Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,150,996 members, 7,810,772 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 03:07 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / Pls Can Any One Tell Me If Unilag Have Release The 2008/2009 Admission List (643 Views)
The 2008/2009 Kwara Poly List Is Out And Available Online / Check OAU 2008/2009 Admission List Here / Unilag Post Ume Cutoff 4 The 2008/2009 Session (2) (3) (4)
Pls Can Any One Tell Me If Unilag Have Release The 2008/2009 Admission List by jwealth: 3:14pm On Aug 26, 2008 |
Pls can any one tell me if unilag have release the 2008/2009 admission list am new on this forum pls assit me |
Re: Pls Can Any One Tell Me If Unilag Have Release The 2008/2009 Admission List by MrCrackles(m): 3:16pm On Aug 26, 2008 |
jwealth: u no sabi where Unilag campus dey? |
Re: Pls Can Any One Tell Me If Unilag Have Release The 2008/2009 Admission List by dydxunit(m): 10:43pm On Aug 27, 2008 |
abeg tell her again. : when men dey ves they wait 4 cut off mark u dey open ur mouth dey ask 4 admission list. abeg no ves shallooooooooooooooo |
Re: Pls Can Any One Tell Me If Unilag Have Release The 2008/2009 Admission List by FILEBE(m): 11:52pm On Aug 27, 2008 |
Wetin dey do u guys sef. Na by force make na joke wit evrythin? Abi u tink say na evrybodi sabi al na jokes.she nids asistance y dont u give ar if u av 1 or tel her u dont dan makin fun out of important isues. O girl, i wil advis u 2 go 2 d sch & find out |
(1) (Reply)
Please Bail Me Out! Lasu Agege Spts Admission List Problem / Sat And Toefl / Read Pls
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |