Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,744 members, 7,955,840 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 04:44 PM

If The Girl U Dey Admire Her Face On Nairaland Come Get Yam Leg? - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / If The Girl U Dey Admire Her Face On Nairaland Come Get Yam Leg? (687 Views)

If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? / Romade Wetin U Dey Think (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

If The Girl U Dey Admire Her Face On Nairaland Come Get Yam Leg? by Chimezie198(m): 7:08am On Jan 09, 2014
Most girls on nairaland fine while some resemble wetin person no knw... U come see one babe here wey fine wella.
U come dey toast am till she finally say make una meet offline. As una don fix venue... She come dey come from afar sotey u come sight am, u mistakenly look am for her legs come see say one of her legs fit contain two tubers of yam.
Wetin u go do? U go toast on dey go?

** no mind me say i use pigin engrish dey type oo! Cuz where i come from we no dey speak nor hear Engrish for morning.
Re: If The Girl U Dey Admire Her Face On Nairaland Come Get Yam Leg? by Nobody: 7:11am On Jan 09, 2014
undecided
Re: If The Girl U Dey Admire Her Face On Nairaland Come Get Yam Leg? by Nobody: 7:12am On Jan 09, 2014
If u admire the OP but find out that he is a yamhead, what will you do? grin

1 Like

Re: If The Girl U Dey Admire Her Face On Nairaland Come Get Yam Leg? by Medunah: 7:21am On Jan 09, 2014
^^^ lolz, i will cook d yam head
Re: If The Girl U Dey Admire Her Face On Nairaland Come Get Yam Leg? by Mynd44: 7:43am On Jan 09, 2014
Jay bee, please this should be in jokes

2 Likes

Re: If The Girl U Dey Admire Her Face On Nairaland Come Get Yam Leg? by Newkidoo(m): 8:00am On Jan 09, 2014
Chimezie198: Most girls on nairaland fine while some resemble wetin person no knw... U come see one babe here wey fine wella.
U come dey toast am till she finally say make una meet offline. As una don fix venue... She come dey come from afar sotey u come sight am, u mistakenly look am for her legs come see say one of her legs fit contain two tubers of yam.
Wetin u go do? U go toast on dey go?

** no mind me say i use pigin engrish dey type oo! Cuz where i come from we no dey speak nor hear Engrish for morning.
@bolded, lol... so na only morning u no dey speak English..
@topic, there are two things involved!
1. it depends if d yam ripe, if d yam ripe wella, u go finish d toasting kon take am go ur hauz, go fry yam..abi na...
2. if d yam no ripe yet!! finish d toasting then take her go house go tie am down for one tree 4 ur house and wait for it to ripe...

Nb: the topic is so stupid so I implore you to give silly answer...

(1) (Reply)

Nigeria Political League / Women And Their Copy Copy / What Will You Do If You Among The Police?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.