Stop Copy And Paste - Jokes Etc (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Stop Copy And Paste (2137 Views)
| Re: Stop Copy And Paste by Kays1(m): 8:00pm On Jul 15, 2008 |
You just dey Enter here , ? go ask your elder brother , Tufe, Clemcy and Ben jay |
| Re: Stop Copy And Paste by dreeldee: 8:12pm On Jul 15, 2008 |
he be like say u do history for school |
| Re: Stop Copy And Paste by Kays1(m): 8:13pm On Jul 15, 2008 |
Question oo |
| Re: Stop Copy And Paste by Abbygyal(f): 8:14pm On Jul 15, 2008 |
hmmmn |
| Re: Stop Copy And Paste by dreeldee: 8:14pm On Jul 15, 2008 |
abeg no just talk there just dey hmm hmm only ![]() |
| Re: Stop Copy And Paste by quentininc(m): 8:15pm On Jul 15, 2008 |
this guy make big mistake by bringing up this thread cos evrybody just wan perch on the guy abeg make una pity am |
| Re: Stop Copy And Paste by dreeldee: 8:15pm On Jul 15, 2008 |
wetin this one dey talk ![]() |
| Re: Stop Copy And Paste by Kays1(m): 8:18pm On Jul 15, 2008 |
I NO NO oo |
| Re: Stop Copy And Paste by quentininc(m): 8:19pm On Jul 15, 2008 |
i dey air my comment wrt the thread i no dey comment on anything way both of una dey yarn |
| Re: Stop Copy And Paste by Abbygyal(f): 8:20pm On Jul 15, 2008 |
@dreeldee wats up wiv u, i hold ur hand? u can type wateva u like and please mind ur biz abeg |
| Re: Stop Copy And Paste by dreeldee: 8:22pm On Jul 15, 2008 |
@ kay i'm very sure he sent this in an unconcious state, maybe when he was with ![]() @abygal my biz is to see that u don't cause problem here with that your ![]() @quent i hear you, no probs |
| Re: Stop Copy And Paste by Abbygyal(f): 8:25pm On Jul 15, 2008 |
@dreeldee complete na with that your what? oshi oda ni le kpako |
| Re: Stop Copy And Paste by dreeldee: 8:26pm On Jul 15, 2008 |
stop speaking vernacular pls ![]() |
| Re: Stop Copy And Paste by Abbygyal(f): 8:28pm On Jul 15, 2008 |
do u really have to reply? |
| Re: Stop Copy And Paste by dreeldee: 8:29pm On Jul 15, 2008 |
yeah as far as i'm here, oshi oda ni le kpako ori e bi mango walmart ![]() |
| Re: Stop Copy And Paste by Abbygyal(f): 8:31pm On Jul 15, 2008 |
duh!!!!!!!! i came here to have fun not to yarn wiv miserable peeps like u |
| Re: Stop Copy And Paste by quentininc(m): 8:33pm On Jul 15, 2008 |
wetin come be una fight |
| Re: Stop Copy And Paste by dreeldee: 8:35pm On Jul 15, 2008 |
@quent no mind am, she dey vex say i no gree for am ![]() @abygal i'm not interested please your use of word is too harsh na, na play o abeg ![]() |
| Re: Stop Copy And Paste by Abbygyal(f): 8:36pm On Jul 15, 2008 |
lol u think u are talking to ur village toaster abi? to ignore u is the best thing now, piss out |
| Re: Stop Copy And Paste by dreeldee: 8:38pm On Jul 15, 2008 |
Abygal no go na, you know i'm just kidding, i like you from your lips down to the way u walk. Girl you blow ma mind ![]() |
| Re: Stop Copy And Paste by MrInfo1(m): 8:39pm On Jul 15, 2008 |
apology declined |
| Re: Stop Copy And Paste by dreeldee: 8:40pm On Jul 15, 2008 |
wetin concern u naw ehn ![]() |
| Re: Stop Copy And Paste by MrInfo1(m): 8:42pm On Jul 15, 2008 |
Ur annoying pick up line ![]() |
| Re: Stop Copy And Paste by quentininc(m): 8:44pm On Jul 15, 2008 |
aby baby pls 4give am |
| Re: Stop Copy And Paste by Abbygyal(f): 8:46pm On Jul 15, 2008 |
@quentinic hwfa beta person ![]() |
| Re: Stop Copy And Paste by dreeldee: 8:46pm On Jul 15, 2008 |
that guy w ![]() |
| Re: Stop Copy And Paste by clemcykul(f): 8:22am On Jul 16, 2008 |
where is tufe |
| Re: Stop Copy And Paste by ituen(m): 8:35am On Jul 16, 2008 |
Dunno, Maybe he's seeing his Menses |
| Re: Stop Copy And Paste by Jeovy(m): 8:38am On Jul 16, 2008 |
again,how many times in a month |
| Re: Stop Copy And Paste by clemcykul(f): 10:26am On Jul 16, 2008 |
tufe own no get calender |
| Re: Stop Copy And Paste by JUNIT1(op): 11:54am On Jun 26, 2009 |
be original with ur jokes please |
| Re: Stop Copy And Paste by clemcykul(f): 11:55am On Jun 26, 2009 |
lol wunt old issues die? |
Classic Funny Joke. I Swear Dis Is Not Copy And Paste! Check It Out. :d • Random Jokes. . . Copy And Paste Masters Feel Free To Share • Copy and Paste Yahoo! Offlines IM in Here. <all The Funnies And Rumours> • 2 • 3 • 4


