Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,449 members, 7,850,560 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 03:26 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch A Corp Members House (132978 Views)
NYSC 2016 Batch A Corp Members House / NYSC 2014 Batch C House / NYSC 2013 Batch C Corp Members House (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (20) (21) (22) (23) (24) (25) (26) ... (121) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by U235weapongrade: 8:36pm On Oct 22, 2013 |
ajoskele: Una nor go discourage me sey make I nor con here again! Y we go discourage you? |
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by dubsy20(m): 9:03pm On Oct 22, 2013 |
Hola Amigos!!**peeps, sees no one in the house and runs off sharply** |
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by ajoskele(m): 10:22pm On Oct 22, 2013 |
I_am_strata: Bros cool down no rush, people still dey comeU knw say na joke I dey nw |
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by U235weapongrade: 10:23pm On Oct 22, 2013 |
Ajoskele I've seen you have come to lock the gate tonite,boys go watch champions league ohh,so u go give them benefit of doubt. |
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by ajoskele(m): 10:25pm On Oct 22, 2013 |
U235weapongrade:I just dey playplay jor..hw U man? |
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by ajoskele(m): 10:27pm On Oct 22, 2013 |
U235weapongrade: Ajoskele I've seen you have come to lock the gate tonite,boys go watch champions league ohh,so u go give them benefit of doubt.I knw surely say all matches don end before 10pm..werin dem con still dey do outside *gives them ten mins* |
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by U235weapongrade: 10:32pm On Oct 22, 2013 |
ajoskele: I just dey playplay jor..hw U man? I'm cool bro ajoskele: I knw surely say all matches don end before 10pm..werin dem con still dey do outside *gives them ten mins* Dem go still dey viewing centre dey analyse the match.Give dem small time |
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by ajoskele(m): 10:36pm On Oct 22, 2013 |
U235weapongrade:Analyse my foot!!!!!*gets angry,moves towards the gate* Na here dem go meet me 2nyt. |
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by ajoskele(m): 10:37pm On Oct 22, 2013 |
T.U.N.A.P.A!! |
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by U235weapongrade: 10:42pm On Oct 22, 2013 |
ajoskele: Analyse my foot!!!!!*gets angry,moves towards the gate* Na here dem go meet me 2nyt. Pls naw don't get angry, as u can see u've pursued Tunapa.. |
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by ajoskele(m): 10:51pm On Oct 22, 2013 |
U235weapongrade:Oh boi,Tunapa don go jump fence enter compound oo |
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by Funpeter: 11:57pm On Oct 22, 2013 |
Strolls in singing maje aye ori mi, mi o mo eyin ola |
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by obinoral(m): 6:06am On Oct 23, 2013 |
Funpeter: Strolls in singing maje aye ori mi, mi o mo eyin ola |
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by tunapa2009(m): 8:52pm On Oct 23, 2013 |
ajoskele: T.U.N.A.P.A!!Good. Evening my broda... I just run come lag today ni... Sorry for my absence Good evening rummies!!!! |
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by ajoskele(m): 11:08pm On Oct 23, 2013 |
tunapa2009:Nice one and hw was the journey?..In case U see Fashola,pls tell him to call me on my Airtel line.My MTN is flunctuating and frustrating me,thankz |
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by obinoral(m): 8:36am On Oct 24, 2013 |
ajoskele: Nice one and hw was the journey?..In case U see Fashola,pls tell him to call me on my Airtel line.My MTN is flunctuating and frustrating me,thankz |
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by tunapa2009(m): 11:38am On Oct 24, 2013 |
ajoskele: Nice one and hw was the journey?..In case U see Fashola,pls tell him to call me on my Airtel line.My MTN is flunctuating and frustrating me,thankz Laughing!!!!!!!!!!!!! |
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by U235weapongrade: 6:31pm On Oct 24, 2013 |
Ajoskele in the building. My Man hw Market? |
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by ajoskele(m): 6:39pm On Oct 24, 2013 |
U235weapongrade: Ajoskele in the building. My Man hw Market?We dey rugged am jawe..na dis rain send people comot for field oo,street football tinx |
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by U235weapongrade: 6:56pm On Oct 24, 2013 |
ajoskele: We dey rugged am jawe..na dis rain send people comot for field oo,street football tinx Confirm You. Has Fashola called? |
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by ajoskele(m): 7:18pm On Oct 24, 2013 |
U235weapongrade:Yeah,he called this morning.Though he used his Etisalat,no airtym on his Airtel..He promised to call me on xtracool sha |
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by U235weapongrade: 8:46pm On Oct 24, 2013 |
ajoskele: Yeah,he called this morning.Though he used his Etisalat,no airtym on his Airtel..He promised to call me on xtracool sha Lmao..Tell fashola dat his boys are loyal |
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by U235weapongrade: 8:46pm On Oct 24, 2013 |
ajoskele: Yeah,he called this morning.Though he used his Etisalat,no airtym on his Airtel..He promised to call me on xtracool sha Lmao..Tell fashola dat his boy is loyal |
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by ajoskele(m): 4:36pm On Oct 25, 2013 |
U235weapongrade:His AK PA just left my place,he dropped some "change" |
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:35pm On Oct 25, 2013 |
I greet una 4 dis corner ooo |
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by U235weapongrade: 11:22pm On Oct 25, 2013 |
I was Hia |
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by ajoskele(m): 2:29pm On Oct 26, 2013 |
Parry tinx..hope tis one nor be small pikin parti oo.Make I enta first
|
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by Funpeter: 2:43pm On Oct 26, 2013 |
ajoskele: Parry tinx..hope tis one nor be small pikin parti oo.Make I enta firstmen see fine boy i envy u ooooo |
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by ajoskele(m): 7:31pm On Oct 26, 2013 |
Funpeter: men see fine boy i envy u oooooLol,na U fyn pass jor..na kids full parti jawe,I don comot since |
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by kentochi(m): 7:43pm On Oct 26, 2013 |
When will our call up letter come out cos i want invest in some business before the time. |
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by Nobody: 7:48pm On Oct 26, 2013 |
I was here today! |
Re: NYSC 2014 Batch A Corp Members House by ajoskele(m): 7:57pm On Oct 26, 2013 |
kentochi: When will our call up letter come out cos i want invest in some business before the time.Dat shd be the first week of March |
(1) (2) (3) ... (20) (21) (22) (23) (24) (25) (26) ... (121) (Reply)
NYSC Library / Prospective NYSC Batch C 2012 Family (house3)- A Happier House / This Is How 'slay Queens' Will Rubbish NYSC Uniform If Allowed To Wear Skirts
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |