Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,703 members, 7,851,398 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 06:31 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / "yarb Me If U Can (2) (4942 Views)
If U Are A Drunker View Dis Picture To See What Wil Happen To U When U Die. / If U Dont Laff Call Me Ediotttt!!. / Laaaf It Out Wit Kingron Until U Can Laf No More!!! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)
Re: "yarb Me If U Can (2) by cbase: 7:19pm On Oct 04, 2008 |
then subtract |
Re: "yarb Me If U Can (2) by studio43(m): 7:23pm On Oct 04, 2008 |
nor be you be Cbase? |
Re: "yarb Me If U Can (2) by jaymobb(m): 7:40pm On Oct 04, 2008 |
Nna, i don shw here |
Re: "yarb Me If U Can (2) by jmkbond(f): 7:58pm On Oct 04, 2008 |
every body say yes oooooooo yess oooooooooo if u wanna b rich |
Re: "yarb Me If U Can (2) by studio43(m): 8:02pm On Oct 04, 2008 |
second and gabrryl siblings don dey escalate here |
Re: "yarb Me If U Can (2) by jaymobb(m): 8:08pm On Oct 04, 2008 |
@studio dem dey find new magas 4 here |
Re: "yarb Me If U Can (2) by studio43(m): 8:11pm On Oct 04, 2008 |
u wan take style dey tell us wetin u dey do for a living? |
Re: "yarb Me If U Can (2) by jmkbond(f): 8:22pm On Oct 04, 2008 |
abi now |
Re: "yarb Me If U Can (2) by studio43(m): 8:26pm On Oct 04, 2008 |
for your own case, no need to tell us we don know already |
Re: "yarb Me If U Can (2) by chidipupay(m): 11:13pm On Oct 04, 2008 |
na him be say u too dey involved. abi na how u take know? |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Gabry(f): 2:34am On Oct 05, 2008 |
studio43: Who be ma sibling now? |
Re: "yarb Me If U Can (2) by cooldud62: 2:39am On Oct 05, 2008 |
Hi gabrywyl, I'm back oooooooo |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Gabry(f): 2:40am On Oct 05, 2008 |
U REREGISTER OR THEY BRING YOU BACK?? Did you see ma thread about you? I complain ohhh |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Gabry(f): 2:43am On Oct 05, 2008 |
Jay, I have to go. Am going out. Will be back after a few hours. Miss you ohh brother. |
Re: "yarb Me If U Can (2) by cooldud62: 2:43am On Oct 05, 2008 |
no hun, i didnt see the thread, i registered another id but it looks like the other. Thanks babe. please show me the link. |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Gabry(f): 2:45am On Oct 05, 2008 |
Re: "yarb Me If U Can (2) by cooldud62: 2:46am On Oct 05, 2008 |
Thanks hun, have a nice time and my regards to , you know who. |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Gabry(f): 2:49am On Oct 05, 2008 |
Thanks ohhh. Send my regards also to you know hwo ohh. |
Re: "yarb Me If U Can (2) by cooldud62: 2:54am On Oct 05, 2008 |
i posted on that thread now. Takia, see you when you come back |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Gabry(f): 7:13am On Oct 05, 2008 |
Wetin be Takia Jay Bro? |
Re: "yarb Me If U Can (2) by jmkbond(f): 2:19pm On Oct 05, 2008 |
gabby wher u dey go pls come back in good time |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Gabry(f): 2:22pm On Oct 05, 2008 |
Am hia. Am all yours nne. Waddup sista? |
Re: "yarb Me If U Can (2) by jmkbond(f): 2:26pm On Oct 05, 2008 |
im cool sistz |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Gabry(f): 2:27pm On Oct 05, 2008 |
Tell me ohh. . . Why is it so quiet in hia on Sundays? |
Re: "yarb Me If U Can (2) by MrInfo1(m): 5:15pm On Oct 05, 2008 |
Respecting the sabbath day |
Re: "yarb Me If U Can (2) by jmkbond(f): 8:39pm On Oct 05, 2008 |
infobaba:info u don come.just say ure preparin 4 monday. |
Re: "yarb Me If U Can (2) by cbase: 9:05pm On Oct 06, 2008 |
But 2day is Monday |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Scopium: 9:25am On Oct 07, 2008 |
[size=13pt]Naah today is Tuesday[/size] |
Re: "yarb Me If U Can (2) by MrInfo1(m): 11:57am On Oct 07, 2008 |
Tomorrow will be Wednesday |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Gabry(f): 1:58pm On Oct 07, 2008 |
I go Clubbing on Wednesday but I intend to drink Mineral Water there. |
Re: "yarb Me If U Can (2) by clemcykul(f): 2:24pm On Oct 07, 2008 |
good for ur mental state |
Re: "yarb Me If U Can (2) by Scopium: 2:53pm On Oct 07, 2008 |
[size=13pt]Doc na you sabi[/size] |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)
Breaking: Liberia Ebola Patients Display Zombie-like Symptoms ..(see Pictures) / To All Those Who Slandered Me . . . . . . . / Please Do Not Click. . . . . .
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |