Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,656 members, 7,851,243 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 03:42 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / "yarb Me If U Can (2) (4940 Views)
If U Are A Drunker View Dis Picture To See What Wil Happen To U When U Die. / If U Dont Laff Call Me Ediotttt!!. / Laaaf It Out Wit Kingron Until U Can Laf No More!!! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)
Re: "yarb Me If U Can (2) by studio43(m): 6:01pm On Sep 29, 2008 |
it's like that guy nor prepare him mind before comming here, |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Gabry(f): 6:11pm On Sep 29, 2008 |
because you come and scare him with your smelly armpit ohhh. . . |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Kays1(m): 6:17pm On Sep 29, 2008 |
Gabrywly abi na wetin u call ur self , How old are you ? Cos u don dey talk pass your age , |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Gabry(f): 6:18pm On Sep 29, 2008 |
I be negative 20 years old. Havent you heard? |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Kays1(m): 6:27pm On Sep 29, 2008 |
No Wonder , e good as you dey asia so next time wey u dey come this world you wont even remember nairaland not to talk of africa , Refugee all star |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Gabry(f): 6:28pm On Sep 29, 2008 |
Eh Age is just a number. Wetin concern you about my age? |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Kays1(m): 6:31pm On Sep 29, 2008 |
Cos na me Born you lol |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Gabry(f): 6:31pm On Sep 29, 2008 |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Kays1(m): 6:36pm On Sep 29, 2008 |
oh oh |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Gabry(f): 6:37pm On Sep 29, 2008 |
Wetin? |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Kays1(m): 6:37pm On Sep 29, 2008 |
Waiter |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Gabry(f): 6:38pm On Sep 29, 2008 |
Hey, this is not a one word association ohhhh |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Kays1(m): 7:04pm On Sep 29, 2008 |
So what is it ? Plenty word federation , you need add little sleep Jare |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Gabry(f): 7:07pm On Sep 29, 2008 |
Dude. . . Why you talk like this? I am actually more confuse than eva. . . . |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Kays1(m): 7:39pm On Sep 29, 2008 |
Me dude , You need wack on your maff |
Re: "yarb Me If U Can (2) by tammyswits(f): 7:56pm On Sep 29, 2008 |
What was that? I know 4 a fact it aint english! |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Kays1(m): 8:00pm On Sep 29, 2008 |
Mouth you no do Oral English , Any way u r from Zimbabwe LMAO |
Re: "yarb Me If U Can (2) by tammyswits(f): 8:08pm On Sep 29, 2008 |
No am not from zimbabwe you chicken! Open your huge eyes! We may b havin political problems but our currency is ok, dont confuse the two, and our women, me inclusive have bodies to die for! Dont hate appreciate! |
Re: "yarb Me If U Can (2) by cbase: 8:08pm On Sep 29, 2008 |
Am from Mugabe |
Re: "yarb Me If U Can (2) by tammyswits(f): 8:12pm On Sep 29, 2008 |
How much is a sweet thea,!!! Hehehe, though i don believe you,kpele oo! |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Kays1(m): 8:26pm On Sep 29, 2008 |
Bico Turkey dey call person chicken :** Hiss** Pigeon lol |
Re: "yarb Me If U Can (2) by cbase: 10:04pm On Sep 29, 2008 |
Tse-Tse Fly bite this guy? |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Kays1(m): 11:08pm On Sep 29, 2008 |
shat yah mouth up , hommie |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Gabry(f): 1:49am On Sep 30, 2008 |
Kay, your language is like from some Bushland. . . . . . . . . You are really confusing me and I really dont know what to tell you. . . . |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Kays1(m): 8:33am On Sep 30, 2008 |
Go and hug transformer !!! |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Gabry(f): 8:35am On Sep 30, 2008 |
And here you go again |
Re: "yarb Me If U Can (2) by tammyswits(f): 10:50am On Sep 30, 2008 |
Yep! Thea he goes again! |
Re: "yarb Me If U Can (2) by romsky: 10:51am On Sep 30, 2008 |
Gabry just take it easy with him huh he is one of the boys with needle and thread trouser |
Re: "yarb Me If U Can (2) by cbase: 11:20am On Sep 30, 2008 |
True Yarn |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Kays1(m): 12:04pm On Sep 30, 2008 |
Abi madness dey celebrate indepedent in yah brains nii ? Make una becareful ooo hen hen |
Re: "yarb Me If U Can (2) by cbase: 12:12pm On Sep 30, 2008 |
Cock cock, fowl fowl |
Re: "yarb Me If U Can (2) by mykali(m): 12:20pm On Sep 30, 2008 |
@kay guy e be like say the beans water wey u drink dey give u hangover. abi. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)
I Impregnated My Girlfriend's Step Sister (advice Needed) / Best Of All Twitter Jokes / Funny Facts - Compiled. / Breaking: Liberia Ebola Patients Display Zombie-like Symptoms ..(see Pictures)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |