU Update by psalmdave(m): 5:04am On Sep 09, 2013
.

Re: Uniben ASUU Update by Dubby6(m): 9:52am On Sep 09, 2013
psalmdave: .
if u like cry

(1) (Reply)

Funniest Jokes Ever..a Must Read! For A Perfect Day / “davido Leaked My Album” – Wizkid / Funny Motorboat Effect :)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.