Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,405 members, 7,861,145 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 03:17 AM

He Cant Kiss His Babe Becos Of Her Mouth Odour - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / He Cant Kiss His Babe Becos Of Her Mouth Odour (650 Views)

When They Guy Is Smarter Than His Babe / Picture Of A Nairalander And His Babe / Becos Of Woman My Pally Dey Jamaican Prison (2) (3) (4)

(1) (Reply)

He Cant Kiss His Babe Becos Of Her Mouth Odour by Nobody: 1:25pm On Jan 07, 2014
one of my close pally for my area need una help oo.he say im girlfriend dey vex with am becos he no ey gree kiss her anytime dem dey yansh for bedroom.he come tell me say the reason why he no dey gree kiss her na becos her mouth get bad odour.im come even say the thing smell pass place were ten rats die put.he say anytime he dey romance the babe na so he dey hold im breath make odour no kill am.he say this im babe dey vex well well with am becos he no dey gree kiss her but then he say he dey fear to tell the babe say na the bad odour for her mouth na im dey make a no do any kissing.he say im babe right now don give am deadline between now and month ending and if he still no dey kiss and put tongue for inside her mouth dem she go break up with am.my pally right now dey worried and he no wan break up with dis im babe becos she sabi yansh well well.he say make una advice am ooo on the best way to kiss a babe with bad mouth odour without u smellin the mouth odour.he go dey greatful if una give am better advice.
Re: He Cant Kiss His Babe Becos Of Her Mouth Odour by Mynd44: 1:29pm On Jan 07, 2014
Uncle Jay bee......jokes section please

(1) (Reply)

9ja Dey Vex Ohhhh / “I Retired From Football To Be A Taxi Driver For…’’ – David Beckham Opens Up. / Ebola Testimony

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.