Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,328 members, 7,954,326 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 04:46 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / ASUU Things (866 Views)
Mtn's Text Message On ASUU Strike: Read And Laugh. / Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike / Boko Haram Gives ASUU Ultimatum To Call Off Strike. (2) (3) (4)
(1) (Reply)
ASUU Things by teebabe17(f): 11:26am On Sep 20, 2013 |
Personally (ASUU Remix) with Yapayaski Personally..... .......X3 Personally..... .......x3 Personally, I saw it coming I don tire to dey watch news for evening I just dey fear my books like say I neva jacked it d weather is cold buh i'm feeling d heat! Aaaah....... Na wetin be dis ASUU na wetin I see Saga........ them no wan gree Dem say FG gats pay d bills *Chorus* Seriously... Professionally, this ASUU strike nobi intentionally But the effect is physically, do they want d students to go radically, Emotionally, psychologically , our girls forcefully are going biologically sexually, dramatically and dem say them no wan gree *Chorus* Yeah exceptionally We need to go spiritually Dem say d reason na financially But geologically, them dey rock internationally Nawa......... Nawatically Waka......... Na from my dictionary Saga.... them no wan gree They say them no wan gree.. Eku odun ASUU ooo!! Oya, begin to broadcastically , COMMENTically and SHAREtically for others!!!Personally (ASUU Remix) with Yapayaski Personally..... .......X3 Personally..... .......x3 Personally, I saw it coming I don tire to dey watch news for evening I just dey fear my books like say I neva jacked it d weather is cold buh i'm feeling d heat! Aaaah....... Na wetin be dis ASUU na wetin I see Saga........ them no wan gree Dem say FG gats pay d bills *Chorus* Seriously... Professionally, this ASUU strike nobi intentionally But the effect is physically, do they want d students to go radically, Emotionally, psychologically , our girls forcefully are going biologically sexually, dramatically and dem say them no wan gree *Chorus* Yeah exceptionally We need to go spiritually Dem say d reason na financially But geologically, them dey rock internationally Nawa......... Nawatically Waka......... Na from my dictionary Saga.... them no wan gree They say them no wan gree.. Eku odun ASUU ooo!! Oya, begin to broadcastically , COMMENTically and SHAREtically for others!!!Personally (ASUU Remix) with Yapayaski Personally..... .......X3 Personally..... .......x3 Personally, I saw it coming I don tire to dey watch news for evening I just dey fear my books like say I neva jacked it d weather is cold buh i'm feeling d heat! Aaaah....... Na wetin be dis ASUU na wetin I see Saga........ them no wan gree Dem say FG gats pay d bills *Chorus* Seriously... Professionally, this ASUU strike nobi intentionally But the effect is physically, do they want d students to go radically, Emotionally, psychologically , our girls forcefully are going biologically sexually, dramatically and dem say them no wan gree *Chorus* Yeah exceptionally We need to go spiritually Dem say d reason na financially But geologically, them dey rock internationally Nawa......... Nawatically Waka......... Na from my dictionary Saga.... them no wan gree They say them no wan gree.. Eku odun ASUU ooo!! Oya, begin to broadcastically , COMMENTically and SHAREtically for others!!! |
(1) (Reply)
Akpors And The Pastor / Suarez Banned For 9 Matches & 4 Months For Biting Italian Opponent / 5 Funny Things You Should Not Do After Meal
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |