Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,058 members, 7,863,750 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 03:49 AM

Nigerians And Mixing - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Nigerians And Mixing (749 Views)

Nigerians And The Notice Board English(s) Lol ( info graphic) / Must See..see How Nigerians And Americans Kiss..before And After (photos) / For Laughs: Hilarious Tweets As Nigerians And Kenya Go To War (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Nigerians And Mixing by ditrix(m): 5:09pm On Oct 07, 2013
Na for only Nigeria u go see the following;
McDowell n milk
Palmy n small stout
Beans n bread
Dell c.p.u with Compaq monitor
Nokia phone with tecno battery
babes go mix young boy with pot belle man
Use gulf motor with Toyota engine
D one wen vex me pass now na I don port o. How perSon go dey use etisalat sim and na mtn number dey inside.
Naija for life
Re: Nigerians And Mixing by ditrix(m): 2:11pm On Oct 08, 2013
72 views, 1 post. una wicked die
Re: Nigerians And Mixing by ditrix(m): 6:24pm On Oct 14, 2013
Kai nairalanders no good at all,207 views nobody fit sorry for me post chai
Re: Nigerians And Mixing by newpaparazzi(m): 8:49pm On Oct 14, 2013
ditrix: Na for only Nigeria u go see the following;
McDowell n milk
Palmy n small stout
Beans n bread
Dell c.p.u with Compaq monitor
Nokia phone with tecno battery
babes go mix young boy with pot belle man
Use gulf motor with Toyota engine
D one wen vex me pass now na I don port o. How perSon go dey use etisalat sim and na mtn number dey inside.
Naija for life

U sef no dey mix?u wan tell us say u no dey chop bread & beans or groundnut & popcorn. Abeg thats the beauty of life for naija.
Re: Nigerians And Mixing by ditrix(m): 9:21pm On Oct 14, 2013
new paparazzi:

U sef no dey mix?u wan tell us say u no dey chop bread & beans or groundnut & popcorn. Abeg thats the beauty of life for naija.
naso

(1) (Reply)

An Open Letter To My Future Wife... / You Can Now Make Free Calls: Breaking News / India's World Cup Dreams

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.