Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,062 members, 7,814,653 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 05:02 PM

Psalm 23 In Pidgin English - Religion - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Religion / Psalm 23 In Pidgin English (11634 Views)

Pastor Psalm Okpe Of Fresh Oil Ministry And The Singer That Died In Benin Hotel / Psalm 23 In Pidgin / I Really Need Help. I Am Looking For Psalm 23 But I Want It In Yourba (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Psalm 23 In Pidgin English by graciella(f): 1:50pm On Jun 23, 2008
The Lord na my shephard, i dey kampe. 2. E make me sidon for where betta dey flow and come put me next to stream make mai bodi thermacool. 3. E panel beat mai soul come spray am white, come dey lead me dey go through express road of righteousness sake of Hin name. 4. Walahi !, if I waka pass where arm robber, 419 and juju people boku, come even join okada reach valley of the shadow of death sef, mai bodi dey inside cloth. Your rod and staff nko ? Na so dem dey like back bone dey comfort me. 5. You don prepare Egusi and Pounded yam make I chop. All mai enemies dey look waa waa. You rub me for head wit vaseline intensive lotion. mai cup na River Niger wey overflow hin bank. 6. True true, betta life and mercy go gum mai back till I quench. And man pikin go tanda gidigba!
Re: Psalm 23 In Pidgin English by noetic(m): 2:37pm On Jun 23, 2008
graciella:



The Lord na my shephard, i dey kampe. 2. E make me sidon for where betta dey flow and come put me next to stream make mai bodi thermacool. 3. E panel beat mai soul come spray am white, come dey lead me dey go through express road of righteousness sake of Hin name. 4. Walahi !, if I waka pass where arm robber, 419 and juju people boku, come even join okada reach valley of the shadow of death sef, mai bodi dey inside cloth. Your rod and staff nko ? Na so them dey like back bone dey comfort me. 5. You don prepare Egusi and Pounded yam make I chop. All mai enemies dey look waa waa. You rub me for head wit vaseline intensive lotion. mai cup na River Niger wey overflow hin bank. 6. True true, betta life and mercy go gum mai back till I quench. And man pikin go tanda gidigba!

thoughtful n insightful
Re: Psalm 23 In Pidgin English by TheSly: 2:41pm On Jun 23, 2008
graciella:



The Lord na my shephard, i dey kampe. 2. E make me sidon for where betta dey flow and come put me next to stream make mai bodi thermacool. 3. E panel beat mai soul come spray am white, come dey lead me dey go through express road of righteousness sake of Hin name. 4. Walahi !, if I waka pass where arm robber, 419 and juju people boku, come even join okada reach valley of the shadow of death sef, mai bodi dey inside cloth. Your rod and staff nko ? Na so them dey like back bone dey comfort me. 5. You don prepare Egusi and Pounded yam make I chop. All mai enemies dey look waa waa. You rub me for head wit vaseline intensive lotion. mai cup na River Niger wey overflow hin bank. 6. True true, betta life and mercy go gum mai back till I quench. And man pikin go tanda gidigba!
Fantastic!!! cool
Re: Psalm 23 In Pidgin English by Lady2(f): 8:19pm On Jun 23, 2008
The Lord na my shephard, i dey kampe. 2. E make me sidon for where betta dey flow and come put me next to stream make mai bodi thermacool. 3. E panel beat mai soul come spray am white, come dey lead me dey go through express road of righteousness sake of Hin name. 4. Walahi !, if I waka pass where arm robber, 419 and juju people boku, come even join okada reach valley of the shadow of death sef, mai bodi dey inside cloth. Your rod and staff nko ? Na so them dey like back bone dey comfort me. 5. You don prepare Egusi and Pounded yam make I chop. All mai enemies dey look waa waa. You rub me for head wit vaseline intensive lotion. mai cup na River Niger wey overflow hin bank. 6. True true, betta life and mercy go gum mai back till I quench. And man pikin go tanda gidigba!


This is so delightful, the first time I read it, I couldn't help but laugh
Re: Psalm 23 In Pidgin English by jekad: 8:24pm On Jun 23, 2008
graciella:


 
The Lord na my shephard, i dey kampe. 2. E make me sidon for where betta dey flow and come put me next to stream make mai bodi thermacool. 3. E panel beat mai soul come spray am white, come dey lead me dey go through express road of righteousness sake of Hin name. 4. Walahi !, if I waka pass where arm robber, 419 and juju people boku, come even join okada reach valley of the shadow of death sef, mai bodi dey inside cloth. Your rod and staff nko ? Na so them dey like back bone dey comfort me. 5. You don prepare Egusi and Pounded yam make I chop. All mai enemies dey look waa waa. You rub me for head wit vaseline intensive lotion. mai cup na River Niger wey overflow hin bank. 6. True true, betta life and mercy go gum mai back till I quench. And man pikin go tanda gidigba!

nice though smiley i remember d very first time i read it years back,i almost cut of my intestine wt lafter
Re: Psalm 23 In Pidgin English by frankdata(m): 8:25pm On Jul 12, 2011
dis is hilarious,
Re: Psalm 23 In Pidgin English by simplymee: 11:40pm On Jul 12, 2011
Thanks for it OP.
Would it not be great when we have pidgin english version so as to reach many more people around our nation today?KUDOS JOR!
Re: Psalm 23 In Pidgin English by PAGAN9JA(m): 10:32am On Jul 13, 2011
lol cheesy cheesy
Re: Psalm 23 In Pidgin English by VALIDATOR: 9:19am On Jul 15, 2011
I love the creativity !Nice.
Re: Psalm 23 In Pidgin English by lepasharon(f): 5:43pm On Jul 15, 2011
hahha! grin grin grin

(1) (Reply)

Pastor Chris And Pastor Anita Back Together Glory .see Pix (2015 news) / Picture Of Pastor Ayo Oritsejafor's Wife Limousine / 2019 election: Archbishop of Lagos tells Nigerians candidates to vote

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.