Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,146 members, 7,821,911 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 09:31 PM

Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: (8597 Views)

Effects Of WEED... You're Gonna Laff If U See These(pics) / Tiwa Savage's Final Doro Advice To All Naija Girls (PICS) / Naija Na Cemetery??? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by D1KeleVra(m): 12:12pm On Apr 17, 2009
You think say I be albino like u? tongue
Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by clemcykul(f): 11:21am On Apr 18, 2009
na wa o u no sabi laff? see as error just dey pursue u up and down, i just hope say error no dey ur bla bla bla
Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by dani1luv: 11:24am On Apr 18, 2009
undecided
Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by clemcykul(f): 1:09pm On Apr 18, 2009
wats da marra?
Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by sholabanke(m): 1:10pm On Apr 18, 2009
u mean maradona?
Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by clemcykul(f): 1:34pm On Apr 18, 2009
lol thats the name of my house boy
Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by sholabanke(m): 1:36pm On Apr 18, 2009
just becareful with him
cus any maradona can marado you
Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by vanosa: 3:27pm On Apr 18, 2009
but u say naked pix dey here make we cum check out,why i no see any thing here pls make una no make me vex oooooooooooo i wan see those pix b4 i change my mind.
Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by D1KeleVra(m): 8:41pm On Apr 18, 2009
You sef wan see the pictures shey? I tire for the poster sef. e be like say him hand be dey shake when him dey take the pictures with that his china fone. Olodo guy!
Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by vanosa: 11:35pm On Apr 18, 2009
no mind am jare na yeye dey worry am .e no no wetin e wan write again na make am dey bla bla his or her mouth.my guy no vex at all and if u vex i no blame u at all
Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by D1KeleVra(m): 3:22pm On Apr 19, 2009
I no go vex, no worry. I go go UniCal go see wetin I wan see.
Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by vanosa: 8:34am On Apr 20, 2009
mayb i fit go wiv u make we see together,wetin u think?
Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by romsky: 8:54am On Apr 20, 2009
una ears no hia abi una eyes no see wia opslag protest say unical lass no dey display nude pix 4 net cool
Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by D1KeleVra(m): 2:56pm On Apr 20, 2009
Move Romade!! Because agro no dey catch u. grin

Any how sha Vanosa, u go gats find ur way there, I no get extra helmet for passengers on my vespa, except unless u fit buy helmet.
Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by Lolabbey: 3:11pm On Apr 20, 2009
:d
Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by clemcykul(f): 4:00pm On Apr 20, 2009
wats happunin hia?
Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by vanosa: 4:04pm On Apr 20, 2009
haha bro,no be so oooooooooooooo,helmet na u no fit still buy for me i be find girl oooooooooooo or u think say i wowo
Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by clemcykul(f): 4:35pm On Apr 20, 2009
u wowo na, abi u wan deny?
Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by romsky: 4:53pm On Apr 20, 2009
person wey wowo pass my clumsy hand writting
Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by 2Angels1: 5:29pm On Apr 20, 2009
hi D1KeleVra grin
Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by 2Angels1: 5:31pm On Apr 20, 2009
but o boy i don search for picture tire
Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by D1KeleVra(m): 7:25pm On Apr 20, 2009
vanosa:

haha bro,no be so oooooooooooooo,helmet na u no fit still buy for me i be find girl oooooooooooo or u think say i wowo

Yes. I hear say u wowo tongue I no wan make the Nigerian Army carry me and my 'monkey' for the University gate

2 Angels:

hi D1KeleVra grin

Hi. And it's dickele grin
Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by 2Angels1: 8:17pm On Apr 20, 2009
o pele hi DICKELE.
Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by clemcykul(f): 1:44pm On Apr 21, 2009
romade u don dey chop small small winch
Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by PeeJee(m): 1:54pm On Apr 21, 2009
clemcy baby no be only small small winch na bigbig winc him dey chop now just fashi him jor . how u dey wink
Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by clemcykul(f): 2:18pm On Apr 21, 2009
i dey jare, how ur side?
Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by PeeJee(m): 2:25pm On Apr 21, 2009
baby clemcy ibi like say i dey fall for u ooooooo how we go meet wink
Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by D1KeleVra(m): 4:17pm On Apr 21, 2009
hmmm! Clem baby! Baby Clem! Na which one na? Honey Pot? Like Winnie the pooh.
Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by clemcykul(f): 5:07pm On Apr 21, 2009
wat about winnie the dickele?
Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by D1KeleVra(m): 6:55pm On Apr 21, 2009
It should be dickele the prick!
Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by vanosa: 7:19pm On Apr 21, 2009
dekele na me u say e wowo wen u no fit carry go ur u niversity gate? u no no say i fine well well pass u?
or u wan compare beauty wiv me?
Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by D1KeleVra(m): 7:24pm On Apr 21, 2009
Haba! na! Na wetin I hear, i dey talk. Abeg no sha clamb my bike. grin

(1) (2) (3) (Reply)

NVN (nairaland Verification Number) / Joke Of The Month / Scrabble

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.