Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,411 members, 7,815,917 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 08:58 PM

An Open Letter To Harmattan - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / An Open Letter To Harmattan (781 Views)

Photo: How We Bathe During Harmattan / How To Have Your Bath During Harmattan (image) / Letter To Harmattan (2) (3) (4)

(1) (Reply)

An Open Letter To Harmattan by LaJuMe: 10:20am On Jan 02, 2014
Akpors’ letter to harmattan
Bros H, how far na? My country people dey hail u oooo! I know say wherever u dey now belle don dey sweet u because tym to show ur talent don reach, bt bros as i dey write u dis letter i dey on my knees, I take god of ASUU take beg u, let by gone be by gone, abeg i know say we don offend u but pls forgive and forget. Last week i see oga rain as im dey pack im load sake of say im wan go on holiday, na im i ask am say how bros H na, d way d guy reply me i know say wahala dey!
Our lips are in trouble, na so e go jst dey tear anyhow, if we do mistake baff cold water naso we go dey shake like nokia 3310 on vibration, we no go fit know which 1 be public bus or private car again bcus dust don finish deir body! Girls no nid to use brown powder again na to just stand for outside make dust cover dem!
No matter d cream we rub even if we rub 6 gallons of palmoil on our skin e go still dry like envelope wey dem take send letter bomb to dele giwa.
Bros na beg we dey beg, postpone your visit till next year!
Bros na we we ooo thanks
Yours faithfully
Victim of harmatatiaisis

1 Like

Re: An Open Letter To Harmattan by ibnzubair(m): 12:48pm On Jan 02, 2014
Got me laughing.
But, dont you think harmataniasis is funnier?
Re: An Open Letter To Harmattan by LaJuMe: 1:11pm On Jan 02, 2014
ibnzubair: Got me laughing.
But, dont you think harmataniasis is funnier?
lmao

1 Like

(1) (Reply)

What Will You Do? / h / HATE Letter From A Distressed Boyfriend Over Girl Friend's Father's Hatred

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.