Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,336 members, 7,815,663 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 04:12 PM

Righteous Adam - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Righteous Adam (1742 Views)

Pope Francis Says There Is No Hell-fire.adam And Eve Not Real / Funny And Shocking Revelation!why Adam Ate The Apple / If Adam And Eve Were Chinese (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Righteous Adam by Kays1(m): 1:22am On Jul 16, 2008
** see who dey talk , BED BUG , idun lasan lasan
Re: Righteous Adam by dreeldee: 1:25am On Jul 16, 2008
grin grin grin i wonder the kin bed wey u dey sleep, because na u dey sabi bed bugs, cockroaches etc
Re: Righteous Adam by Kays1(m): 1:27am On Jul 16, 2008
I know your type , No chance for room yet , u dey cafe dey delay your self , cos e never reach your turn to sleep , 14 in a room , Ajegunle boy
Re: Righteous Adam by dreeldee: 1:29am On Jul 16, 2008
grin grin grin grin abeg go sleep, i no say ur brain don dey malfuction grin grin
Re: Righteous Adam by Kays1(m): 1:31am On Jul 16, 2008
May God be with you , so you no go astray
Re: Righteous Adam by dreeldee: 1:32am On Jul 16, 2008
grin grin grin you don turn pastor sharp sharp undecided
Re: Righteous Adam by Kays1(m): 1:33am On Jul 16, 2008
All rounder , Na me be dem papa , incase u never know
Re: Righteous Adam by dreeldee: 1:34am On Jul 16, 2008
God save your congregation **sighs**
Re: Righteous Adam by Kays1(m): 1:35am On Jul 16, 2008
OYA shout HALLE *****
Re: Righteous Adam by dreeldee: 1:37am On Jul 16, 2008
**sings "only Jesus can save, hallelujah only Jesus can save Hallelujah not any kainy "
Re: Righteous Adam by Kays1(m): 1:38am On Jul 16, 2008
Mad man he don miss Celestial church of christ
Re: Righteous Adam by dreeldee: 1:40am On Jul 16, 2008
i wonder how that one take concern you sef tongue
Re: Righteous Adam by dreeldee: 1:46am On Jul 16, 2008
finally, the goat don go sleep **good riddance to bad rubbish **hisss** tongue tongue
Re: Righteous Adam by Kays1(m): 1:47am On Jul 16, 2008
Im sorry for you
Re: Righteous Adam by dreeldee: 1:49am On Jul 16, 2008
sorry for yourself, all the people for NL join sef no reach to appease your case tongue tongue
Re: Righteous Adam by Kays1(m): 1:52am On Jul 16, 2008
its a sorry case for you , little man , have a terrific night if not na u sabi
Re: Righteous Adam by dreeldee: 1:54am On Jul 16, 2008
Go to bed boy, momma is waiting for you tongue tongue
Re: Righteous Adam by Kays1(m): 1:56am On Jul 16, 2008
Momma no dey here , Im fucking single living alone man , you wanna be my flat mate ? be my guest hommie
Re: Righteous Adam by dreeldee: 1:57am On Jul 16, 2008
No way, Ghana boy grin by d way one babe wey i dey eye dey school for that side sef
Re: Righteous Adam by Kays1(m): 1:59am On Jul 16, 2008
Im just trying to help , cos e go tey small b4 u get chance , 14 in a room
Re: Righteous Adam by dreeldee: 2:00am On Jul 16, 2008
No worry, na mobile bed i dey use. na you suppose worry with your bed bug/cockroach infested bed e no easy undecided
Re: Righteous Adam by Kays1(m): 2:02am On Jul 16, 2008
Now u r talking mobile bed , you mean your dunlop slippers and your rag jeans abi ?
Re: Righteous Adam by dreeldee: 2:04am On Jul 16, 2008
taah! angry see your mouth, na so so bad experience you don get wey u dey like use am cite examples tongue
Re: Righteous Adam by Kays1(m): 2:08am On Jul 16, 2008
Chei my mouth , OmO u dey price .and you go soon pay , wait make my babe wake up , @Abby
Re: Righteous Adam by dreeldee: 2:09am On Jul 16, 2008
Joseph the dreamer grin
Re: Righteous Adam by Kays1(m): 2:11am On Jul 16, 2008
Thank you Joob
Re: Righteous Adam by dreeldee: 2:12am On Jul 16, 2008
you're welcome Sule
Re: Righteous Adam by Kays1(m): 2:13am On Jul 16, 2008
Akanni u r stupid
Re: Righteous Adam by dreeldee: 2:16am On Jul 16, 2008
awww that hurts i know grin grin
Re: Righteous Adam by dreeldee: 2:25am On Jul 16, 2008
i can breathe fresh air now, the goat has finally stopped bleating cool
Re: Righteous Adam by Kays1(m): 2:28am On Jul 16, 2008
You rather wanna stop breathing , i never get your time
Re: Righteous Adam by dreeldee: 2:32am On Jul 16, 2008
because i'm way too dignified to let you have it tongue

(1) (2) (3) (Reply)

Boko Haram Vs Federal Govt / Facebook For Animals / If I Where God For A Minute

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.