Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,155,953 members, 7,828,352 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 08:42 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Good And Bad Odour (2581 Views)
Pic: You Want To Share But Can't Bear The Mouth Odour / Good And Bad / Good And Bad News (2) (3) (4)
Re: Good And Bad Odour by tufe(m): 12:37pm On Aug 23, 2008 |
that one na 4 dream abi |
Re: Good And Bad Odour by cbase: 12:45pm On Aug 23, 2008 |
dey there na |
Re: Good And Bad Odour by tufe(m): 12:48pm On Aug 23, 2008 |
ok, u sef dey dream am too |
Re: Good And Bad Odour by mykali(m): 6:28pm On Aug 23, 2008 |
SAM MILLA: oga sammy. i dey hail o!!! i know u have double black belt in karate, kung fu, ten chi, tae kwon do, fun shi kwa, etc but i guess no one ever told u my dental formula has been replaced with steel plates. it will need an iron man punch for it to get disorganised. |
Re: Good And Bad Odour by clemcykul(f): 3:06pm On Aug 25, 2008 |
sammie wetin dem go watch out for, ur bend bend legg kai! i cant fit shouted |
Re: Good And Bad Odour by mykali(m): 12:22pm On Aug 27, 2008 |
clemcy, please, help me to aqsk him very well. |
Re: Good And Bad Odour by cbase: 2:14pm On Aug 27, 2008 |
mykali:this ur question get good and bad Odour too |
Re: Good And Bad Odour by mykali(m): 2:24pm On Aug 27, 2008 |
hmmm, ur pc/lappy get some kind of vent wey u dey use perceive odour thru the net? |
Re: Good And Bad Odour by cbase: 2:27pm On Aug 27, 2008 |
yeah, it has, Perceive vs 2.0, u fit get am sha, if you want. |
Re: Good And Bad Odour by tytylayor: 4:09pm On Aug 27, 2008 |
gud and bad odour pple for here, hmm |
Re: Good And Bad Odour by newdeal(m): 4:15pm On Aug 27, 2008 |
*opens laptop to post reply, perceives strong smell from the thread, holds nose and leaves in annoyance* |
Re: Good And Bad Odour by mykali(m): 4:23pm On Aug 27, 2008 |
newdeal: lmao. yhu no well. tytylayor: oh my dear, whats with the sorry face? did u perceive anything? |
Re: Good And Bad Odour by blackkabir: 4:52pm On Aug 27, 2008 |
guys na wao, ibikaye, na wetin u do this guyz self, i ceee ebi like say u ubi beautiful lady that is why them day yab u. just take it like that okay. cheers !!!!!!!!!!!!!!!!!!!!1111 |
Re: Good And Bad Odour by umayjolly(m): 5:10pm On Aug 27, 2008 |
dis is nut JOKEEEEEEEEEEEEE |
Re: Good And Bad Odour by Nobody: 5:14pm On Aug 27, 2008 |
"stares at all posters,shakes head and leaves"[b][/b][color=#006600][/color] |
Re: Good And Bad Odour by bastrin(f): 9:48pm On Aug 27, 2008 |
Don't worry Ibk tell dem dat de ain't seen notin yet say If to sey u open ur legs for inside d bus at least 2 pple for die n 5 go de hospital it is well. |
Re: Good And Bad Odour by spenchuks(m): 9:39am On Aug 28, 2008 |
mmmnnn. so many smelling armpits here |
Re: Good And Bad Odour by chioya(f): 9:46am On Aug 28, 2008 |
@spenchuks why did u talk na??oh u mouth odour has covered everything |
Re: Good And Bad Odour by ayobase(m): 12:31pm On Aug 28, 2008 |
trouble sleep jejely but u wan wake am |
Re: Good And Bad Odour by mogentle(m): 1:44pm On Aug 28, 2008 |
Trouble that has woken up since 4.00am and leave u for bed. |
Re: Good And Bad Odour by newdeal(m): 2:33pm On Aug 28, 2008 |
chioya: chie! na my friend [b]spenchuks [/b]you dey yab like this? i dey go tell am straight! make you no runooo! |
Re: Good And Bad Odour by Jeovy(m): 2:50pm On Aug 28, 2008 |
tatafo |
Re: Good And Bad Odour by spenchuks(m): 8:31pm On Aug 28, 2008 |
chioya: i've never seen odour oozing out, till i met chioya. i wonder which axis of ya body it's coming from |
Re: Good And Bad Odour by spenchuks(m): 8:37pm On Aug 28, 2008 |
@newdeal my correct guy now, whats up? i no know say dem don release u |
Re: Good And Bad Odour by chioya(f): 10:58am On Aug 29, 2008 |
@spenchuks u dont know the part of the body that means its not me its u ,, try help ur sef,DARBUR TOOTHPASTE might REDUCE ur problem *mark that word REDUCE,ur mouth odour no get cure* |
Re: Good And Bad Odour by newdeal(m): 12:06pm On Aug 29, 2008 |
@spenchuks bros i dey! welcome back from efcc net. you know after them carry you go jail, their oga come dey apologise to me, say im boys make mistake. @chioya almost every body wey com hia, you say make them go brush, you sure say no be from your nose d smell dey comot? |
Re: Good And Bad Odour by emmyjojo(m): 3:01pm On Aug 29, 2008 |
IBK please close dat tin na, c as everybody don fall under d annointing, na only me remain, staggers out, |
Re: Good And Bad Odour by tytylayor: 3:20pm On Aug 29, 2008 |
good and bad bad odour pple |
Re: Good And Bad Odour by mykali(m): 6:46pm On Aug 29, 2008 |
bastrin: guy, no dey post rubbbisssshhhh for here joh. . . . *hissssssesssssssssssss* |
Re: Good And Bad Odour by newdeal(m): 11:35am On Aug 30, 2008 |
@bastrin, abeg no spoil this fine thread for us |
Re: Good And Bad Odour by cbase: 11:45am On Aug 30, 2008 |
who be Latri, srrry Bastrin |
Re: Good And Bad Odour by tufe(m): 8:20pm On Aug 31, 2008 |
see as u wowo |
Kalokalo Bank / The Devil Made A Mistake / Best Joke Today
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |